Make I just Dey tell una papa today, if you get Laptop you be working boy. If you get IPhone you be working boy, if your papa Dey use Android you sef be working boy and working girl. So my fellow working family, drop location where una papa Dey watch update from. On code!! Me I Dey Festac Town like this 💯💯💯🚀 no loud am
Funny skit. However, it should be our duty to protect and promote the Nigeria currency. We need to refrain from showcasing and promoting foreign currencies in every of our activities. God bless the Federal Republic of Nigeria. Nigeria must be great.
Lmaoooo why do y’all keep saying you want to see jacuzzi or spending??? Those are imaginary characters.. played by lasisi himself. Omo una go wait taya ooo! 😂😂😂
I love seeing Bolanle on my screen anytime in any role. The colab was a great one and it really made me happy. The skit content was awesome too 🙌🏾🙌🏾🙌🏾❤❤❤
Make I just Dey tell una papa today, if you get Laptop you be working boy. If you get IPhone you be working boy, if your papa Dey use Android you sef be working boy and working girl. So my fellow working family, drop location where una papa Dey watch update from. On code!! Me I Dey Festac Town like this 💯💯💯🚀 no loud am
Where Jacuzzi dey 😂
🎉🎉🎉
You never light this your smoke 😂😂😂 🚬 this's 13 ooh abe nah, for 20
Baba God run mAh own for me oo🙏I be Working Boy oo Sinzu money
😂😂😂😂
Oh my lawddy!!!
If you want to see Jacuzzi and spending in the next episode, like this 😂
Those characters don't exist 😢
Makanaki fits for spending character
Spending is always busy 😂
I was on edge all through because Maka was too good to be true🤣🤣🤣
Who is looking forward to see Charles on next episode
Yh for sure
@charles okocha
Aswear 😂
Going be maadt crazy!!
How on earth did u know what's on my mind, can't wait for that
Who noticed that Sinzu has never put fire on that ciger😅
Yes
I swear I dey always notice am
Why Sinzu sef no dey lock hin door always 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
We all agree that this is the collaboration we never expected but we needed it.
Thanks so much Lasisi and Nino❤
I will love to see Charles Okocha for next episode 😂😂
Thats too much madness in one video. It would blow up RUclips.
That will be insane!
😂😂😂😂
I thought this will end differently. I was expecting that Makanaki will run away and EFCC will trace him to sinzu money’s house. 😂
Same here 😂
Aswear 😂
Same here 😅
Myself was thinking that way 😂😂😂
Plot twist
i cover myself with THE blood of JESUS 🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😅🤣🤣
Who was hoping to finally see Jacuzzi?
Never!! It’s called non-appearance character 😂😂
Meee oo😂😂😂
Hi😂😂😂
I swear😂😂😂😂
Me o
What if jacuzzi come be mad charlse 😂😅...just imagine
Bastard get muscle 💪 for ear and eye lashes ... Sinzu shey u dey mad ni ? 😅😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂🎉
Muscle for NOSE 😂😂😂😂😂
who else also thinks say na Jacuzzi dey come
I want to be like maka, he’s always going for more money, he no Dey ball
Sinzu with the heart of gold 😂
Na to call Pastor Remote for deliverance remain. 😂
You getttt 😂😂😂
From spendy to Spartacus 😂😂 invisible characters
Maka shey you want to sleep with me😂😂😂😂this episode shouldn't have ended 😭
lol
Pls ft ndu baby aka aza man next, it really gonna be lit 🙏🙏🙏🙏
Charles Okocha when are you coming through?😂😂😂
This guy de talk like CJ we dey san Andreas GTA no be true
😅
I dey Accra like dis. No loud am. If una dey Accra with me dey get dis update, come gather here. On code! 😂
Jacuzzi dey come????
@@dr_enoch_parle😂
@@dr_enoch_parle Spartacus dey here. Jacuzzi dey come, on a soft 🥤 😂
No loud 🤣📢 am for una Papa 😂😢😅 I dey come from Adenta buh I dey pass Kasoa😅😂😊
No loud 🤣📢 am for una Papa 😂😢😅 I dey come from Adenta buh I dey pass Kasoa😅😂😊
Shey Sinzu no dey change Cloth 😂
Cause Makanaki change cloth like 4times here ooh
My best comedian ever i love lasisi like say tomorrow no dey ... laugh wan kill me 😂😂😂
Ah ah ah.... sinzu money u make laugh like mad man, ogun go kih ur papa😂
Sinzu please invite Broda shaggi 😂😂
Him go make police come catch them 😂😂
You be like person wey go collect my mama from my hand 😂😂😂 sinzu money Dey fear NINO
This must be the best chronicles of shinzu
Macanaki is so smoof hellooooo😀😀😀
Make sinzu show his face make I no blow his papa eyes. 😂😂😂😂😂😂
Chairman don dy go message for him own house😂
Charles okocha for next episode abeggg
Lol se you want to sleep with me ni 😂😂😂😂😂😂😂
Lasisi ma mad man
Who wants to see taoma on sinzu episode gather here😂😂😂
Oboy u get luck say no be KiriKiri Dem carry u go- u for dey chop beans 3 times a day 😂😂😂
I was waiting for the bad thing to happen😂
Sinzu thinks he is a tough guy. Omo the guy’s heart is so kind
“Shey people like this still deyyyy?” 😭😭😭😭
😂😂😂😂Omoh!!!!!!!!
Sinzu abeg na portable remain wey you ft oooo
I want Ndu baby, mr picker on this...
Which one be Blood of Jesus, Then Ogun go kee your Papa for the same sentence??
😂🤣
He use ogun to attack and Jesus to defend 😅
😂
😂
I knew the money was too good to be true 😂😂😂😂 20:57
We want more of makanakii😂😂😂😂plllzzzz
Someone said "I'll change your destiny," you didn't ask how he's gonna do it🤣
lol Sinzu asking is Maka wants to sleep with him just off me 😂😂
Burst My Brain.... Ajeh!!
Lasisi deserve plenty flowers
Sinzu say “Maka you wan sleep with me….!!??” 😂😂lolz
Omo i love to see Charles Okocha on the next episode oo😂
Marker really killed it lol and made this episode dope 😂😂😂
Who else wants to see spending 😂😂
Omo, the end part is hilarious 😂 😃 😄. So sinzu is a prayer warrior like this😅😅😅
You are too Good to be true 😊😊
The fact that Sinzu had time to pocket his money before praying really got me🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Maka don pick 😂😂😂
This episode feels different... i enjoyed every bit of it, Makanaki gives this episode another vibes.😂😂😂❤
I be dey expect what have I done to my brand not self🤣❤
Sunzi don finally turn Pastor😂
Working boy say him cover him self with the blood of jesus, so sinzu no dey yahoo plus 😂
They always act like normal people at first then gets bursted at the end 😂
❤❤❤❤you gotta come correct it's makanaki baby😂😂😂
E be like say dis Jacuzzi na real Jacuzzi for relaxing ooo😂😂😂.
And spendy na normal spending for club😂😂😂
None of them real😂😂😂
Funny skit. However, it should be our duty to protect and promote the Nigeria currency. We need to refrain from showcasing and promoting foreign currencies in every of our activities. God bless the Federal Republic of Nigeria. Nigeria must be great.
Shey you want to sleep with me 😂😂😂😂
See Lasisi Elenu dey look his mouth with one side eye. 😂😂😂😂😂.
Funny nobody saw the Claw.
Be like Sinzu carry alignment 😅
i too like this episode. i don come watch am back like 2 times
"You be like who go collect my mama from me"; exactly what Freaky daddy is suffering rn
😂😂😂sinzu my data don finish ooo
Maka verse Sinzu..... what a happy ending...... Lets see young money tee of Taooma....
For the first time, Sinzu get joy.... But the thing just spoil like this
Baba this one na banger I laughed and learn at the same time well done
Baba i never show u love which one u de force love on me😅😂😂😂
Lmaoooo why do y’all keep saying you want to see jacuzzi or spending??? Those are imaginary characters.. played by lasisi himself. Omo una go wait taya ooo! 😂😂😂
Who told you he can’t use anyone to represent them ? Very very easy to do
@lovethonyinye8408 he could, but he won't. misery loves company 😅
@@sholy369 trust me if he puts up that headline do you want to meet spending and jacuzzi.. u wld see mad traffic
He can easily use those names to promote a new talent
This sinzu money you be igbo man you de do like you no want the money and you de use style de collect am 😅😅😅
“I’m just thanking the gods bro”
“Na ogun go kill your papa”😂😂😂
E get when u go actually lite that cigar smoke am ??😢😂😂
As this drink no one finish Abeg make I buy another one for the next series ❤ you too good bro
The Engine.😅🙌🙌
@@agbajeitafeemmanuel2783 I see you
😂😂😂😂😂😂 i cover myself with the blood of jesus
🤣🤣🤣 it’s how makanaki switch accent for me, he said blood 🩸 ba wo 🤣🤣🤣
‘You get luck Sey no be Kirikiri nah beans you for de chop’
This one off me 😂😂😂😂
Sinzu which one be say " e dy smell like crypto currency" shey crypto get smell
😂😂😂
Dem don use your destiny😅😅😅😅
Very nice one😅😅
at least him give you money😂😂😂
Lol, I love the concept. You good (Sinzu), the collaboration is good.
The Last part killed it 😂😂😂😂 mad ooooo
SPENDING SPENDING 😂😂😂
THOUGHT IT WAS JACUZZI😂😂😂😂
na spending be main character i swear😂😂
Who wants sabinus on next episode gather here
Bring sabinus
Thanks 🙏 so much 😂😂😂😂
WHO DEH STAY WITH U DEH CHANGE SHIRT BUT YOU WEH GET HOUSE MAINTAIN ON SINGLET THROUGHOUT 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 omo baba you no go kill me i swear to God much love bro ❤
I look forward to meeting Jacuzzi and spending some day. 😂
You think is a joke 😂
I shouted “sinzu motherfucking money” with him 🤣I just couldn’t help it 😂😆
😂😂😂😂😂😂😂
Dem carry destiny take do ajor 😂😂😂.. that part got me rolling on the bed 😂😂
Nice one again... watching from Kuala Lumpur. Keep it coming. ❤
Too early for spending and Jacuzzi to show their faces. I am waiting for Ndu Baby Aza man to burst in soonest.
I love seeing Bolanle on my screen anytime in any role. The colab was a great one and it really made me happy. The skit content was awesome too 🙌🏾🙌🏾🙌🏾❤❤❤
Maka, shey you want to sleep with meee?? 😂😂😂
Please invite broda shaggi