Na Sabinus I blame wey go carry Elder, we know am for Benin, we no Dey gree carry am. If you must carry am, just make sure u get aromatic schnapps, lord or seaman hot drink for motor with bitter cola combination. With those, your journey will be awesome and the discussion should be only on land sales as the odionwe wey he bi 😂😂😂😂😂😂😂😂. Keep up the good work obhioba
Sabinus don loyal elder 😂😂😂 for port Harcourt o. Elder don turn to motivational speaker 😂😂😂. Proudly 9ja cause men mount 😂😂😂😂. But Last last, elder run am street. True true, men mount 😂😂😂😂😂😂😂
Very nice collabo, I know say @sabinu don enter issue immediately wey I see Elder, to make matters worst, @sabinu you get mind oooo, you get mind to call a whole ELDER of EDO Bros abi 😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤❤❤🎉🎉🎉🎉
Dollar the drop garri the cost garri way no know dollar wetting concern garri with dollar, them the lie on innocent garri way the save our life since 😂😂😂😂😂😂😂
I like the part when you were telling him in the car that you are taking him to the station and when his son was in support of you what a nice vedio sir Sabinus
This elder is genuine and his aura is unmatched! This is my favorite so far.
I can't wait to see Oga Sabinus with 1million subscribers. Watching from Sierra Leone🇸🇱🇸🇱
🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿
I'm yet to subscribe 😂. I want to be the 1m person
Elder and Sabinus are good, perfect match more of you please. Elder want to kill me with laughter 😂😂😂😂😂😂😂
Men mount oo, men mount!!😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Elder you are making us proud. Benin to the world 🌎
I came here to watch because of Elder. Elder is a legend. Baba to real. My 2nd time watching sirbinus RUclips.
Wow
I love this duo 😹 Elder and Sabinus. Omoh ee don tey wey I see Elder ooh
The Best Sabinus comedy I’ve ever watched. I laughed so hard.
Elder is one of Nigeria best comedian
You are very right
❤
Can you share his handle pls 😂
🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿🙌🏿
@@okpeuzochukwu2544 young Elder
I swear this papa sabi act 🤣🤣❤️.I just dey vex like say na me be sabinus 😂
Na very young man ooo.
Na Young Man oh not papa😂😂😂
Hahaha, he's not even an old man at all he just dress like that, u can Google to see his wedding
My favourite part "make ona call ona branch for port Harcourt 😂😂
Even me 😂😂😂😭
Oga Sabinus my guy
I love this guy ooooo
Watching from Sierra Leone 🇸🇱
Sabi u too much. What a combo. Elder no dey carry last. ❤❤❤
😂😂😂😂😂 I need to see you two in another video again
Favorite part is when u said na Dollar Dey make garri rise 😂😂😂
😂😂😂 I enjoy this Elder, kudos Sabinus
This young elder don make me forget say na young guy him be😂😂😂😂😂i no dey remember sometimes
We will love to see more of Sabinus and elder again please
Dey play
Yes nah
I swear 😂😂😂😂😂 I can’t stop laughing
Elder is a unique comedian. His comedy is often filled with messages. Sabinus is equally good
Walahi ❤❤❤
This is one of the best of Sabi drive,Kudos guys 😂😂😂😂😂😂
The best sabi ride so far and the 2nd I have watched from start to finish but the first that really captivated me on seeing the thumbnail.
That u get problem all these while
You no watch ...Mr Paul abi
Nice feature Sabinus, Elder we are proud of you.
This Elder too sabi 🎉😂
You did it again Sanibus, at least not everything we read about Nigeria is rotten. Thanks bro.
Na Sabinus I blame wey go carry Elder, we know am for Benin, we no Dey gree carry am. If you must carry am, just make sure u get aromatic schnapps, lord or seaman hot drink for motor with bitter cola combination. With those, your journey will be awesome and the discussion should be only on land sales as the odionwe wey he bi 😂😂😂😂😂😂😂😂. Keep up the good work obhioba
😂😂😂
"Na this man cut our former DPO head" 😂 police no dey waste time pass charge
Country used to be sweet and na country people spoil it, I love this particular video because He's speaking for Us in real time
This is one of the best episodes of 'Sabi Ride'. Elder needs more featuring. He is good.
Sabinus don loyal elder 😂😂😂 for port Harcourt o. Elder don turn to motivational speaker 😂😂😂. Proudly 9ja cause men mount 😂😂😂😂. But Last last, elder run am street. True true, men mount 😂😂😂😂😂😂😂
Elder one of Nigeria. Benin boys are always active.. E get why then they call us Benin boys . Men matt ooo😂❤❤❤
U get mind dey kidnap philanthropist 😂😂😂😂😂😂😂
This was my favorite part too😂😂😂
@@benjaminkiamba3931 i was looking for it too lol!
"You waan carry me go for police." Nigerian pidgin is very unique. Watching from Nairobi.
😂😂😂😂 🇳🇬 🇳🇬
Best place in Africa
Wow you got that but my question is,are Kenyans speaking pidgin?
@@JinzoMoney Nope
Your mind go dey investor.... This Man don choke oga sabinus 😂😢😢😅😅😅
This line choke
'Your mind go dey'😂😂😂😂
I swear me too 😂 I can't calculate number of times I backwarded it
Sabinus you dey kidnap philanthropist??🤣🤣🤣
Benin accent sweet ehnnnn😂😂😂Koyu ohh
do my dear
Yes ooo
It is not Benin accent. There is nothing like Benin. It is British colonial thing. We are Edo people. People should take note.
Nice one elder ❤ Benin no dey carry last.
You know the right people to use ❤❤❤❤😂😂😂 that is very nice and more grace
I go tell you say na Benin I for come
Men mount😂
Proudly esan boy
😂😂😂Elder's best friend na Esan man. I've forgotten the character's name. Combination of two agbayas.
Onigbe?
Enjoyment Landlord.
You still dey call me Bros 😂. Your mind go dey 😂
Who else come from X/ twitter to continue dis wahala let's gather here 😂😂😂 Sabinus na legend wallay
If you like the way edey shake Nigeria table like the button 😂
Sabi nwa😂, I love this skit in general
This 2 shud do more content together..... Mad combo..... 🤣🤣🤣
Lol. "You get mind dey kidnap philanthropist "😅😅😂
The excitement seeing Young Elder in this episode is overwhelming😂😂😂😂😂😂😂 can't stop laughing 😅😅😅😅
this is my best episode since the beginning of Sabi Ride 😂😂😂😂
Mi too 😂
This skit remains my no1 this year, that Benin man killed the skit, Sabinus was equally up to the task.
Thank you very very much sabinus
Much love from Cameroon 🇨🇲
This one taste
Elder my real guy, you are the best.
Oba gha tókpère😂
If you are from Sierra Leone just hit the like button ✅🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱 love for sabinus
My girlfriend is in Sierra Leone 🇸🇱😅😅
Are you married?
@@emmanuelerondujr4304 no but I have girlfriend
This is probably the best sabinus comedy I've watched 😂😂
Sabinus pls make the part 2 this guy good die 😂😂😂
Elder is back, it’s been years I watched him last
Rema album track ozeba in this comedy play, my edo brothers and sisters, let gather here ❤❤❤❤❤❤❤
E no easy.. but the Papa come dey soro 😂
We Gambian 🇬🇲 Are waiting for you 2 November woo
Chai 😂I really love the chemistry ❤❤sabinus and elder
Elderrrrr…I came for elder …never disappoints
Pluto landlord dey disturb 😂😂😂
Nigeria is blessed am enjoying the old man accent
Funny enough he is a very young guy 😂😂
Best so far need episode 2 🤣🤣🤣🤣
Best sabi ride so far
Yeah exactly.
I swear the best so
I really enjoyed this video Sabinus. Elder is a real actor I love his acting. I couldn't stop laughing 🤣😅🤣😅🤣🤣. Sabinus meets his match
God wey crate una two crate special gift
Una too good I don laugh tire 🤣🤣🤣🤣🤣
Coming from Facebook hit the button
😂😂😂😂😂 make him take him as him father... E be like I dey fear ooo😂😂😂😂😂
Sabinus why you dey go carry elder now 😅😂😂😂😂😂😂
Sabinus don carry passenger wey dey pass him😂😂😂😂
When I think Sabinus has finally won a contest with passenger, boom elder change the game, for Sabi. The script was well organised.
Very nice collabo, I know say @sabinu don enter issue immediately wey I see Elder, to make matters worst, @sabinu you get mind oooo, you get mind to call a whole ELDER of EDO Bros abi 😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤❤❤🎉🎉🎉🎉
Oga sabinus may almighty God continue to bless you for always putting smile on our faces 😊
was reluctant at first because some previous sabi rides were quite lackluster but this was solid from A - Z, good job man..
Elder is so good 😂😂😂😂😂😂
My favorite episode so far💯
Your mind go Dey, 😂😂 you go dey disrespect Benin Elder? Iye o😂😂
Dollar the drop garri the cost garri way no know dollar wetting concern garri with dollar, them the lie on innocent garri way the save our life since 😂😂😂😂😂😂😂
U dey play with elderly sense eh oga sabi 😂😂
Elder ❤❤❤ I throw-way cap for u❤❤❤❤.
I like the part when you were telling him in the car that you are taking him to the station and when his son was in support of you what a nice vedio sir Sabinus
The grandpa's acting is top-notch
That is a very young man🤫
Sabinus why you dey call elder bros,sabinus why nah 😅😅😅
Elder made this episode so unique, interesting and so funny. You guys nailed it.
This is the best clip I hv ever enjoyed from sabinus... this elder funny die sabi 1 feature elder again 😂😂😂😅
Sabinus na now you are doing a real comedy. Why have you left the elder since? You are supposed to have been working with the elder. Very funny elder
Aswerugad
😂😂😂 Elder and Sabinu are the real MVP. May all the Nigerian and all African true talents be rewarded in due time.
I think say Sabi go win elder oo. Bt last last, Sabi Mind dey❤😂🎉😂😂❤😂
Sabinus sorry o u carry Elder ? U for ask Pluto wetin Elder dey take e eye see. Sabinus this one over u o. Great comedy. Love this ❤❤❤
Sabinus don carry Oracle😂😂😂
😂😂😂👍🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭🇬🇭
😅😂🤣😂🤣🤣
If sabi nwa na ur best comedian gather here❤🎉
“I no know say u born cultist”
Love that part too 😂😂😂
Funny combo d man sef bad oh. Sabinus day deliver steady!
😂😂
😂😂😂😂😂😂 I swear Sabinus you and the elder need to arrested, you for ask Pluto nah
Elder won the battle😂 very decisive win😂😂😂 Sabinus mumu too much!!!
You dey call Epa Bros? Na waoo 😂😂😂😂😂
Laugh wan kyll me😂😂😂😂😅, this combination na 100%
Sabinus the real MVP
You got the opposite of what you requested 😂
Somebody Mentioned Sabinus And Elder Combo, When I Came On RUclips And I Saw I Had To Click And It Was Worth My Clicking 😂😂😂😂😂😂
I pray this remaining days in July will favor us all
Amen amen hallelujah
Amen
Amen
Amen
AMEN IN JESUS CHRIST'S NAME AMEN!
Elder is really good. A part two please
Elder and Sabinus combination make sense die😂😂😂😂😂 Laugh won finish me😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 call Pluto 😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂 sacré Sabinus j'aime tes vidéo depuis le Cameroun 🇨🇲
This Elder Is Too Good 😂😂
Sabinus o. Lol you wont kill me with laugh. You get mind dey kidnap philanthropist
What a combination 😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
It was the prayer point for me.
Garri does not know dollar. But garri farmers need the money to buy the costly things we import in their homes.