😂😂😂😂😂😂😂chai...Mr. Paul... I have been searching for u ohhhhh... since i watched one of your shows... Weh u talked about... ...Juju got married to juju weh be de play match...😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🎉 Plenty love from Cameroon...❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤i love u. Guy...
This Mr Paul is on another level. How he manage to keep straight face I don't understand. We need the blooper please. Always waiting for Sabinu cry at the end of his skits 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Gutter dey sleep for Tuesday oga 😂😂😂
To be honest,this is one of the most funniest Sabi Ride I've watched....I've laughed out tears 😂😂😂(2024)
The moment I saw Mr Paul, I started laughing because I know he will kill Sabinus with confusion 😂😂😂😂
Mr Paul go kill sabinus 😂😂😂
😂😂😂
Me too 😂😂😂
Exactly
Sabi jam
I taught Sabinus was the biggest mumu of all time, not knowing Mr. Paul mumu pass. 😂
Lol 😆
Mumu pass mumu
Mumu plus
Sabinus please add mr Paul to this series , you will make more people laugh by adding him 😂😂😂😂😂😂
For real o💯
They need to give Mr Paul award for this he rubbish talk 😂😂😂😂😂
Your brain fit cast 😂😂
How Sabi dey talk young man dey funny me😂😂😂
Pls don't stop this Sabi ride,much love from Cameroon
This is the most funniest video in months 😂😂😂😂…
This is my best Sabinus and Mr Paul skit😂😂😂😂😂
This driver is something else😂 watching from SENEGAL 🇸🇳 ❤️
Sabinus’ reaction throughout the video got my ribs 😂😂😂😂
😅😅😅 I just saw Mr Paul and knew I have to watch it immediately
Aswear 😂😂😂😂😂
Same😂😂😂
Even professor Rufus no dey understand this Mr Paul. Na Sabinus go understand am?😂
Sabinus and Mr Paul... Mad Combo 😂😂😂😂😂😂
Na only tears dey comot from my eyes oo. Lol my belle ooo😂😂😂😂😂😂😂
Even Sabinwa wey dey lie the fear this man (Mr Paul) 😂😂😂
"young man hello hello are sure you are the one I booked" Sabinus was confused😂😂, I represent uganda 🇺🇬
Paul reminds me of my cab driver in the village he can talk for 8 kilometers without getting tired 😂😂😂
This is too funny 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 abeg who dey baff chicken wey cold dey catch🤣🤣🤣🤣my ribs
Guyyy I swear I weak
I tire 😂😂😂
Okay.... We need to give thumbs up to the camera guys, for remaining steady throughout this recording
No be lie cos if nah me laugh for don make me spoil camera 😅😅😅
On God😂😂😂
Oh pls There is no camera man oo. Cameras are place inside the car. We should give thumb up to the editors
@@Mamapelz but camera man must dey there
@Ekpe Ifeoma no camera man sir. This is 2023
It's the "Oga Avoid Me" part that got me cracking up real loud! 🤣🤣🤣
How dead body go tell ambulance driver make e slow down 😂😂😂😂
Mr Paul 😂😂😂
I can just imagine how many times they have to film this skit, because laugh go kill me anytime Paul opens his mouth😅
The moment I saw Mr Paul, I started laughing and looking for a better place to sit, this is going to be mad 🔥 😊
Sabi jam Wetin pass am🤣🤣😂😂😁..
Who be this mr Paul ooo🤣🤣🤣.. his seriousness and sabinus shock don make me laff water 💦 Dey drop 4 my eyes.. lovely one
Mr Paul steady saying trash with confidence 😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 persin fit craze
Sabinus and this guy for inside car...
Oga Paul is keeping sabinus company😂😂😂🤣
This is the best of all the episodes
I laugh my kidney out 😂😂😂
I hope you have now watched geh geh😂😂😂😂
Kaiii 🔥🔥 this is one of my best movie I have watched this year. Laughter want finished me. Watching from Cameroon.
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 i like your question Sabinus: When was the last time you went for check up?😂😂😂😂
Na WA oooo dis kind tin way person day c every day..🤳🤳🤳🤳🤳💜💜💜
This guy is good. Food I was eating just splashed out of my mouth😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂chai...Mr. Paul... I have been searching for u ohhhhh... since i watched one of your shows...
Weh u talked about...
...Juju got married to juju weh be de play match...😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🎉
Plenty love from Cameroon...❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤i love u. Guy...
From Today, God Will Put Us In A Position Where We Don't Have To Beg, Borrow, or Struggle To Survive......Amen 🙌🙏
Amen in Jesus’ name
AMEN
"Croaker dey work for chevron" 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
The way the guy flies through stories is amazing😂😂😂😂
You can see more of Mr. Paul in papa Benji on RUclips
I dy tell you 😂😂😂
Rubbish upon Rubbish
Mr. Paul nor even allow Sabinus enjoy the ride small before him begin bombard am with nonsense 🤣😂🤣😂🤣😂.
Mr Paul would always scatter your brain 😩😂😂🤣
JEZUZ JEZUZ😂😂 I’m choking with laughter 🤣🤣🤣
Can't just stop laffing... 😂😂
Mr Paul be killing me with Vibes 😅😆
😂😂😂😂
Chaaaaiiiiiiiiii....na Mr Paul u go book?😂😂😂....persin wey him talk no dey get beginning or end.😅😅😅😅
😂😂😂😂😂 the second I saw Paul 🤦🏽♀️ I said sabi is finished today 😂😂😂😂
Same here😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 chai. Sabinus and his expressions too....This video is LIFE and JOY.😂😂😂
Mr Paul sabi scatter person brain 🧠. And e go still dy keep serious face 😅😅
sabi nwa don enter one chance🤣🤣🤣🤣😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Never knew Mr Paul but the guy killed me with laughter, i had to search for his videos.
Watch papa Benji, you will understand why 😂😂😂
Mr. Paul is certified internationally mad!!🤣🤣🤣
U dey miss
U dey miss
Why did I watch this when eating 😂😂😭😭😂😂😂😂😂😂😂😂...my of ogbono soup passed through my nose out
sabinus face all thorugh mr. paul's story got me rotfl🤣
I wan die for laugh ooo😂😂😂 food way I dey eat don choke me,😂😂
this is one of the best collabo ive watched 😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 my side is hurting me right now. Am viewing from Liberia 🇱🇷
Best combination ever 👌🏽🤣🤣🤣🤣
So true
✅✅✅✅✅
Trusth is Mr. Paul is the craziest human on earth.
He knows his stuff.
🤣🤣🤣🤣😂
They even get the same haircut
When i saw the length of the video i knew they were going to meet again at the interview 😂
This Mr Paul is on another level. How he manage to keep straight face I don't understand. We need the blooper please. Always waiting for Sabinu cry at the end of his skits 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Who else has watched this more than two times
Chaii who carry Paul and sabi nwa come together God Abeg 😂😂😂😂
Oga Sabinus greetings from Egypt we love you from here. So, how is family
Oga sabinuse really got me when he said Bruce abeg please Levi's start afresh i don't understand 🤣🤣🤣
Mr Paul the confusion master 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Oh my God 😂😂😂😂😂 see confusion 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Wahala wahala wahala 😂😂. Mr Paul and Sabinus Keh 😂😂😂😂😂
Immediately I saw mr paul😅😅. Chaaiiiii two mad people, sabinus and mr Paul. This one never complete abeg. We need more of this😂😂
Sabinus don enter wahala today,commenting before even watching 😂😂😂
Fowl dey wear uniforms 😂😂😂😂
This man nr fit just stay without say he nr talk 😂😂😂😂make he nr kill my Sabinus for me oh🤣🤣🤣.
This is the best episode so far
Story story 😂😂😂😂😂 best thing on the Internet today
Camera crew una well done for holding ur laughter 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂 MR Paul no Dey ever fail at all
God creat sabinus to make us laugh 😂😂
Srws.
Mr Paul won wound my brain. E don spoil am already 😂😂😂
The sound playing on the skit is so sweet and lovely. Good beat, Producer soft
This guy nor go fit change 😂😂😂😂😂😂 mr. Nobel 😂😂🎉🎉😂😂😂😂😂😂😂😂
I wonder if Mr paul can say the same "RUBBISH" 30mins later without forgetting😅😅
He actually can 😂
😂😂😂😂 sabiwa don see person wey pass ahm 😮😢😂😂
How’s he talking rubbish non-stop and the story is just flowing 🤣🤣🤣😭😭
Everything dey happen for this brother's erea😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
This laughter is rolling with tears😂😂😂😂😂 this combo is chaotic
Na cry I just dey cry since
I'm already choked with my own food! 😂 😂
I dey quarrel you, you no dey even quarrel me back... Sabinus wan chop em money for here 😂😂😂😂
the writer is a champion, apart from the actors who are best in what they do, this is one of the best skits storyline i have watch
Oga first on AC 😂😂😂...
Fowl wear uniform..
Mami water donate blood 😂😂😂
Top delivery from Mr Paul. This is by far the best episode. Weldone Sabinwa
Omo dis confusion dey on anoda level oo 😂😂😂😂
The way Sabinus slammed the door of the cab 😂😂... Epic!
😂😂😂😂
Zambia representing. Sabinus at it again 😂😂😂😂😂😂
Sabinus na you be passenger...??
Dead dey talk oooooo haaaa Mr Paul 😂😂😂😂😂
Aeroplane side mirror ...that one off me
Sabinus don jam mad man wey pass am 😂😂
That one guy that doesn't complete his sentence 😂😂😂
Sabinus the learn work. Mr Paul done collect Sabinus mumu oooo🤣🤣🤣🤣🤣🤣
the ending part of this video is going to be the first time I ever heard Mr Paul talk sensibly. 😂😂omoooo.
Sabinus don para oo😂😂😂He said *I Dey quarrel you, you no Dey quarrel me back* 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
I've been laughing since from Cameroon. Sabinus needs to hire Mr Paul to always confuse his passengers so that they extend the ride😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂 this two people self .. boss make Una no kill me with laugh oo
Mr Paul is high on something hogge!!!!!😂😂😂
Croker fish dey work for Chevron 😂😂😂
Start again my brother 🤣🤣🤣
Before I play this skit I don already laugh tired 😂
Sabinus expressions....😂😂