Abija made my childhood sweet and memorable. With Fadeyi oloro, olofa ina, and other Yoruba action film actors. Thank you Shaggi for bringing him here 👏🏾🙌🏾👏🏾
It’s the way shaggy started begging layi to take the money😂😂😂next time he’ll wait for when the police should ask him for the money 😂😂😂his blood was too hot
The moment shaggi said click the link ………me wey dey cook 😂😂😂😂fast fast I don run 🏃♀️ come RUclips my paale don they throw shade 😂😂😂oooooo 😢shaggi no go kill me ,😂😂I looor u shaggi ❤
Lolzz😂😂😂 the charm dey go well before but the last check point you too hurry. You for wait small lolzz now baba neva leave you they have left you behind 😂😂😂😂😂😂
Abija made my childhood sweet and memorable. With Fadeyi oloro, olofa ina, and other Yoruba action film actors. Thank you Shaggi for bringing him here 👏🏾🙌🏾👏🏾
I've known Baba Abija for more than 40 years, he has not changed one bit! He's really enjoying God's grace! I hail Baba!
🙌🙌🙌🙌🙌🙌🙌
U're right. He doesn't change. What a man!
Exactly....I wanted to type same
“Wa oga wakanda make you know where you Dey waka go” I love that line 😂
We dey here....what's app
Baba dey invade privacy😂😂dat got me
Shaggi dey give baba 1000 wey baba give am🤣🤣🤣
This shaggi dey craze😂
Baba dey do incantation he dey shout "amen"😂😂
Amen is Amin nau 👀
Whatsapp family we de here oo
Laughter wan kill me 😂😂😂😂😂😂,so shaggi u dey fear 😂😂
😂😂😂
Am here oo
Am here too
We Dey here
❤❤❤❤ WhatsApp Dey here
I don't know why shaggy dey fear madness, when him self be madddd man😅😆
Omor 😂😂
Na only me dey hear shaggi say "AMEN"?!😮😮😮
In the name of Jesus, too
Me too oo
I already know say Layi own go deh different 😂😂🤣
Shaggi and this bitters😂❤
Love it
The laugh for me o 😂
I tell you say na road baba dey pass come here 😉😅
Shagi dey fear ooh
But I love the way baba come 😅😅😅
Na only shaggi comedy u go see baba way dey do amebo 😂😂
Whatsapp Fam dey with you
We looorrrr you
SHAGGI black panther of Nigeria
"Waka go wakanda" 😂😂❤
Shaggi eyan wakanda, Waka jeje Mae u know where u dey Waka go😂😂... Hope say u no bite layi oo😂
Baba almost laughed when shaggy wan give am the money lol 😅
I enjoy 😅waaa
WhatsApp family we de here, Broda Wan kill me with laugh 😂😂😂
Abija respect sir awon legend aye God continue to keep you for us baba
Love from Liberia 🇱🇷♥️
Wait o, who else agree say truly police dey collect anyhow money 😁🤣🤣🤣
😂😂😂 na long throat dey cuz am 😂😂
😁🤣🤣 no be small long throat
😂😂😂
This man that do the police is my friend we live in the same eastate in lekki phase1
🤣🤣🤣 dem no dey mind where or how u get the money, there own na just to collect 😁
Omo this baba teleporting e no pure ohh😂😂
Shaggy you just dey gimme joy.. I LOOORR YOU
Shaggi is too good❤
Sir shaggi be giving the best shot wen I comes to entertainment content... ❤
To everyone reading this you will become a successful woman/man soon IJN
Shaggi wey dey pamper Shaggi wey dey bless😊 forever you’re my love cuz nah you dey gimme joy🤪😊
Nah my national anthem be this always😊😁
It’s the way shaggy started begging layi to take the money😂😂😂next time he’ll wait for when the police should ask him for the money 😂😂😂his blood was too hot
Oga if u wait make police use mouth ask u for money that one self na problem…
I swear he is very impatient,he should wait make dem ask fr money bfor giving dem.
omo SHAGGI you too good
we loorrrrrr you jorrrr❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️❤️
Baba don block Shaggi...chai shaggifam una dey see😂😂😂
Na him and you spirit no gel ooo.. My own and your own ehn.. 👌💙
We're gathered together to dig joy from our big geeeee
Loooooorrrr you
....
Sending hearts from WhatsApp family
Be like broda shaggi no dey fear o. You wan go use baba mama 😩😂😂... Had a really good laugh watching this 😂🥰
We nofit use my mama oh. Except baba wan use ei own mama😂😂😂😂
Amen 😂😂😂shaggi won kill me with laugh
Shaggi always like wahala
Mr wakanda
Wakawaka
Loor u broda shaggi always❤......we dey active
I have never clicked on a video faster in my life😂😂
Yo fam
Na that amen amen amen wey me dey hear from shaggy dey funny me pass
Number 1 Fine boy Agbero, melanin pumping, black skin boy.
Eyan oko DJ Cuppy 😍🛐
Yo fam
Shaggi the joy giver ❤❤❤
Cheers to us who scroll to read all the comments 🍻
😂😂😂
Omo WhatsApp family dey here oooo😂😂😂😂… I too love boss shaggi 😎😎😎❤️❤️❤️🙌
The amen in Jesus name for me 😂😂😂
😂😂, wait wait wait.... Can't hold d laughter anymore 😂😂😂, b like say dem don put laughing gas for my phone wey I inhale 😂
Shaggyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyyy
Wakanda jesuuuu
😂😂😂guy the sound of the gun wen drop the madness for shaggi head😂🤣🤣🤣 I knew the trick of the baba was tricky kaii simple task but tricky
Brodah shaggi fans let’s gather here
We dey here o ♥️
Yoo fam 💖
ruclips.net/video/FY4lFvmVImQ/видео.html
Yo
Yo fam
😂😂😂shaggi I swear who born you sef😂😂😂😂
YOU STAY FOR The gods place you say baba dey invade your privacy 😹😹😹😹😹😹😹 shaggi mapami oo
YO FAM 😂❤
@@BrodaShaggi Luke osazuwa
Just go press ham for police hand dem go take ham asap 😂😂😭 this last set nah god sent 😂😂😂
First WhatsApp button
Hello 👋
Wassup guys
Hello
awwn u cheated
i was supposed to be first😢😢
Shaggy is maddddd😅😅😅😅
Shaggy joke kill you dey😂😂😂,pressure ti wa gan ni 😊😊😊
Shaggy ❤️🩹
Yo fam
Broda shaggi be giving me joy
I loooooorrrrrr you 🔥
‘Abi today na police open day ni’ 😂😂
Broda Shaggi no dey ever disappoint...God bless you❤❤❤❤
Make I write small poem for you 😂
Baba don block you
Onya don embrace you..
Layi Wasabi don Sabi you..
Good way to end the month, April Fool..😂
😂😂❤
😂❤
Nice one 😂
Boss man🎉🎉🎉🎉❤❤❤
Whatsapp family gather here 🤣... Much love @brodashaggi ❤😂😂 wakanda
We are here
Yo😂
We Dey here 😂😂we loor you @brodashaggi 😍
We dey here 😂
WhatsApp Family We Mount
Shaggy too funny abeg 😂
Whatsapp family let's gather here ❤❤❤
😂😂
Broda shaggi is too funny
Those from WhatsApp, gather here
I gallant😂😂
I full ground
I full ground
I full ground
We full ground
Seven minds wey you get got me rolling....❤❤❤❤❤❤❤❤❤
First to comment if you are from WhatsApp channel gather here
Am here 👋
Am here
Yo fam
The back-to-back Broda Shaggi is back! We missed it. We love it
Omo shaggi don mad ohh😂😂😂
Nawa oooo. Layi wasabi spoiled the show 😅😅😅😅😅
Shaggi family you dey here
The moment shaggi said click the link ………me wey dey cook 😂😂😂😂fast fast I don run 🏃♀️ come RUclips my paale don they throw shade 😂😂😂oooooo 😢shaggi no go kill me ,😂😂I looor u shaggi ❤
😂🤣 This man is too funny
Shaggy You no go kill me 😅😅😅😅
This Broda Shaggi lasan 😂😂, Amen lori everything naani 😂😂
Baba: Incantations...
Shaggi: Amen, amen, amen in Jesus name!
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
The ending was so funny 😂😂😂
😂😂😂Layi didn't ask for money now.
Very interesting video 😂😂
Omoh broda shaggi wan use laugh kill me for here oo😂😂 me wey never chop, I no dey feel am sef😂😂😂
E get ur video weh I never download?I deh use am ease stress,carry go we dey ya back...looooor u
I don laugh tired bro shaggi😂😂😂
Baba self naw werey
He say naw wrong number
Say he go block am now
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
True true na Bush you dey since 😂😂 loveet
Shaggi 😂😂😂😂😂😂😂😂I love you so much
All the way from Namibia 🇳🇦
😅😅😅😅😅😅😅 the Amen part
Highest ❤❤❤❤❤❤
WA oga WAKANDA make you know where you go WAKA go.......go sidon inside car make you WAKA comot for here😂😂😂...broda shaggi with the ryhmes
Shaggi and Ton tirin are so Funny guys in this comedy 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Is the Amen for me😂😂😂
I Neva watch the video o but I know say na hit, shaggy no dey fail to deliver 🌹. Let me go and watch and laugh😅 tire. Naija stress ehn🤏
Amen in Jesus name in front of the Baba 😂😂😂😂💔 this guy is mad 😂
Best serious video skit this month! Real life happenings!
Shaggi will always deliver anytime. I lorr you, keep it up👍🏾
Shaggy na case😅😂❤
Brodashaggi seff no get mind see as he shake when baba arrive😂ooyan 😂😂😂we looor you from your WhatsApp channel
Lolzz😂😂😂 the charm dey go well before but the last check point you too hurry. You for wait small lolzz now baba neva leave you they have left you behind 😂😂😂😂😂😂
Lool aside the fact that this is so enlightening, it is refreshing to watch……Weldone brodashaggi
Lol 🤣🤣
Shaggi dey say amen for incantation 😂
AMEN AMEN AMEN IN JESUS NAME 😅😅😅🤣🤣🤣😂😂😂
Broda shaggi wakanda😂😂you dey fear madness lmao😂anyway lor you❤