I can't stop laughing, officer Woos get mind o, you dey call your boss osinwin😂😂😂😂.... Broda Shaggy sef see wetin pass am this time😂😂😂😂😂 More win brother I loooooor you❤❤❤❤❤
Hello everyone, Awayu on behalf of brother Shaggi I want to thank everyone that's here today for your support and kind gesture, woss na 10k be my problem like this because oyibo is say what? What is paining somebody in the hand cannot be used to touch the ground, Tainkiuu ❤❤❤❤
😂😂😂😂😂😂😂Shaggi&Woos qwon werey gidi, its Shaggi's 3310 nokia for me""u fit play game on my phone- snakebite🐍 😅,Kamo is mad "oko iya gbonkan🤣🤣🤣🤣🤣🤣Deyemi😂😂killed the role sha
Bro shaggi my joygiver 🎉after a long day at work he will just make my day ....I enjoy every bit of his skits and I've rewatched more than I can remember, love always bro shaggi❤
Whenever you’re bored and need something to cheer you up just go watch shaggi&woos dem go brighten your day I swr 😂😂😂 Shaggi I don miss that “my bad,my bad, I take full responsibility😂😂
Broda shaggi me wey be your number one fan I saw u yesterday with adekunle gold in my area at ilashe beach lagos but I dey happy dey hail you but you no answer me😔😔
The driver really gets punchlines 😂😂😂😂
Big man dey follow me talk..poor man say him get idea..shots fired 🔥🔥🔥🔥
The way he’s actually stammering now is so funny 😂😂😂😂
Deyemi wear suit enter bad market dey switch from English to pidgin..... YOU'LL LURN😂😂😂
D looks on Woos face while Shaggi was negotiating d fare😂😂😂😂😂
I couldn’t stop laughing
Uncle deyemi killed his role😂😂😂😂😂😂
The way shaggi bullies Woos is something else ❤❤😂😂
😂😂😂😂😂
😊😊
Shaggi never disappoints ! I'm still laughing , oga, why you dey use bedroom voice ,abi you wan come ? 😂😂😂
🤣😂😂😂
Shaggy working double duty this year✌🏽👏🏽👏🏽
😂😂😂
shaggy and woos, una dey craze🤣🤣🤣
😂😂
It’s the “it has torchlight and snake bite” for me😂
This Kamo state guy 😂😂😂💯🙌🏾
As woos talk say ku ku ku ku ku. I was expecting shaggi to say kukuruku😂😂😂😂
😂😂😂 wa wa wahala wahala wahala😂
🤣🤣🤣🤣 shaggi try dey calm down na. You don use your mouth call trouble 😂
"Dis one get torchlight and e fit play games"🤣🤣🤣
Lol shaggi n woos are always killing us with laughter 😂😂😂❤❤
💯💯💯💯😂😂😂😂
Shaggi and Woos no go kill person😂😂.. Broda Shaggi all the way✌️💯
Please I need your help am dying
Broda shaggi and officer woos always killing it as usual😂😂😂
I really enjoyed this. 😂 Shaggi and Woos are geniuses... I couldn't stop laughing. 😂😂😂 Plus, Deyemi killed his role. ❤
Watching already
I can't stop laughing, officer Woos get mind o, you dey call your boss osinwin😂😂😂😂....
Broda Shaggy sef see wetin pass am this time😂😂😂😂😂
More win brother
I loooooor you❤❤❤❤❤
Ku ku ku ku ku ku ku😅😅😅😅😅😅😅😅woooss
Oga mi u me osiwin 😀😀😀😀😀😀😀
Hello everyone, Awayu on behalf of brother Shaggi I want to thank everyone that's here today for your support and kind gesture, woss na 10k be my problem like this because oyibo is say what? What is paining somebody in the hand cannot be used to touch the ground, Tainkiuu ❤❤❤❤
😂😂😂
😂😂😂
Abi oo
Please I need your help am dying
Brother shaggi you to much woss you Sabi plan how to spend money for shaggi
@@SHARPMAN247 what's wrong?
Broda shaggi ma pa mi na 🔥😁😁❤️
😂😂😂😂
Woos immediately lying to make brother shaggi 😂in more problem just to get himself free
Pele oooo milkshake 😂😂😅😅😅❤❤
Osinwin shaggi 😂😂😂
Shaggi and officer woos never cease to make me laugh.
Broda Shaggi will not kill me😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂...Good one bro
Lol....Egbon Shaggi No gree atall ohh😁
Seriously both Shaggi and woos need to do check up.., why are you guys so good in what you do brr😂😂😅
Please I need your help am dying
This Kamo na werey 😂😂
The happiness I get when uh drop something ahh 😂
😂😂😂😂😂😂😂Shaggi&Woos qwon werey gidi, its Shaggi's 3310 nokia for me""u fit play game on my phone- snakebite🐍 😅,Kamo is mad "oko iya gbonkan🤣🤣🤣🤣🤣🤣Deyemi😂😂killed the role sha
Shaggi on this one😂😂😂💯👌
Officer woos na vibe aswr😂😂 say na "ku ku ku ku kill me😂
Shaggi street credibility na fire I swr😂😂❤❤... Loor you! 😊
😂😂😂😂😂
Can't just stop laughing 😂
Kamo too get vibe 😂😅
Na believe, motivator dey shock believer 😂😂😂😂
The fusion of okanlawon's acting skill and kamo's hilarious vibe is awesome.
Woos want use bro shaggi money book Uber 😂😂😂💔💔💔💔😂😂... Wahala no dey finish...
Bro shaggi my joygiver 🎉after a long day at work he will just make my day ....I enjoy every bit of his skits and I've rewatched more than I can remember, love always bro shaggi❤
Ahh brodashaggi is always killing the vibes acting is not so easy 💯❤️ for u
D way e dey give Ela ehn lol 😂😂😂
Big shagzzz always delivering back to back banger videos
Na my papa mama hnmm nnn😂
Shaggi knows how to make my day with his contents 😂😂😂.... My belle ooo 😂 #shaggifam
Chai, shaggi tribal mark dey drink fuel 😂😭
My love for bro shaggy ehh is out of this world aswear 😂😂😂 he always made my day with his funny comedy
@official broda shaggi no dey carry last 😂😂. Idan mi gangan
Leave me, I go bite you o! 😂😂😂
Please I need your help am dying
Wooos watin be Ku Ku Ku Ku ku
🤣🤣🤣🤣Deyemi don't enter bad market 🤣🤣🤣
Bad market.you make me laugh always,God bless you
Officer woos eyes don see shege for broda shaggi hand😂😂😂
Hin sef no dey gree😂😂😂
#shaggifam
Shaggi skits is a whole series on its own❤❤😂😂😂
Deyemi don use slap finish our only broda shaggi ears ooo😂you sure say the ear still Dey work😂😂😂😂
Who else think saggy comics is the best in the world 😂❤
Best comic @ broda Shaggi
I can't stop laughing
Thank you guys for making my day 😂😂❤
😂😂😂😂
Walahi baba werey ni yi
Whenever you’re bored and need something to cheer you up just go watch shaggi&woos dem go brighten your day I swr 😂😂😂
Shaggi I don miss that “my bad,my bad, I take full responsibility😂😂
Please I need your help am dying😢
AC on top 200 wey bro shaggi pay... Chaiiii
Shaggi na bad guy
I know believe someone fi change Broda Shaggi upon all smart wey you smart reach 😂😂😂
wetin woos dey sing 😂😂
Ku ku ku ku ku ku kill me 😂🤣🤣, lolz 😂
Shaggi, u too stubborn 😂
Omor😂, plus the snake phone 😂😂
Loooor you!🎉
Oga mi
I really like this video😂😂😂
Ijo Loka🤸🤸
No no no dey shout for me Jor I b adult 😅😅😅😅❤
@jenstadd I don't understand
My goodness shaggi oo😂😂😂😂😂
Shaggi and wuse you both are real legends😂😂😂😂😂😂
I don laff wee for my body ooo oga shaggy ma pa mi na 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Shaggi just dey hit me bad to back fam
Shey peppersoup dey expire 😂
Shaggi too sabi😂
A video consist of many werey😂😂
Na only thing wey dey work for naija na broda shaggi skit ❤
Shaggi you suppose no gree for anybody ooo
“Why u sef no make am?” that part hit brother shaggi o I come dey feel for am😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 i lorrrrrrrr youuuuuuuuu FAM💙💙💙
Broda shaggi and this woos guy na banger
Shaggy U n woos don blasta Deyemi finish work here
Walai Talai 🤣😂🤣u dey suffer woos 😂🤣😂 u too bad🤣🤣🤣 bad oga,, 😂
😂😂😂😂Broda shaggy no go kee person,
I love you broda shaggi one love❤❤❤
Broda shaggi na real craze man I swear don’t play you gone learn shaggi” we lurrnn
Deyemi didn't know he robbed real trenches people😂😅😂😅😅😂
Lol...u are always killing it...Nice one bro
ONE CHANCE wey wear Ikoyi suit😂😂😂 na wa
Lmao woos dey always chop slap........but omoh brr shaggi❤ normally we need that 10k abeg ooo
Loooor you
Oga mhi Maje una sha no kill us abeg 😹😹
Your combo with Woos is so sweet….
Pls more of that please 😅😅
I dey feel u my joy booster
Pele ooo iCloud😂😂
Brother shaggi will not kill me🤣🤣🤣
Shaggi egbon ok iya gbonke... Brother?? I just dey laugh anyhow... Ur skits always make my day... Thanks for always making us laugh❤❤❤❤❤❤
Broda shaggi me wey be your number one fan I saw u yesterday with adekunle gold in my area at ilashe beach lagos but I dey happy dey hail you but you no answer me😔😔
Woos; no dey split for my face
Kami; pele ooo carter efe😂😂😂
Shaggi no cheat my guy naaa abeg!!!!!!😢😢😢
Shaggi mapa mi now😂
Woos say him dey do ba ba ba ba backup 😂😂
O boy, una wan use laff burst my belle 😂😂😂😂😂😂
Craze and sardine 😭😭😂😂😂
Shaggi ma pami nah😂
Osinwinii 😂😂
Shaggi oooo 😅😂
Woo na another werey on his own 😂😂
Wehdon oooo ah we choke wey dey find breakfast money oooo 😅