To everyone reading this Keep going. No matter how stuck you feel, no matter how bad things are right now, no matter how hopeless & depressed you feel, no matter how many days you have spent wishing things were different. I promise you won't feel this way forever. Keep going..🙏Bless my day with a follower.🤲🏼 it could mean a lot
Sk fans, gather here before i vex, I'm going to 40 years ❤😂
😅😅
😂😂
I am 42 already
I senior u
But you never really reach that 40 naw😂😂😂
U be mumu😂
This particular one, na Sabinus invite problem give himself😂. E dey even drag age with passenger.
Omo this sk Dey underrated o 😂😂
I keep watching this over and over. Your best second best sabi ride comedy ever followed by the man asking you to bring two people.
I'm here because of SK
No be only u 😅
Sk bad😂😂😂😂😂
I swr
Me too 😂
U know am for UDU road in ovwian at izomo 😂
SK and anger issue are like 5&6 😂 and he is always going to 40yrs without reaching 😂😂
Nah oga sabi dey find him trouble for this one 😂😂😂😂😂
l😂😂 😂😂 😂crase people 😂
😂
😅😅😅😅😂😂😂😂😂😂
🤣
I don High this Two wan kill me.😅
“The AC nor dey blow reach here”😅
“im 42”😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😅😅😅😅
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😅
Since i became sabinus fan nobody have ever touch my comment 😂
Omo this skit too funny 😂 😂😂😂😂drop another one with sk pls 😂😂😂😂
Sabinus had it coming...the guy warned him severally😂😂😂
This Sabinus like talk o, person tell you say him no wan talk, you still dey talk. Pls carry Ebube Obio in the next Ride. It will be very funny
😂😂😂
This one go maaaad!😂
The way this Sk guy dey look Sabi with side eye ehn 😂😂😂
We need lasisi or crazy clown as next customer 😂😂😂
Aswearugod SK na mad comedian.. I laughed from start to finish... Mad combination of two crazy men😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sabinus top fans gather here ❤❤😂😂
Sabinus must you have a discussion 😂😂
Leave them alone with your discussion 😅😅
One thing I like about Sabinus is the fact that his skits are funny and sane... Not some people showing yansh and breast about without content
This is absolutely pure comedy. Sk na Big wahala ooo. Very funny and aggressive character.
Sabinus nor de ever mind he business 😂😂😂
This is the best episode so far.. very funny 😄😂😂
Yesss😅
Honestly 😂😂😂
When person react dem go say na bad character 😂😂😂😂😂😂😂😂
Honestly. That’s what they will say.
If @Sabinus start this Sabi ride as a company e go good ooo ❤❤
Na company
I think he already has the company…
Thank God sabi nwa is 42 Sk is still going to 40 e don get who pass am finally mk e stop Dey threaten person with this him age 😂😂
Omooo Sabinus don jam Sk 😂😂😂😂😂 this duo too funny oo chaiii🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Forget about the date of birth it's about the hair style
😂sk don kill me
Na sk carry me come here
Sk na real craze. Sabinus na confirm trouble maker 😂
Sabinus carry Akpan and oduma next🙏🏻🙏🏻🙏🏻😂
With patoski😂
Oga Land Lord
Akpan
Aswr
Akpan and oduma for Sabi ride 😂😂😂
Can't wait 😄😄😄😄😄
Na SK u get mind carry Sabinus 😂😂😂
SK reach this 40 years make we rest 😂
Sk with hello call me back after every minute always get me 😂😂😂😂
Sk and lasisi there anger issues dey raise like dollar 😂
😂😂😂
😂😂😂
Na every day😅😅😅😅
Sk own nah Bitcoin 😂😂
You no add ruky funny 🤣😂
Two of my favourite comedian jam😂😂😂🎉🎉🎉
Here cause of SK this guy too good 😅😅
Oga do fast ohhh , I carry anger patient
SK u get Energy
Sabinwa u Sabi
Bombastic side eye 😂😂😂
Sabinus has to be the most troublesome person 😂😂😂
A man that can be able to drive with a left hand na dangerous man😂😂😂 SK no go kill me😂😂❤
Na really badboy.......I no over like busy body😅😅😂😂😂😂😂
Am here because of my comedian SK
SK Sweating inside ac,
wahala jam wahala.
🤣🤣🤣🤣🤣
Na SK make me dey here, that man got me laughing from 0:54
Sabinus no sabi mind his business 🤣🤣😂😂
"I carry anger patient" ....even SK shock for that line. 😅😅😅😅
So Sabinus you get mind jam SK keke and you still dey challenge am for inside motor 😂😂😂😂😂😂 you don enter big problem 😂😂😂
Sabinus 😂😂😂A man that is able to drive with his left hand is a dangerous man 🤣🤣🤣🤣🤣
Dey point right,n dey shout left😂😂😂
You done Dey carry us go where we know now 😂😂😂😂😂 sabi-Nwa 😂
He get some comedy combo dem nor suppose Dey accept make person nor go laugh die won day. 😂😂
Sabinus don carry my wahala guy.. sabi worst pass sk ooo
😂😂😂😂 i wasn't expecting that ending 😂😂😂... Sk na legend 🤣🤣🤣
My 2 favorite comedians they jamb sabinus and sk wahala people
😂😂😂😂
This is the best sabi ride episode ever. Chai! I too like the warri Guy. One of my best.
We they sierra Leoneans 🇸🇱🇸🇱 let gather here and show love ❤
Sabinus- Sir you're someone i respect a lot... you're like a father to me 🤣🤣🤣🤣🤣
😂 😂 😂 😂 😂 I legit thought mazi wanted to run, not knowing he went to hold the culprit.... Sabinus!! Why you go dey drive with left hand? 😅😅
Sabinus o🤣🤣… I was glad I waited till the end 😂😭😭
Where he said, I'm 42,where you dey go so, I don pass am, so calm down 😂😂
Sabinus really giving us problem in Nigeria 😅😂😂😂 is about time we trade you 😅😅😅😂😂😂
Mumu Dey drag age with passenger 😂😂😂😂
I’m dead from laughing,extremely hilarious, na dis one dem dey call were featuring werey 😝
To everyone reading this Keep going. No matter how stuck you feel, no matter how bad things are right now, no matter how hopeless & depressed you feel, no matter how many days you have spent wishing things were different. I promise you won't feel this way forever. Keep going..🙏Bless my day with a follower.🤲🏼 it could mean a lot
Amen
🎉
Amen
Amen 🙏
Amen 🙏
Wow wow wow, I didn’t see that plot twist coming 😂😂😂😂.
Sabinus and SK 💣💣🔥🔥
Sabinus.... Best CC ever no doubt 😂😂😂😂😂😂
This Sk guy good oo swrs 😅😂 I like his role here fr 😂
U no dey work and pray and u want to succeed 😀
Dey play 😂😂
Oga do fast oooo I carry anger patient😂😂😂😂😂😂
Forget about me, oga you go make payment first before I forget about you!😂😂😂😂😂
Sabiwa don vex senior man going to 40years use your two hand senior man going to 40years dey vex😂😂😂😂😂😂😂😂😂
You don go carry mad man😅😅😅😅😅
Whalahi 😂😂😂
Sabinwa😂😂
Baba just dey ask questions 😂😂😂
I no still dey top 10 of people wey first view ham
This Sk to get anger issue i don dey wait for I'm going to 49 years
The best of Sabi Ride😂😂
Sabinus no dey gree😅😅😅 him topic no dey finish. Omon Grace follow Oga Sabi man @Sabinus
Sabinus self no Dey close mouth lol 😂😂😂😂. I don laff tire Jesus sabinus
😂😂😂
Sabinus is a mad man, I laughed all through.!😂😂😂
"I carry anger patient"
🤨 "What did you say?"
🤣🤣🤣
😂😂😂😂😅
Sabinus no dey hear word😂😂😂
Sabinus finally booked sabi rides to the cell 😂😂😂
Nawa oo😂😂 I love Sabinus die❤️🤣🤣
I’m here for SK 😂😂😊
I swear sabinus comedy na the best 😂😂😂😂 the way he said bros you get anger issues 😂😂😂
😂😂😂😂😂 I’m going to 40 years
Sk na real madt man🤣🤣🤣🤣
I was expecting am going to 40 years ever since😂😂😂😂 and trust Sabinus he has the answers to him
😂😂😂
😂😂😂😂😂 SK abeg leave me alone. Sabinus you sef shut up
More of sk and Sabinus 😂
SK this your shout, your throat no dey pain you 😂😂😂😂😂
This sk self 😂
I jus like this SK guy 👏🏽👏🏽👏🏽....He Dey play e part very well 🤣
Who else agree with me that we should just leave comedy for Sabinus 😂😂??
Him car they smell cow😂😂😂❤
😂
I
I swear is the best
I agree with you ☺️
Sabinus pack the motor make ona two fight small then start the tripe again after fighting 😂😂😂😂😂😂
Why sabinus the stress the guy like that 😂😂😂
I dey die 😂😂😂😂😂😂😂
Sabinus you no dey hear word. Close your mouth 😂 Just drive! 😂😂😂
Sabinus is always the boss in times of comedy 😅😅
Yessss😊😊😊
My prayer is one day l meet you sabinus l really lie this man much love from Kenya 🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪🇰🇪
1m 🎉🎉🎉🎉 congratulations 🎊
This Sk is a natural actor. See as he made all his expressions so real
SK see who don already dey 42 years old today . 😅😅😅
You get mind dey carry SK 😅😅