Monaky - The Goat (Official Video)

Поделиться
HTML-код
  • Опубликовано: 3 мар 2021
  • Official music Video of Monaky Performing "The Goat"
    Stream The Goat here: fanlink.to/TheGoat
    Directed by TG Omori
    (Vocalizing)
    Pass me the loud
    Please on a low key no let am loud
    As I Dey so I be pastor for house
    My papa no know say he Pikin Dey blau 
    Pass me the loud
    I am the goat wey be sheep for house
    Na two bible dey de for my bag
    One na for God one is made of grass
    When I Dey church I like to shout Halle (alright)
    Dem no Dey see say I Dey carry kele (alright)
    I Dey wear shokoto like baba shade (alright)
    Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh
    I like to shout Halle
    Dem no Dey see say I Dey carry kele (alright)
    I Dey wear shokoto like baba shade (alright)
    Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh
    (But shey) Na me Dey roll the jumbo
    Bad nigga whey be good example 
    Good Pikin that is very bad o
    Virgin boy whey go shift your pant o
    Na me Dey roll the jumbo
    Bad nigga whey be good example 
    Good Pikin that is very bad o
    Virgin boy whey go shift your pant o
    I no Dey follow run from ekelebe
    Them Dey call me omo oluwa
    Family Dey call me akorede
    Them Dey call me omo oluwa
    (Vocalizing)
    When I Dey church I like to shout Halle
    (alright)
    Dem no Dey see say I Dey carry kele
    (alright)
    I Dey wear shokoto like baba shade
    (alright)
    Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh
    I like to shout Halle (alright)
    Dem no Dey see say I Dey carry kele (alright)
    (I Dey carry, carry, carry)
    I Dey wear shokoto like baba shade (alright)
    (But I Dey carry, carry, carry)
    Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh
    (But I Dey carry, carry, carry)
    I like to shout Halle (alright)
    Dem no Dey see say I Dey carry kele (alright)
    (I Dey carry, carry, carry)
    I Dey wear shokoto like baba shade (alright)
    (But I Dey carry, carry, carry)
    Dem no Dey see say I Dey cos gbege eh
    (But I Dey carry, carry, carry)
    Ahh
    My papa think day I no know anything
    Wahlai mama fit swear say I no know anything
    I no Dey sick but I Dey take medicine
    Early momo for house we don Dey roll something
    🔔 Subscribe & enable all push notifications! 🔔
    Instagram
    / monaky.felaboi
    Twitter
    / monaky_felaboi
    RUclips
    / monakyfelaboi
    Facebook
    / monakyfelaboi
    - - - - - - - - - - -
    Monaky "The Goat"
    #Monaky #TheGoat #Afrobeats #Afropop
    Audio Produced by Dj Khayleb
    Engineered by Dj Khayleb
    (C) 2021 TKM Entertainment
  • ВидеоклипыВидеоклипы

Комментарии • 329

  • @danivenido
    @danivenido 3 года назад +217

    Remix wit Burna no go bad🤩🔥

  • @luckyoseremen
    @luckyoseremen 2 месяца назад +5

    2024 may we are still streaming

  • @JohnDoe-sz1ks
    @JohnDoe-sz1ks Год назад +11

    2023 and we still streaming

  • @barnabasmacaulay7663
    @barnabasmacaulay7663 3 года назад +104

    Monaky, I'm glad to see this. I'm glad you're finally getting that attention. If you ever think of giving up, always remember Reminisce. He continued dropping stuff until people had pay attention to him despite the presence of other 'indigenous' rappers. I remember those hall 3 days in UNIBEN. God bless you real big. I'm rooting for you.

  • @sonofthesun8290
    @sonofthesun8290 3 года назад +12

    Inspired by oluwa burna..big up bro

  • @tafaricontent5940
    @tafaricontent5940 3 года назад +26

    Monaky was a brother from childhood
    I’m proud of this my Benin Brother
    Mad tunes... Afrobeat finest

  • @Jsykbrody
    @Jsykbrody 4 месяца назад +4

    I just discovered this song today and i can swear that I've played it more than a 100 times 😭😭❤

  • @obedcharway1957
    @obedcharway1957 3 года назад +20

    Getting Burnaboy vibes kudos

    • @estanenisrj
      @estanenisrj 3 года назад +2

      More Fela sound wise looks deffo Burna

  • @bukatigaming6323
    @bukatigaming6323 3 года назад +38

    This is deep, Facts about life, we are all Hypocrites, message well received 👌

    • @resusa611
      @resusa611 9 месяцев назад

      Omo it's true. Very true

  • @clintondiala8949
    @clintondiala8949 3 года назад +35

    this song is gonna blow

  • @iborouko2775
    @iborouko2775 3 года назад +21

    We can all relate to this song.

  • @danieldaniel2080
    @danieldaniel2080 3 года назад +30

    I just keep streaming and streaming!
    THE GOAT!!!!
    I recognize a legendary acts when I see one!!
    MONAKY TO THE WORLD. 🌍

    • @asifkhim8222
      @asifkhim8222 2 года назад +1

      Monaky got none other than the dopest hit🔥

  • @davidoni4833
    @davidoni4833 3 года назад +15

    That invisible force of God that guarantees announcement is upon you and your talent in Jesus' Name.

  • @shi_fu2501
    @shi_fu2501 3 года назад +3

    Before errybody no see anybody whay resemble burna boy 😂 now person don enter industry😉😅 na fire 🔥 O! And the guy go blow trust♥

  • @odobodonald1620
    @odobodonald1620 3 года назад +49

    Since Uniben days, this guy has been given us Hits.

    • @damilotunfatoye7778
      @damilotunfatoye7778 2 года назад +1

      He went to uniben?

    • @odobodonald1620
      @odobodonald1620 2 года назад

      @@damilotunfatoye7778 Yes. His popular song was Kingkong.

    • @hachiikaru
      @hachiikaru 2 года назад

      where can i get more songs, there's only 4 on spotify

    • @gideonorinya2841
      @gideonorinya2841 Год назад

      @@odobodonald1620 please where can I get more of his songs?

    • @nosakhareanthony97
      @nosakhareanthony97 Год назад

      Empire salon that year near Hall 1. Those days mad gan 🔥

  • @relatable9339
    @relatable9339 2 года назад +3

    Fela + burnaboy = monaky

  • @ejovwokeprosper4741
    @ejovwokeprosper4741 Год назад +5

    Damm this nigga sounds exactly like burna boy 🔥 🔥 🔥

  • @chingyphilips7743
    @chingyphilips7743 5 месяцев назад +5

    I NO DEY SICK BUT I DEY TAKE MEDICINE ! BROTHER CHOP AM!!!

    • @ParasGupta-ce9bj
      @ParasGupta-ce9bj Месяц назад +1

      NA TWO BIBLE DEY DEY MY BAG. ONE NA FOR GOD ONE IS MADE OF GRASS

  • @LambertJordan
    @LambertJordan 8 дней назад

    Monaky dey burst my brain 😭💕

  • @ortegafill2492
    @ortegafill2492 3 года назад +11

    Love from Ghana 🇬🇭 your song is banging down here wow.

  • @schoolbaba4686
    @schoolbaba4686 3 года назад +12

    Manoky. I never knew u were this good. Jesus. Up u go my guy.

  • @david.k3149
    @david.k3149 3 года назад +3

    Chooooooo
    Jam vibes na
    Oh burna boy gas jump in

  • @eskyworldwide
    @eskyworldwide 3 года назад +4

    MONAKY PLEASE FEATURE BURNA BOY ON THE REMIX 🙏🙏🙏

  • @ebi8299
    @ebi8299 3 года назад +10

    This song ticks all the boxes🔥 na solid promo remain

  • @kokokingsley8491
    @kokokingsley8491 3 года назад +1

    Make everybody clear road oo....the along awaited Hall 4 soup 🍲 is cooked......well papa know say I nor dey bla sha..

  • @artgalore6391
    @artgalore6391 3 года назад +8

    I always recognize legends 💯🙏🏽🤝🏾

  • @chukwuebukainnocent-ikechu2618
    @chukwuebukainnocent-ikechu2618 Месяц назад

    2024 and this stuff still mad AF

  • @DaveBillx
    @DaveBillx 3 года назад +12

    Bro this is straight fire

  • @Indomibam
    @Indomibam Год назад +1

    Monaky

  • @gt_richforever01
    @gt_richforever01 2 года назад +3

    Please go and make a remix with burna boy

  • @DavidGeorge-ve4xr
    @DavidGeorge-ve4xr 3 месяца назад

    Since i discovered this guy
    Baba music don full my playlist
    Remix with burna no go bad oh 🙏

  • @theresakatyajones6383
    @theresakatyajones6383 3 года назад +5

    Omo, Manoky good meh see jam na, i keep repeating it.

  • @POBoxAfrica
    @POBoxAfrica 3 года назад +6

    I wish this guy would become more controversial. Make a video of Two reverend father kissing, and two Hijabs Muslims lesbians, and Imam drinking Whisk

    • @ojakovosilas2631
      @ojakovosilas2631 2 года назад

      Him never blow you want spoil him career with early hatred

    • @michaelsazz3545
      @michaelsazz3545 2 года назад

      @@ojakovosilas2631 I jus tire 😂😂 na he village ppl b dat so ..see he name

  • @scotteastwood5471
    @scotteastwood5471 3 года назад +1

    The guy na fela reincarnation

  • @95baby75
    @95baby75 3 года назад +11

    Am glad to be witnessing greatness in the making, love from Uganda

  • @edwardonekanma5551
    @edwardonekanma5551 2 года назад +1

    monakyyyyy

  • @manchesterunitedplayersana5792
    @manchesterunitedplayersana5792 3 года назад +2

    No be Burna be this

  • @okhaeforfootball7051
    @okhaeforfootball7051 2 года назад +5

    I just discovered this song. .damn this guy is gooood .. release more 😭😭

  • @GabrielRexAdimike-zh2de
    @GabrielRexAdimike-zh2de 2 месяца назад

    Fela Boyy🔥🔥🔥🔥

  • @user-iz1jz1ig1i
    @user-iz1jz1ig1i 4 месяца назад

    I just started paying attention to monaky ❤❤I love him & his music 🎶🎶🎶🎶❤❤❤❤

  • @cmjcitizens4012
    @cmjcitizens4012 9 месяцев назад +1

    Fela kuti of our generation 💙🤍💙

  • @madusantus5215
    @madusantus5215 3 года назад +4

    Since the first day I listened to this song, I couldn't been sleeping any nights without these 🎶🎶🎶🎶🎶🎶. Hoping for remix with Burna🔥🔥🔥

  • @uchechukwumichael4907
    @uchechukwumichael4907 3 года назад +5

    Next biggest thing to happen to our sound on gawd!! great music

  • @K3vobabii
    @K3vobabii 3 года назад +6

    GUYYY YOUU BADD WATT 🔥🔥🔥✈️

  • @chieduegbo1415
    @chieduegbo1415 Месяц назад

    Effortlessly Good.
    You are heading to the top bro... Satan no fit stop you. Thanks for sharing your talent with us 🔥

  • @endurancesamuel6552
    @endurancesamuel6552 2 года назад +1

    Do remix with burna boy 🙏 e go be number for world no doubt

  • @sochengroup3927
    @sochengroup3927 3 года назад +8

    Monaky avail this jam on iTunes na abeg 😢

    • @mikestanley8831
      @mikestanley8831 3 года назад

      It’s on ITunes man go cop

    • @sochengroup3927
      @sochengroup3927 3 года назад

      @@mikestanley8831 it wasn’t as at the time of the comment, checked 24 hours after the comment and bingo! Thanks anyways... I had it on time

    • @mikestanley8831
      @mikestanley8831 3 года назад

      @@sochengroup3927 oh ok that was fast

  • @OAJ_Milli
    @OAJ_Milli 6 месяцев назад +1

    This man too sabi💯❤

  • @tocheoffor4858
    @tocheoffor4858 2 года назад +1

    Mehn I love this guy, I feel like he's t talking about me 🤣

  • @Hey__andre
    @Hey__andre 3 года назад +3

    Randomly recommended. Best decision I’ve made today

  • @user-vl2tn7yh2k
    @user-vl2tn7yh2k 6 дней назад

    I'm just hearing this mad jam

  • @justicesalem7161
    @justicesalem7161 2 года назад +1

    At first I thought 💭 it was Burna
    This track is super duper dope

  • @Tourmeehwahh
    @Tourmeehwahh 4 месяца назад

    You dey do this music thing effortlessly… 💪🏽✊🏽

  • @toluwaniambrose2900
    @toluwaniambrose2900 3 года назад +5

    Nice one gee 🔥🔥🔥...wish dis song can bloww 😫😫...it hits different 🌟🌟

  • @paulokeke8337
    @paulokeke8337 Год назад

    No cap, my people fit swear for me 😢😂

  • @davidmakesawesomefilms
    @davidmakesawesomefilms 2 года назад +4

    I just discovered this song on Spotify and I'm so grateful

  • @resusa611
    @resusa611 9 месяцев назад

    Omo i thought it was Burnaboy. The song has a message

  • @smarttv4721
    @smarttv4721 3 года назад +3

    The next burna 😩🔥🔥🔥🔥

  • @esegineefedeltaboy9079
    @esegineefedeltaboy9079 3 месяца назад

    Burna would luv this 🔥

  • @randmusings149
    @randmusings149 7 месяцев назад +1

    Cool breeze, head outside the car window, as we jammed this song on maximum volume. Just came here to appreciate you. ❤Beautiful music.

  • @nosaiyare2151
    @nosaiyare2151 3 года назад

    Who's here from Lagos with Love ?

  • @Dukebits
    @Dukebits 2 года назад +1

    Who's here in 2022?
    Monaky Ekpo❤️❤️❤️❤️

  • @osariemenevidence3530
    @osariemenevidence3530 3 года назад +4

    This guy is an upcoming giant 💥💫🇳🇬🇳🇬

  • @blacgeelol9320
    @blacgeelol9320 3 года назад +2

    Please feature burna on this, I swear you'll blow up

  • @ordujoshua331
    @ordujoshua331 2 года назад

    I was thinking it was burna that has this song you are too good

  • @Jiyuwi
    @Jiyuwi 8 месяцев назад

    Song was done 2yrs ago but i know tis definitely gon blow

  • @eseogie4176
    @eseogie4176 3 года назад +2

    If u no love this jam u no like better thing trust me, this jam better pass so many artist jam keep moving 💯

  • @allisonallison2257
    @allisonallison2257 3 года назад

    🔥

  • @ngozijoy7533
    @ngozijoy7533 Год назад

    Thanks to shazam I almost gave credit to burna boy
    Love your craft

  • @njoke7413
    @njoke7413 3 года назад +3

    I need MORE!!

  • @jordanfirm1421
    @jordanfirm1421 3 года назад

    🔥 😍

  • @abdulrahmaninusah6723
    @abdulrahmaninusah6723 2 года назад

    i love this so much

  • @gideonabrefa9228
    @gideonabrefa9228 3 года назад

    WICKEDDDDNESS🔥❤

  • @believemee6764
    @believemee6764 3 года назад +1

    Next up 🔥

  • @Darkmountaindweller
    @Darkmountaindweller 3 года назад

    Mad jam 🔥🔥🔥

  • @cazorlasanty1072
    @cazorlasanty1072 3 года назад +1

    Keep up the spirit bro this is fire.

  • @ibadinson5867
    @ibadinson5867 2 года назад

    Have been looking for this song 🔥

  • @Lifeofenoma
    @Lifeofenoma 3 года назад

    Baba Na Baba❤️

  • @abdulrahmaninusah6723
    @abdulrahmaninusah6723 2 года назад

    more of this please''

  • @saheedabdulsobur5981
    @saheedabdulsobur5981 2 года назад

    Mad jam!!!!...big ups!

  • @dandyenomwengho6534
    @dandyenomwengho6534 3 года назад +3

    This song has been on repeat since 2months now, gonna introduce it to my friends

  • @sholz3687
    @sholz3687 3 года назад +1

    Fire 🔥 🔥

  • @ayakasarah1924
    @ayakasarah1924 3 года назад +4

    This is dope!🙌 Been listening on repeat

  • @okonuduak7295
    @okonuduak7295 2 года назад

    I actually thought was burna boy danm this night is good 👍

  • @Broken_Lense_
    @Broken_Lense_ 2 года назад

    🔥🔥🔥

  • @collinsroymusic
    @collinsroymusic 3 года назад

    Omo this jam is🔥🔥🔥🔥

  • @oyewalesolana3726
    @oyewalesolana3726 3 года назад

    SOLID!...

  • @isabellasarpong1763
    @isabellasarpong1763 3 года назад

    Another banger

  • @yellowtheslayer8759
    @yellowtheslayer8759 3 года назад +1

    Fire 🔥🔥🔥

  • @gabrielolusoji2536
    @gabrielolusoji2536 2 года назад +1

    Guy abeg remix with burna.

  • @TheAroplain
    @TheAroplain 3 года назад

    I’m a big fan bless up

  • @ezekudene2244
    @ezekudene2244 3 года назад

    See jam🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥

  • @kingdomnneoma5189
    @kingdomnneoma5189 3 года назад

    This song is lit

  • @benedictodum1893
    @benedictodum1893 3 года назад +1

    Proud of you bro 👊

  • @maleekcooperamedu2599
    @maleekcooperamedu2599 3 года назад

    On repeat

  • @obukatavictory6924
    @obukatavictory6924 Год назад

    I'm speechless 🤗❤️

  • @akikiaovie
    @akikiaovie 3 года назад

    My jam.

  • @amarionomoregie8588
    @amarionomoregie8588 3 года назад +1

    Life! Big up blood

  • @obi1_trq869
    @obi1_trq869 3 года назад +1

    🤯🤯🤯🤯🤯

  • @thomaswilliams6012
    @thomaswilliams6012 2 года назад

    Good stuff 💯