Who saw Charles first make mistake with calling LAPD New York Police Department instead Los Angeles Police Department and when the loud or the coloss he took clear in his eyes, he try to cover it up with the correct answer 🤣🤣🤣🤣
Dey play When you speak French finish U go explain tire Small something we take English and pidgin English dey enjoy u carry French enter You never see anything.
Congratulations to me
my wife just put to bed
a bouncing baby boy
Congratulations 🎉
Una don carry this nonsense come here
Congratulations to you and ur mrs🎉
Congratulations ❤
Congratulations
Where my Ghana 🇬🇭 guys Big ups to Oga Sabinus 🙌
We thry here ooooo
We deny here ma bro
Charles first passenger to seat in front of sabi ride's 😂 you just know the madness will be on another level
Swear I thought I’m the only one that saw that 😂😂😂
As in😂😂
Hahahaha
Madness + Mumu =MadnessMumu😎😎😎😎😎😁😁😁😁😀😀
Ahswear😂😂
Charles Don return to Nigeria pass anybody for movie 😅
Stop now Lollllllllllll 😂 😂 😂 na California base nw
I say ehnnn😂😂😂 im be tourist
lol
My love for Charles is something else ❤️ 💕
He is good
He is American father. He makes me laught non stop 😂😂😂
@@alimamyfullah2716which American father?
😂😂😂😂😂😂From Kenya 🇰🇪, We Love You Sabinus...
Mumu Dont Meet Madman Today
Haha, inakuwaga "don" not 'don't."
😂😂@@SamuelObierojr
@@SamuelObierojr correction fluid
😅😅😅
@@SamuelObierojr😂😂😂
I respect the consistency of nigeria creatives especially sabinus. E no easy!! More life and grace
Hilarious!!! However, Sabinus try to dey use seat belt abeg.
Most drivers in naija don't wear seat belt.
Madness and mumu meet together😂😂😂😂😂 it's gonna be fire
Waaààaaaat the fuck😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😢😂😢😂😢😂😂😂
I swear wereys😂😂 Dem
Madness + Mumu = MadnesaMumu😎😎😎😎😁😁😁😁😂😂😂😂
i like when Charles say califonaye 😂 it's make me laugh more
😂
Swrs😂
Cracked as Okocha started speaking Igbo and when he was eating the Egusi 😂😂
Charles: This is bulls*it bro
Sabinwa: Bullshit dey good when you chop am two times😂😂😂😂
Seriously I love this Nigerian comedian, his very talented in what him do
🎉
What is the meaning of him do
@@joeldomguiapainlap4266Isn't obvious he's not Nigerian?
@@meshachachugbu1198 is it a question?
This is so funny, pls someone should like this comment so that I can always come back to watch this hilarious clip 😂😂😂😂
Mr phenomenal, abeg easy with your acent if u still like your life, before you make sabinus loos control run enter under trailer😂😂😂😂😂😂😂❤❤
😂😂😂
😂😂😂😂
Charles and pretending not to eats Nigerian food 😂😂😂
😂😂😂
Sabinus just dey chop lie dey open teeth😂😂😂.. Entropronoor😂😂
That part killed me 😂😂😂
That one got me😂😂😂😂😂
"doggy doggy" 🤣
Raw talent!
Raw Content!!
Keep it up Sabinus......
😂😂😂😂😂😂
E dey sweet pass when you no wash hand.😂😂😂is that correct.
😂 this is the best sabi ride I have ever watched🎉❤
Onye Ara + Onye Apari = Ndi Iberibe 😂😂😂
''Na drive i dey drive i no dey tap shit'' 🤣🤣🤣🤣😭😭
Two of the best. Sabinus is a legend
Na drive I Dey drive I nor Dey tap sh*t 😂😂
Sabi We Love u soo much here in Rwanda 🇷🇼🇷🇼🇷🇼🇷🇼🇷🇼🇷🇼
Sabinus: What is LAPD ?
Charles: New York Police department 👌👍
Los Angeles police department LAPD
He later corrected himself
I don't know someone follow me saw the mistake 😂😂😂
You are observant ❤
He later Corrected it 😂
Who saw Charles first make mistake with calling LAPD New York Police Department instead Los Angeles Police Department and when the loud or the coloss he took clear in his eyes, he try to cover it up with the correct answer 🤣🤣🤣🤣
😂
yeah i saw that too😂😂😂
😂😂😂😂😂
Enjoy the content, stop looking for flaws
This combination is the baddest.... watching from Zimbabwe
Wamambo
Mhanduwe
As him chop that food, immediately him know him originality 😂😂😂... Best punch line
I'll
I already know this combination is going to be good!
Sabinus..: Oga what is LAPD?
Him. ..... New York Police Department. 😂😂😂😂😂
Charles wey don high before this shoot😂
Charles got me rolling on the floor 😂😂😂😅
Charlse suppose carry him hype man follow body e for too make sense😂
Am already laughing even before I start watching
Home&Away… Too Hilarious😁🤣
Watching from the Gambia 🇬🇲🇬🇲🇬🇲
Oga waiting happened 😊your house catch fire 🔥 😂😂
Sabinus don carry mad man 😂😂😂😂
Sabinus your tie is really tieing, very breif tie sabi nwa😂😂😂😂
Am enjoying this gorgeous combination from Netherlands 😂😂
That meeew wey him dey sef na protein 😂
Les gars la sont ouf, Nigeria ne devrait pas les laisser traîner ensemble en liberté comme ça 😂😅😂😅😂😅😅😂😂😅😂😅😅😂😂
Dey play
When you speak French finish
U go explain tire
Small something we take English and pidgin English dey enjoy u carry French enter
You never see anything.
😂😂😂
Vraiment 😹😹😹
7:49 “Na drive ah dey drive, ah nor dae tap shit!”😭💀
😂😂 🤣Say na Etche Garri, take your flower Sabinus 🎉🎉
Hunger don wire Charles 😂😂😂 and he dey pretence as if he no dey chop Nigeria food😂
"Na drive i dey drive i no dey tap shit"😂😂😂😂😂
Sabinwa you never carry serious passenger since you start this your job 😂😂
More love to sabi and phenomenal
Gather here for them
😂😂😂😂😂😂This man you think say you dey wise 😂😂😂😂😂
I already knew this combination would be carzy 😂
Charles and sabinus you too funny oooh 😂😂
Chaiii sabinus and the crase man just dey make laugh my stomach hurt
Sabinus fans let gather here with smile for the weekend.
Coming from his page laughing my ribs out lolz🤣😅😂
Welcome to Nigeria 🇳🇬 no be everything we dey talk for mouth o.
I laughed so hard when he started shouting yaw😂😂
Sabinus I hail u boss u my mentor I’m sending love from Liberia 🇱🇷
Wish to talk with you one day😊🙏🏾
One love from LIBERIA 🇱🇷
People still de Liberia? I thought it is a war torn country
@@udoborkelly7072 u want act rúdé
When u dey chop Kanda u don't know that it is not you😂😂
U said u want chop mushroom" that one choke me😂😂😂😂😂😂
Two wereey low-key 😂 the other dey speak pidgin the other wereey dey respond with Californayeeeh 😂
E get the dey wey busts rym book me before I know d thing cut😂😂
Sending love and support from Sierra🇸🇱🇸🇱🇸🇱
Phenomenal you too funny oooh 😂😂😂
You go pick mad man 😂😂😂Charles when normally nor well😂😂😂😂pls sabi pick portable 🤣🤣🤣we need him
I so much love Sabi sound track😂😂😂❤❤❤❤❤❤
Charles is not a normal person 😂😂😂
“You have to Ackieee!” 😂
From frying to fire, madness meetop Mumu, then the two just combine foolish pass. Thumps up to you guys.
SABI NWA DOING WHAT HIS GOOD AT😁😁😁 COMMENTING FROM BRAZIL 🇧🇷
You go know am for station today and Jay- Z dey station 🤣🤣🤣
😂This is hilarious… Big ups sir(s) 🙏✨
Sabiwan 😂❤ and Mr phenomenal 😅
Sabinus really made me laugh again like the early days 😅😂
First to view from Cameroon 🇨🇲
Charles i love you from south Africa 😂😂😂😂😂
Nice one 👍 😅sabinwa and Jay-Z bestie 😅😅😅Charles okocha is good actor
That meow wey en dey do na protein 🤣🤣🤣🤣🤣
The combination of Mumu man and No. 1 Craze man = Top Notch Comedy
❤❤❤❤❤❤❤❤❤Aswear Oga Charles fresh no be lie,he came to a birthday party in my estate last week weekend
Love from south Sudan 🇸🇸🇸🇸📞 one love 💕😘😘😘💕💕
All the way from Sierra Leone 🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱
We here oo 🇸🇱🇸🇱
Sabinus 😂for a reason 😂😂😂😂😂
Oga sabinus
You too sabi oo
Jayzee Anambra boy😂😂😂
Mushroom dey for farm😂
Sabinus never disappoint😂😂😂
I miss hearing canda and loiloi back in those days in Portharcourt
Sabi nwa 😂and Charles mad combination😂😂😂
Charles the phenomenal man😅😅😅 this your oyibo even the way he de open mouth shout 😂
Sabinus' facial reaction😂😂😂😂😂
The caption be like whaaaaaaa,aattttttaaaa faaaaaaah 😂 👐
That miuuu....na protein 😅😂😂...sabinus will no kiee..me lol
😂😂😂Sabinus...watching from South Africa ❤❤
This series go be dope... 😂😂😂
Make portable be your next client😂😂
Wahala wahala😂😂😂😂
Oga Sabinus always use your sit belt while driving 😂😂
Sabi dem use food do you something😅😅
Love from Sierra Leone 🇸🇱 ❤❤
Charles okocha Don whiten him teeth 😂
Oh wy naw😂😂😂
Nice one Charles... too much love Bro
Sabinus Na Drive I Dey Drive, I No Dey Tap Sheet.