I ORIGINALLY CREATED THE NAME: HOME OF LAFTA" Ft "SOCHRISTO" [EPS 013] Lets Gist Reality Podcast.
HTML-код
- Опубликовано: 9 окт 2024
- “I originally created the name: HOME OF LAFTA”- says Sochristo as he narrates the untold stories behind “HOME OF LAFTA”
Treat others the way you want to be treated.Home of laffa will not go unrewarded for all he had done.
No matter the challenges you should have rise up and continue the raise with full force
It is easier said
Na podcast una wan finally use take scatter that B side 😅😂
them say na this podcast go scatter benin
How
Take legal action
Bro know forgive that guy pay am back with evil
This matter just tire me 😞
Truth be told you should have done something about it at the beginning
Seperate friendship from business
Why you no talk since, I believe say you dey fear am. If na me he go use he head pay. I no dey wait for God's time
Baba calm down na no be fight 😅
No be this guy dy act Dèvil? I'm confused
I swear na juju dem use for this guy
This guy too mumu .even d way he dey talk dey vex me
Advantage was taken base on his calmness
Na cos no be you e happen to na that’s why you Dey talk like that
@@sochristoovation971 truth be told you would have stood your ground on this issue, if you had did e for no reach like this
The guy is just to gentle for my liking.
My guy you too calm and I think you made so many mistakes
No be small
I swear he for open he own