Jacuzzi is either a good friend or em love aproko daaiii😂😂😂 Always lending his ears for lasisi’s constant yeye calls, even with all the bastard wey lasisi de call am on a daily, oga no de ever hang up🤣🤣🤣🤣
Jacuzzi, Speeeending, Spartacus!!!! The way u call those names just makes me picture them and put a face to each one in my head..... 😂😂😂😂, Wallahi u nor well at all!🤦🏽♂️ Good job bro! Continue to make Naija proud.... we dey feel am for here.❤
Oya which location una papa Dey represent today. Where you Dey watch from? I Dey Admiralty Way Lekki like this. No loud am
Sinzuuu moneyyyy😂😂❤❤
Abj representing 😂
Hafa nah baba, where for admiralty way??? I Dey that side atm… make we connect nah…
One of your biggest fans
Watching from Abuja
Ikorodu 😂😂😂
Took you less than a minute to light candle but you don dey spark cigar for 12 episodes 😂😂
😆😆😆
😂😂😂😂... He doesn't smoke in reality 😂
Please we need to see Spartacus,spendin and jucuzzi one day na
You jus spoke my mind
Was thinking the same thing! 😂😂😂
Who is we? No please. Let’s not spoil the suspense
Na bra segun me i wan see 😂
😂😂😂😂
If I be jacuzzi I no go dey pick your calls again 😂
jacuzzi mind no go touch ground 😅😂
😂😂😂😂😂🤣
😅
Jacuzzi is either a good friend or em love aproko daaiii😂😂😂 Always lending his ears for lasisi’s constant yeye calls, even with all the bastard wey lasisi de call am on a daily, oga no de ever hang up🤣🤣🤣🤣
Jacuzzi, Speeeending, Spartacus!!!! The way u call those names just makes me picture them and put a face to each one in my head..... 😂😂😂😂, Wallahi u nor well at all!🤦🏽♂️
Good job bro! Continue to make Naija proud.... we dey feel am for here.❤
You self don invent something 😂😂😂😂
Nigerians are the most funniest people in the world 😂
Right😂. I always say.....there's nothing as funny as Nigerian and British humour.
"SUG President come my house, he be like Ebuka for Secondary School" 😂😂😂😂. Baba good job!
He say one pikin leg be like Hilux tire 🛞
Oh my word, cocomelon for those big pikinis😂😂
All these bush babies, mama make I protect you😂😂😂😂😂😂, SUG président (maddo). What have I done to my branddddddd😂😂😂😂😂😂.
The lighter dey light only candle e no dey light ciga😅😅
You sef notice 😂😂😂
Baba no dey smoke
I swear 😂😂😂
Wey my benzene key 😂
Children wey get beards😂😂😂😂
Is the leg 🦵 be like hilux tire 🛞 for me 😂😂😂😂😂😂
Na this talk carry me come here 🤣🤣💔
This one wey be like my SUG president got me laughing endlessly 😂😂
The energy Sinzu uses to stress his actions os topnotch.
I love this guy mehn...
Sinzu say na you born them or na them born you😂This one wey be like my SUG president
The day wey your cigar go light na the day we go see spending and Jacuzzi
Come let me protect you 😂😂😂
Omo I choked on my drink when he say nah public school this boy go go 15:39
"Sinzu Money" jam "Problem"😂
I think this is the best episode so far😂😂
I'm low-key waiting for the day he'll introduce someone as jacuzzi 😹😹💔💔
Calling Jacuzzi and Spending is therapeutic for Sinzu 😂
Fax. Bruh!! 😂😂😂
Yes
Sinzu will literally do anything they say
It's this kids that will finish sinzu 😂😂😂😂❤❤🎉🎉🎉🎉
That first boy really looks like SUG president, sinzu na weyre 😂😂😂😂😂😂
Leg be like hilux tyre 😂
Why did one come Dey smell like ugwu 😂😂😂
I’ve never laugh this hard before, inside bus oyibo just dey look me like idiots, he say their legs be like hilux tyre 😂😂😂😂😂
Aswear😂😂😂
E sure me say both spending jacuzzi & Spartacus Dey jobless 😅😅😅
They be working boys
Leg be like hilux tire😂😂😂😂😂😂
once i saw kiekie i knew this episode will be a blast.......this was hiarious...🤣😂🤣
D boys acted their parts well. Them no allow Sinzu access there mama 😂😂😂😂
Sinsu money best funny skit ever
Never thought sinzu money would be this funny 😂
The boy be like ebuka for secondary school nice one shinzu money😊😊
Ur top viewer watching from Ghana all the way more love to the street 😊
Lasisi Dey off me😂😂😂😂😂
This is epic😂😂😂😂.
Who Dey enter my boxers
Sinzu never anything na this kids go kill am last last 😂😂😂
Jacuzzi Baba follow me talk, Che you dey Mad ni
😂😂😂 Sinzu u have finally meet ur match!!! The bush babies 😂😂😂
Na ugu flowers dey smell like egusi in your living room. wahAla wahAla
Na who go separate Sinzu Nd Jacuzzi bayi O?
Team of the Baddest..... moreover,Sinzu when you go light d cigar in ur hand nah o?
😂😂😂😂
Sinzu light everything e no light ciga😂😂😂😂
Even Kiekie broke character @ 10:33 ... she met her match in Lai' si today. Wereys 😂😂😂
Lasisi off me when he called the child SUG president 😅😅😅😅😅😅😅
Kie kie want cam learn work😅.she wants to be a working girl 😂😂😂❤❤❤
Get out bro 😂😂😂 you too funny I swear 😅😅😅😅❤❤❤❤❤💯💯💯💯
From the start of this video to the end Is a blast 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 no dull moment at all, thanks for making me laugh out loud 🤣.
Lasisi and Kiekie - Best Guy - Girl Combo
I just can’t miss any episodes of sinzu money love from 🇬🇭 🇬🇭🇬🇭🇬🇭🫡
Beautiful piece.... salute you Shinzu. You made my day. One of a kind is your style!!
Mama carry 2 gods come your house and you no run for your life, Lasisi you get mind oO 😂
Dey play 😂😂😂😂😂😂😂😂 no be you dey find mama to nexfilx and chill
I don dey wait for this episode on a SOFT 😅
Number one prosper bundle i see you 😆
Two beautiful kids 😂😂
When are we going to meet this Jacuzzi guy? 😂😂😂 Ear go don dey pain the guy
Jacuzzi don suffer oo. He is like sinzu therapist now
This your cigar fire nr dy lie lie touch am lol😂
D one that got me was when Sinzu said he is a godfather to over twenty seven kids.
Me too😂
Why this one wan dey smell like ugwu 😂😂😂
That Jacuzzi, spending and Spartacus we no dey ever see 😂😅😅😂
Am I the only who wants to see Spendy and Jacuzzi one day?
Na believe
No forget spartacus
What a good friend you have on spendy. He is always there for you
My papa deh represent Ghana, your father.
Lasisi is my best now😂😂😂😂😂💔
He no dey carry last
This combo is a blast😂
😂😂😂😂😂 Spendin Spendin this mama carry SUG president come my house 😂😂😂😂
The day when that cigar go light all the building for that area go catch fire
Sinzu money don see shege promax😂😂😅
Sinzuuuuu say “l go play cocomelon for them” 😂😂😂😂
Sinzuuuu aka god father to 26kids 😂😂😂😂😂 Spendid & Spartacus & Jacuzzi all of them no well.
😂😂😂😂 Sinzu money. You're representing well 😂😂
This your cigarette way no dey finish 😂😂😂😂😂😂
Omooo i too like lasisi, nah him dey make me laugh pass for this Nigeria comedians😂😂😂😂😂😂
Jakuzi go don tire for this guy aswear 😂😂
Very naughty Sinzu! 🤣😂🤣
Sinzu and Steve Chuks need to meet. Bad mouth people 😃🤣
😂😂😂 that dream will never come to pass
Lol!!! 🤣 🤣 This one wey be like my SUG president..
That dream will never come to pass 😂😂😂
Bastard Sinzu Money 😍😍😍🇬🇭🇬🇭 what kept you so long in droping this episode 🤗🤗
Sinzu money u nor dy ever light that ur cigar ??😂😂😂
I never laugh like dis this month 🤣🤣Thanks Baba
When are we going to see Jacuzzi and Spartacus?
Spending, I dey ikorodu like dis
Sinzu say why dis flower dey smell like ugu😂😂😂
🤣🤣Oh my God😀 every time he says for where be that or wetin dey happen, I just laugh so hard. This was really funny
Bros lasisi you too much ,you say the kids dey do like monkey I don laugh tire my stomach oooooooo.
Hahahaha, i knew its going to be a banga. This is so hilarious, these two boys abi men again. So funny all the way. Welldone sinzu money and kiekie.
no what! Jacuzzi you need to come to sinzu money rescue 🤣🤣🤣🤣 Sinzu please don't rough handle Kiekie two boys... see kids 🏃🏃🏃
He say one leg be like Hilux tire 😂😂😂😂
When sinzu money go light em cigar 😂
Lol egbere, bush baby 😂😂😂😂
I dey Ogba like this no loud am
The best of the best 😂😂😂 Sinzu money
All this bush baby 😂
Spartacus come save your guy from pikin way get leg like hilux 😅
Hahahahaha I really wanna see dis jaguzi and spending because I always laugh wen heariny the names
You never see anything oo 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Na so their papa be ??? Snake in the monkey shadow 😂😂😂😂