Monaky - The Plug (Visualizer)
HTML-код
- Опубликовано: 7 сен 2024
- Off his highly anticipated debut album Patient Zero here is the visualizer for "The Plug"
Stream Patient Zero: monaky.fanlink...
Follow Monaky
/ monakyofficial
/ monakyofficial
/ monakyfelaboi
Monaky pls promote this album with fire and thunder , we dey here to support no worry. Album has been on repeat no cap
I swear the album na fire
Monaky you wan kill me ? This particular jam eishh 🔥🔥🔥🔥🔥
So glad to see my man Monaky wey back from Uniben getting his flowers. Even though the sky is the limit this album exceeded all my expectations. This guy will definitely break into this industry by force
Monaky Dey burst my head wetin u Dey smoke abeg 😂😂 🔥
Him loud no be from Cana na another strain 🥶🥶
E reach to ask o😅…
If this album gets more promo,there’s no way it wont break into everywhere💯🔥Mad hit’s all round
Mad hit 🔥🔥🔥🔥🔥 benin city representing 🙌🏻🙌🏻
Monaky to the world
Highest in the room na we go top the table
Hits pon hits🔥
Punchlines and wordplay wey dey scatter brain. Daaammmm!!!❤️
Way too good to be human
@God monaky
baba you too much Abeg. you day give me joy
Omo this album too good. We dey see you Monaky
Pls don’t stop music, this your album sha 🔥🔥🔥 people go definitely come back to this album later on. ❤❤
gbedu with the highest vibe
This thing sweet pass revenue guy🔥🔥
The best of the best 🎉
This album is sooo underrated. The best album for me this year 💯
Mannnn. Been waiting for your next track and boom, you dropped an album. All your tracks 100% man. I feel your every track. 🖤💽🖤
Monaky understands music 🎶, been a fan since day 1 🦍🔥
Man
This album. Made me speechless ❤
Boss u too Good
I want make we take flight ..
e get something wey i wan tell you ..
these thing sweet pass revenue 🔥🔥🔥
Goat 🐐
10/10 album
Best album dis year no cap
Omo just carry better headphones and nice blao, you enjoy the whole tracks for the album
God, everyday I dey get new best song for the album😅
I too lov this album man, big ups ma bro 👑
Yuh fam! Ain’t no way you’d tell me, this track is a bomb 💣 exclusively madly hot 🔥🔥
you wicked no worry
Faya
This my man to bad 😅😅 this album na banger 🔥 🥵 ❤
Album is 💯⚡️
I’m always on it
My whole mood has changed with this album 💯🔥💣⚡️
This album na banger. Back to back replay
Damnn this guy is real good 💯🔥
I never knew artist where this good on a low-key
Your voice is wonderful ❤
Omo Monaky, nah you be the man ❤
Baba where yo de since.... I dun find your songs for apple music tire. yo just give us some bangers and yo run away.
Abeg, monaky e no good o 😭🥺
God of music... Thank you bro you're too good ❤❤❤
Monaky, I want you to know that I am your BIGGEST FAN.
🙌❤ Keep doing music. One love
Yoh this one is a bluster 🔥🔥🔥💯💯
🔥🔥🔥
Bro you must cast for this industry by force
Dis album is for me
The world must hear you broz , straight from uniben ,nigga you been generous make man no too talk too much , then your music na fire ... I pray and hope this track and especially The Goat track does a ckay " nwantiti" grace .
The G.O.A.T
🔥To the toppest top!🚀
This song should fu$king have 1 million views Choi!!!!!!
Boss abeg promote your music...I take beg,I'm losing it😂
Abeg no promote your song make you for no cast con dey sing another thing, just dey do your normal thing ❤
Old warri solid 🪨
My goat
You are a Bad Boy, You are a very Bad Boy.
Heavy tune❤
🦅🔥📍
Gbedu 🔥 🔥 🔥 🔥 🔥!!!
Dope
Album hard no fucking cap 🔥🔥
Baba I be your die hard fan
Make I just shake u one day 😢 na abeg
You good pass davido na me de tell you
Bhad 🔥🔥
Mehnn, you too bad.
B-side representing. 🤝✌️
💯
❤
Sabi
Na SO!!
U too bad
The guy sound like Burna boy
Baba u dy craze
MONAKY good pass burna by far
Baba no ever talk this kind thing again
U are very stupid for this statement
this is a poor man's Burna Boy
You are a fool
Monaky you too Good no worry 🔥🔥