FENERBAHCE 1-1 MANCHESTER UNITED ( Ipali -NIGERIAN FAN REACTION)EUROPA LEAGUE -24-25 HIGHLIGHT
HTML-код
- Опубликовано: 24 окт 2024
- Become an FFT MEMBER and enjoy EXCLUSIVE CONTENT like the ORIGINS SERIES and ITK STREET CHALLENGE, Studio and Viewing Center invites, Discount on Merchandise, Priority replies to your comments, Members only Live and more👇🏼😁
/ @fanstribehq
Reaction from Ipali as them say Ten Hag dey against us
Proposed next Game 👇🏽
PLEASE SUBSCRIBE!!!
Business Email - FansTribeinfo@gmail.com
CONNECT WITH US ON SOCIALS 👇🏽
/ fanstribehq
/ fanstribehq
/ fanstribehq
vm.tiktok.com/...
#nigeria #naija #supereagles #soarsupereagles #football #soccer #nigerianFans #nigerianFootball #nigerian
ipia My guy..... you are the best dancers in witches department of fan tribe
Love his interview
Three games three points I love this 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Ipali the dancer, no fit dance this night 😂😂😂
Tox dey banter this guy stylishly 😂😂
Give Ten Hag time
My next life I nor go support Man U oo 😣😣
😂😂
Walahi
😂😂
😂😂
EtH out!!!!!
The coach don tire me.....aswear
Una she get joy weekend
Bro it’s about Europa in the conference league with this kind of football they will be lashed paa.
Tox dey wicked
Abeg oga Henry I dey your post oh
Oga henry na for last 😂
I dey wait for henry
Mourinho comes dey play like pep why tenhag dey play like mourinho 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 nor be JuJu be that
Make he leave asapuuu 😂
This one know sabi anything
Oga of you like make man United dey conference league na this same nonsense una go play 😂😂😂
Man U don't know what there are doing 😂😂, but thank God for the over 1.5
Wetin concerned coach players desire to play
Take out Ten Hag
Ahh man u
I'm a Chelsea fan but I carry una for my ticket heartbreak 😢😢
INERIKWETRUST
Imagine 3 games 3 point for a whole Manchester united, this ridiculous aswear, last season we didn't make it out of group stage for championship league, this coach can't contest for European games, can't compete with league also, this coach is not for us. We need good coach
Doh 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂
Make una buy brain give ten hag, nothing dey that hand oo
😂😂😂😂😂😂😂😂
Where is Henry
Finished club 😂😂😂😂💔
Amad made me sad. Treat him better.
Take him out abeg
Una for too flop for conference! Better keh!
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂