@@cityissy if coaching job is easy, then most most managers if not all should be successful. We’ve seen many top players and world class players failed in coaching job .
Henry said what. Zirkzee isn’t good with the ball but rasmus is good with the ball. Ol boy na which ball you Dey watch. Rasmuss good with ball for which world. Abeg una and this internet una just Dey yan sometimes
You don't know what you're saying. Even Guardiola says it all the time. All the tactics in the world doesn't matter if you don't have the caliber of players to implement it
If you have been waiting for Henry gather here 👇👇😂😂😂😂😂😂
we Dey here Ooo😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
My Henry Sorry Ohoh😂😂😂😂😂😂😂 But My Chelsea don make man U Happy tonight 😂😂😂😂😂😂
Nothing sweet me reach say Man U lose lol…😂
😂😂😂
Na him I dey wait for
This no be Henry wey dey troll Chelsea just a few days ago. Omo, make I grab popcorn watch tears, I mean, video.
I tell you ooh. Him dey even dey play music dey dance as Liverpool win Chelsea. 😂
And this man been dey dance on Sunday ooo😂😂😂This man been get joy before ooo😂😂Man u whyyy😂😂😂
I dey tell you ooh 😂 im dey dance for Chelsea fans.
Henry couldn’t go without mentioning Chelsea 🤣🤣🤣🤣 ten hag will make him go mad
You go explain tire😅😅😅
Just last week this same guy said "long live Ten Hag".
😂😂
No mind am
He is analyzing football according to his emotions
😂😂😂You were laughing at Chelsea last week
I love when man utd lost bcos of Henry reaction 😂😂
Finally I have been waiting 😂
You go explain explain taya 😂😂😂😂
Sebi you dey like talk down on Chelsea.. you fo learn lesson Henry😂
No mind am 😂
We in FFT love you Ten Hag, continue your good work daddy .😂😂
If Tenhag always makes you happy as a football fan gather here 👇😂😂😂😂 HE MUST STAY!!!
U no dey tire conference league
@@stephenbabatobicry harder 😅
😅😅😅
My brother Henry dey use anger talk. 😂
Oga no be Chelsea do u.
Play ur Europa in peace
The way he took those deep breaths, he needed it.
Henry spot on ✅ many Man U fans still live in their past
What's your take on his opinion that coaching is not difficult
@@cityissy if coaching job is easy, then most most managers if not all should be successful. We’ve seen many top players and world class players failed in coaching job .
Seeing Henry crying is very sweet 😂😂😂, take heart bro
To be honest I like the way he talks about football. Nice one brother 👍
I like to dey see this guy dey complain 😅😅😅
I dey tell u😂
What we've all been waiting for😂..Henry my guyyyy!
Anytime dem beat Man U dis one go dey explain 😂😂😂 ekun no dey tire you lol😅
More of this Henry please! This channel is exciting when Man U don’t win.
Henry . Respect all the way. You said it all
i have been waiting for Henry my idolo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Somebody give Henry a hug o, him don suffer 🤷🏾♂️🤣🤣🤣
HENRY YOU NEVER SEE ANYTHING😂😂
Make una dey bring Hp machine for Henry. This one no be joke matter.
I have never seen henry this angry before
The guy literally said "long live ten hag" just after last week 2-1 win against Brentford. I don't understand how y'all hype him up so much
What is your point?
What do you mean what's his point? Can't you read?@@ojotimilehin362
AAboy Henry take it to heart
As i see henry i just de laugh😂😂😂😂😂
Dirty lineup😂😂
I too like this guy ❤
I came to listen to Henry 😂😂
Tox holding his laughter 😂😂😭😭
The go talk tire. Ten Hag must stay 😂😂😂😂
I don watch this Henry interview reach 2 times lol must you involve Chelsea in your downfall we don leave una o dey there make pant Dey wear you. 😂😂😅
I feel your pain Henry 📌
Henry ranting dey always gimme joy 😂
We love this tears 😅😂
This guy complaints dey always sweet me 😂😂
The last game was "Long Live Ten Hag."
Today, "I have been deceived."
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
TEN HAG MUST STAY BECAUSE HOW ELSE WE GO TAKE GET JOY LIKE THIS NA 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Na like this una wan use play Chelsea 😂😂😂
Make i sha de wait😂😂
Ur tears dey sweet me
This is the only man u fan I love to listen to
I dey tell u bro
Tears 😂😂😂
Man united made a full grown man sweating in a room I believe well ventilated
Them for allow Chelsea go 😢than disgrace themselves 😂😂
I love wen Henry is sad about this man U😂
Wonderful analysis. Eric ten hag will not be our end.
See tears 😂😂😂
Henro complain dey always sweet me for body🤣🤣🤣
Toks na bad guy e burst laff
"MAZARAWI" is killing me lmaoooo
Manchester United fan's should calm down is just a baby step pain😅😂😂
Oga Henry yiu go explain tired oo😂😂😂😅
😅😂am always waiting
There must be a time where Man U cry, hmm smile😂😂.
Hahahah man u 😂😂😂 I don leave man u for real man u fan
Henry is on point. Man u problems is Ten Hag. I’m sad seeing this club going this way.
Henry dey kpa mi… ten hag na him greatest enemy 😂😂
Ten hag dey gimme joy😂😂😂
Henro my man ❤
King Ten Hag how market. When will Manchester United fans will start to enjoy their club.
Is this not the same guy that was rejoicing and celebrating Man. United over the weekend?
Dis one nd ekun egbere 😂😂😂😂
I will NEVER RATHER 😂
Why Henry they breathe heavy, no be him dey banter Chelsea and Arsenal at the weekend
Its a process of progress please give 10 hag more time so we can see the progress. Thank you 😂😂
Henery mouth is sharp 😅😅😅😅
Let’s go Henry 😢 Westham next
Almost 20 mins for wetin
Thank God for not allowing Sir Jim to buy chelsea 😂
For where
U don go Europa oya win am😂😂
E too dey sweet me as arsenal fan, if this man dey complain 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Smile 😃
What did Chelsea did do to this thousand mouths, asking him questions na Chelsea his talking about hisssd
😂😂😂
Before you are the one talking for the coach
That is good for you 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Your club is finished
He should be happy with the draw
Blues for life 💙💙💙💙💙
If I no watch Henry how i for take sleep?😹😹😹
See as Henry the explain 😂
I speak for every Manchester United fans when i said they should give Tenhag more time he will take them to another league 😂
League! or you mean another domestic trophy
😂😂😂
We back Ten Hag 😂😂😂😂😂😂😂😂
I support you
Henry talk ur match leave the blues 💙 you deserve to play at the conference na man city save u
I like this your mood and look, you are only handsome any day Chelsea loses games and that's three times this season .
Chelsea still collect. Them deserve to play conference league. Henro 😂😂😂
Na which player Ten Hag play until NEPA took light from Nigeria and transformer blow?😂😂😂😂
Oga focus on your problem and leave Chelsea alone, they're better currently so chill
Go conference league una no go
Una say na Europa una wan go
Now win wahala 😂😂😂
Anthony is not a manutd player got me rolling😂😂😂
Henry said what. Zirkzee isn’t good with the ball but rasmus is good with the ball. Ol boy na which ball you Dey watch. Rasmuss good with ball for which world. Abeg una and this internet una just Dey yan sometimes
No be this Henry wey Dey shout live long Ten hang against brentford b dis.. y him con Dey complain now
Three game on winning oooooooo
Three games three points and 21 on the Europa league table 🤣
I dey like when Henry dey cry 😭against man-u.
Coaching is way harder than being a footballer
You don't know what you're saying. Even Guardiola says it all the time. All the tactics in the world doesn't matter if you don't have the caliber of players to implement it
Henry go explain taya
I will never rada 😂😂😂
acting like Chelsea is the beginning of your problem 😂😂😂 .. why is Chelsea mentioned
He’s pained lol😂
He’s pained lol😂
Henry my friend.. sorry menh
We would have won this game if we had Bruno 😭 one of the set pieces we had was there for the taking
Eriksen ain’t the best on free kicks keeping it real.
If you like put Ronaldinho una go still draw 🤣🤣🤣🤣🤣