Mama come do environmental sanitation because say she don see Golden boy doings. I no wan marry again sef, baba carry your virgin Dey go 🚀🚀 No loud am 😂😂😂😂
See them thieves. Pulpit bandits.. nobody's life gets tight if he/she refused to pay tithes..Any pastor that collects tithes from his members especially the poor ones is a thief and if you are one of them,you are also a thief..you better repent and stop stealing from people especially the poor ones..
Mama come do environmental sanitation because say she don see Golden boy doings. I no wan marry again sef, baba carry your virgin Dey go 🚀🚀 No loud am 😂😂😂😂
Yr matter ehnn 😂😂😂
Working boyyyyy🎉
No loud am on code
I dey read this in your voice 😁😁😁😂
Person wey you no wan marry before 😂😂😂
This Lasisi series is getting more interesting every day 😂😂😂😂😂
I swear 😂😂💔
I swear 😂😂😂😂
Honestly
😂😂😂
Baba aam too good to be true!😅
Sinzu for call one freaky freaky for Mr Macaroni so him body go calm down. 😂
Lasisi is very good at what his doing i wish him the very best.
Imagine say Jacuzzi na BrotherSaggi
Spending na BrainJotter😂😂😂😂😂
Spending no fit be brain jotter cause brain jotter na chukwuemeka Emmanuel for Ep1😂
😂😂😂😂 una mad
😂😂😂that combo go mad
"How can you watch me go too soon" lasisi is crazy 😂😂😂😂
How can you watch me go through such
He say na, I'm too good to be true, every mama wants to have a piece of me. Lasisi na real Golden Boy😂
Can't wait for the day we'll finally get to meet Jacuzzi and Spartacus. 😂😂
Hopefully
You dey play fc mobile?
And Spending😂
That's eh😂😂😂😂😂
Thats if EFCC no pick them lol
Lol😂😂😂😂" Motunde how can you watch me go too soon" that place injure me 😂😂😂😂😂
Fighting for the black people.. oshe Black panther
"Shey na why he the ruff handle golden boy"😂😂😂
How can you watch me go too soon😂😂😂
" even if you want to camp, why not go to redemption camp so you can have a deeper walk with God" ouch😂😂😂😂
Iffa slap the four square of your head
Baba dey on liquor, make you calm down 😂
Anybody wey nor like this video e be fool😆
Baba on code on code i dey see your doins
I’m still waiting for Lasisi to light his cigarette 😂
😂😂😂
Eno go never do am 😂😂😂
Something will always distract am
😂😂
@@josephoddoh2426 I swear 😂😂😂
Motunde how can you watch me go too soon!🤣🤣🤣😢
“You for don tell me say old boy deh come around”😂😂😂
Lasisi is a beast in acting👊🏾especially this working boy role😅🔥👏
Honestly 😂
The fact that Macaroni still believes that Motunde is still a virgin is just crazy
I believe her 😅😅
It’s the parental delulu 😂
😂😂😂
😂😂😂
Motunde,how can u let me go too soon😂😂
This part off me😂😂😂
This is the colab we never knew we needed 😂 😭🤣🤣🤣😭😭
This Combination Is Too Bad!😅
I swear🤣🤣🤣🤣🤣
On God 😂
for real ooooooo
shey na why he dey rough handle golden boy 😂
😂😂😂😂😂😂😂
Motunde is not appreciated enough 😅😅. Nice
I swear to God 😂
Motunde, how can you wish me go too soon!!! 😅
Who noticed the punch lines Mr Macaroni dropped with the churches
Redemption Camp, Deeper Life, Foursquare 😄😄😄
Very smart observations and punchlines....I identify as a foursquarian so it's good to see
I did! Thought was the only one
Motunde ! “How can you watch me go too soon “ lol 😂 that was my favorite line
this has to be my best episode, best combo 😂😂
Yes mama wan impress you now
For once....Motunbe interview was done outside the house 😂😂😂😂😂
As in ehn..😂😂
Na wetin first come my mind 😂
Normally sinzu get doings 😂
Motunde how can you watch me go too soon!!!😂😂😂😂
No be Sinzu fault nah because motunde is desperate for husband 😂💔😂💔
Hi
motunde explaining the yahooze for me 😂😂😂 going ahead to call the guy a philanthropists 😂😂
Sinzu money😂 this na full character of Benin working boys 😂😂
Motunde explained his job very concisely 😂😂😂
“How can you watch me go too soon”😂😂😂
Sinzu money always teasing spending😂
“Shey na why he deh rough handle golden boy”😂😂😂
"I no dey take tithe play, make my life no come tight". I like that line. Nice one, Sinzu!
See them thieves. Pulpit bandits.. nobody's life gets tight if he/she refused to pay tithes..Any pastor that collects tithes from his members especially the poor ones is a thief and if you are one of them,you are also a thief..you better repent and stop stealing from people especially the poor ones..
@@odionsonia5652 who be this one?
Who be this one 🙄@@odionsonia5652
@@odionsonia5652😂😂😂😂😂😂
shey na why e de rough handle golden boy 🤣
Where did you find a man that his friend is bearing SPARTACUS..😂😂😂😂
I dey see your handwork , old boy Dey represent🤣
😂😂😂
We need a collab with Broda Shaggi 😂
The way lasisi dey always call spartacus and Jacuzzi like say dem be real people dey mad me
Jacuzzi jaccuzzi spartacus spartacus
Kelegbe weh dey draw like mango juice 😂😂😂 eh God
I am sure the moment Lasisi's ring flew off his finger was spontaneous and not part of the script.
“I dey feel ur handwork “ 😂😂😂😂😂 baba dey on liquor
Mr Makaroni: Motunde is because you want to impress man, you are licking family secrets 😂😂😂😂this line got me laughing hard
😂😂😂😂
@@wordoflife_ng💀
@@wordoflife_ngI don’t know if you are wicked or kind 😭😭
Leaking!!!
....😂😂😂😂 Baba dey on ligour, make you step down a little.
I no dey too like make person dey uptight 😅
Lasisi should have showed Mr macaroni a picture of freaky freaky to calm him down😂
I no dey like make person dey uptight 😂😂😂.. Baba dey on liquor make you calm down
Motunde why do you want me gone too soon😂💔 guyyyy😂😂WhatsApp people drop a ❤ for lasisi🥹❤
Ogun iku no 😅😅😅😅mr makaros honestly I’m feeling you baba mi
It's the "You look me in the eye around 12:22AM" for me 😂😂
Lasisi deh mad o “Shey make them pour liquor for you”😂😂😂
Y u dey rough handle golden boy
Boss man say kelebe dey draw like mango juice
SINZU money ur papa too much 😅😅😅
Na only Lasisi cigarette no dy ever on fr him life 😂😂😂😂
Lasisi is a G.O.A.T for this comedy thing 😅. I too like this series
Macaroni don dey frustrated, my head 😂🤣
Not me laughing all through before the program is being premieres 😂
Shey you dey whine me...Spartacus 🤣
The series Dey sweet as each episode Dey come out😂
No go dey think 🤣🤣watch lasisi 🤣🤣no way u most laugh
you're leaking the secret of family lol😂😂😂#jacuzy #spactarcuz #spending
Sinzu no dey ever light him cigar😂😂😂😂😂😂. Rough handle golden boy, I'm a working boy 😂😂😂😂😂😂
Anytime lasisi upload sinzu money i know is about to go down 😂
I am a working boy, i dey hussle, wooze is my calling, i cannot lie 😅😅😅
Lasisi's fone only calls three people - Spartacus, Spending and Jacuzzi😂😂
On code😂😂😂😂
And his pastor😅
E de rough handle golden boy 😂😂😂😂😂😂
Sinzu on doings do😂
Middle man 😂😂😂 his fighting for black people 😂yahooza
“Can’t you go to redemption camp so that you can have a deeper life with God?”
Crazy line.....
😂😂😂😂
This one loud o. 😂😂😂😂😂. Madness everywhere. Abeg we need to meet spending and Spartacus. 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
😂😂😂💔💔💔
Motunde how can you watch me go too soon
The virgin part
“Shey you No remember wetin happen yesterday “ 😂😂😂
I swear to God the second call I knew it was Jacuzzi that will call Omo Baba I done laugh cry tire you WIN 🏆 😂😂😂❤
Spending no dey ever show up😂😂😂😂😂😂
The social engineering at 6:43 is gold 😂😂😂
Let's even see this jacuzzi and spartacus self 😂😂
2:48 the redemption camp and deeper life thing was dope 👌
Lasisi don maaaaaaadddddhhh seehhhh😂😂😂😂😂
It's Motunde's description of Lasisi's job for me....philantropist recovering what they stole from them 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂 you no go kill us with laughter, which one be ‘How can you watch me go too soon’ 😂😂😂
Lasisi is still one of my best content creator and comedian. Keep it up bro.
Baba dey on liquor Mae u calm down 😂😂
I can't wait for the collabo of Zicaloma and SiNZU
I can't wait too 😂😊
😅😅, e go bad oo
Mr macaroni kills me and lasisi I'm screaming 😂😂😂😂😂😂
Make this 2.5gb I do just finish nd dis video never drop. If I no break ur head credit me
"shey na anger be that?... How your happiness go con be?" 😂
Jacuzzi & Spatacus get case to answer any day den show face, Ajeh!!!!!!
sometimes its hard to believe that Mr Macaroni is young. he killed this role.
The fact say your Niche na WORKING BOY de give NG boyz joy, drops no de finish for NG boyz hand 😂😂😂
The combination we didn't know we needed 😂👐
Mama forget say him papa na blackbelt hold, she come dey clinch Sinzu money house
Omo I wish this episode should not end 😂😂😂😂 so lovely 💯
Shey na why he Dey rough handle Golden Boy😂😂😂😂
I just want to meet lasisi one day 😅
He too much abi
@@ferdinandmofi3367 he get doings 😅😅😂
Make a give am blow 🤣🤣🤣🤣🤣