The reason other teams are struggling is bcos of how good Pep is... Dem Been call us local champs, but for abroad dem dey fear us We dey make Madrid and Bayern look like Almeria and Damstadt respectively Only those who follow league go understand that last line 😂 💪
U want us to go back to mediocre football, like wen ManU and Chelsea been dey dominate, then pray for Peps removal 😅 If not, we move 😊 Madrid, come to slaughter house 🏠 I don sharp my mallam knives
Hohoho 😂 I told you guys Never ever write off Manchester city Una better sign petition make Pep leave city Mouth mouth mouth 🤢 Abegi, make Cityzens go flex We too much And we are not at our best o Hai, this thing dey sweet me😂 Pep I love you 😘!!!
Arsenal is not a football Club, It's a TV series and that's why their fans will always wait for next season
Baba you get bad mouth I swear 😂😂😂
Poetic😂
Even 7th and 9th position is laughing Arsenal way dey 2nd in the league, no be juju be that 😅
That's your problem
@@ezejoseph2554the same trophyless as those nine and seven
When I see Trossard start I know say we don loose.. I'm speechless
I wake up with smile this morning and I come online on social media with confidence😂😂
Bottlers of the season
Coach B I international one time chiiiieeeeeeee 💙🔵
Coach BI you're so excited today. 😂😂😂
Dem even give saka captain😂
Citizen for a reason ❤❤
Congrats Leverkusen ❤
All away team win today for premier league 😢
Na only odegard dey form
Coach Harry Kane swear worst🤣
The reason other teams are struggling is bcos of how good Pep is...
Dem Been call us local champs, but for abroad dem dey fear us
We dey make Madrid and Bayern look like Almeria and Damstadt respectively
Only those who follow league go understand that last line 😂
💪
I been dey wait for your clip since 😅😅😅😅
Chelsea fans cross water for this one😂😂😂
Where u put this fake gun nah😂
Same day Xhaka wins the league.POETIC!!
Pep day use something ooo
😂😂😂
I don dey wait for you since 😂😂😂
😂 i no say ur ticket cut na y e dey pain u more. No be only us lose na. E pain u and e sweet me.😂
I just dey wait for u😂😂😂😂
Even Liverpool
abi oh in this life arsenal LoI LoI LoI LoI LoI Mmmm
Omo 😂😂😂
Arsenal na Epa😂
E go as we lose and arsenal lose too everyone is normal 😅😅😅
First 🥇
Arsenal are cursed 😂
E don cast😂
Na only Bayern Leverkusen Deliver Today,Today get as e be
No boss
Trossard is also good at starting d mieldfield was poor
😂😂😂😂
Sometimes u talk like a true Chelsea fans... What made arsenal bottles ....was Liverpool not in the same position with arsenal
Is nothing 😂
Arsenal are title pretenders not contenders#Emekpa FC🤣
U be full time mumu
Coach Bl International one time 🕐 🕜 🕗
U want us to go back to mediocre football, like wen ManU and Chelsea been dey dominate, then pray for Peps removal 😅
If not, we move 😊
Madrid, come to slaughter house 🏠
I don sharp my mallam knives
Hohoho 😂
I told you guys
Never ever write off Manchester city
Una better sign petition make Pep leave city
Mouth mouth mouth 🤢
Abegi, make Cityzens go flex
We too much
And we are not at our best o
Hai, this thing dey sweet me😂
Pep I love you 😘!!!