Chiké - Good Things (Official Visualizer)

Поделиться
HTML-код
  • Опубликовано: 5 сен 2024
  • Official lyric visualizer for "Good Things" by Chiké
    Listen & Download 'The Brother's Keeper' out now - onerpm.lnk.to/...
    MORE CHIKÉ
    Management - info@officialchike.com
    Instagram - / officialchike
    Twitter - / officialchike
    Facebook - / officialchike
    RUclips - / officialchike
    Website - officialchike.com
    Songwriters - Osebuka Chike-Ezekpeazu, Ikemefuna “Klem” Nwamonye
    Song Producer - Killertunes
    LYRICS:
    Good things
    Come to those wey dey wait
    Bad things
    Run from those wey dey pray
    Ndi ka mma
    Akpere bu ogwu nwgworo
    Good things
    Come to those wey dey wait
    Bad things
    Run from those wey dey pray
    Akpere bu ogwu nwgworo
    Eh oh eh oh
    Eh oh eh oh eh
    Akpere bu ogwu nwgworo
    Why you dey in a rush
    Wetin be your own
    E belong to you
    No be by force
    E go come to you
    You fit no get am now
    But e go come in June
    If you show a little patience ah
    Every grass wey dey green no be pasture
    Everybody wey dey preach no be pastor
    Your man run away no be rapture
    Why you dey do like say you no know
    Ti ona ba ti
    Ona ba ti
    Ti ona ba ti
    Adura lo le si
    Good things
    Come to those wey dey wait
    Bad things
    Run from those wey dey pray
    Ndi ka mma
    Akpere bu ogwu nwgworo
    Good things
    Come to those wey dey wait
    Bad things
    Run from those wey dey pray
    Akpere bu ogwu nwgworo
    Eh oh eh oh
    Eh oh eh oh eh
    Akpere bu ogwu nwgworo
    Eh oh eh oh
    Eh oh eh oh eh
    Akpere bu ogwu nwgworo
    Brother legedis
    How many kilometers you waka
    Before you buy the moto
    Nobody know know know
    Aunty relationship
    How many frog you don kiss
    Before you find your prince
    Nobody know know know
    Every grass wey dey green no be pasture
    Everybody wey dey preach no be pastor
    Your man run away no be rapture
    Why you dey do like say you no know
    Ti ona ba ti
    Ona ba ti
    Ti ona ba ti
    Adura lo le si
    Good things
    Come to those wey dey wait
    Bad things
    Run from those wey dey pray
    Ndi ka mma
    Akpere bu ogwu nwgworo
    Good things
    Come to those wey dey wait
    Bad things
    Run from those wey dey pray
    Akpere bu ogwu nwgworo
    Eh oh eh oh
    Eh oh eh oh eh
    (The truth be say)
    Akpere bu ogwu nwgworo
    Eh oh eh oh
    Eh oh eh oh eh
    Akpere bu ogwu nwgworo

Комментарии • 52

  • @selenasipra7999
    @selenasipra7999 2 месяца назад +31

    Chiké went off 2 da big leagues on dis when they dun found out about *a u t h e n t I c v i e w s*

  • @Naija_movie
    @Naija_movie 2 года назад +29

    Good things will locate all believers of Christ Jesus this year in Jesus name amen 🙏

  • @joysmi1596
    @joysmi1596 Год назад +2

    My best artist when it comes to afo pops ♥️

  • @sallyaviga2397
    @sallyaviga2397 Месяц назад

    I love all his songs 🙏🙏❤️❤️keep it up Chike

  • @fummikomolafe5872
    @fummikomolafe5872 4 месяца назад

    This song gives me hope never to give up❤

  • @relaxingthingsdone.
    @relaxingthingsdone. 2 года назад +7

    I'm in love with the lyrics fire 🔥🔥🔥. Chiké you don't disappoint

  • @fernandolamartiniere3531
    @fernandolamartiniere3531 Год назад

    Fav ❤️‍🔥📌📌📌

  • @princeogwelofficial4682
    @princeogwelofficial4682 2 года назад +5

    A true Legend 🔥🔥 #respect from 254 ❤❤🇰🇪🇰🇪

  • @MLAMAWE
    @MLAMAWE 2 года назад +4

    Much love from Kenya 🇰🇪✌🏾🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥💪🏾💪🏾💪🏾

  • @adadestephanos-hospis8002
    @adadestephanos-hospis8002 2 года назад +3

    very nice song my brother. have a nice trip 🇹🇬🇹🇬🇹🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬🇳🇬

  • @blessingudo9599
    @blessingudo9599 Год назад

    So amazing

  • @Unclemiffato100
    @Unclemiffato100 2 года назад +2

    Nice one 👍 👌much ❤️ luv x

  • @princessjocollins7091
    @princessjocollins7091 2 года назад +2

    Ndidi kanma
    nice one chike
    its absolutely delicious 😋

  • @dayjih
    @dayjih 2 года назад +4

    Make sure to like these tracks before listening less you forget after getting carried away by it's essence ❤️ ✅

  • @KM-yq6bf
    @KM-yq6bf 2 года назад +1

    My God.....just listen to that tune😭😭😭😭💯💯💯💯💯💯a master at his craft

  • @francheskalee174
    @francheskalee174 2 года назад +1

    I hope we get a video to this song soon😇💖💃

  • @Tiger_brave
    @Tiger_brave 2 года назад +1

    I'm dancing 🕺

  • @carolechepkorir7225
    @carolechepkorir7225 2 года назад +1

    This is my favourite jam ❣️ ♥️🎶🎶 can't stop listening 🎧

  • @animalspidey
    @animalspidey 2 года назад +1

    The entire album deserves more than these numbers sincerely speaking! Chike is one underrated artist in Nigeria and it really pisses me off...

  • @nakabugoaminah4835
    @nakabugoaminah4835 2 года назад +1

    It's Karma👌💕💕🔥🔥

  • @dominiclandlord7311
    @dominiclandlord7311 2 года назад +2

    I really appreciate the efforts chike puts in to produce good music

  • @arinaxynthia7006
    @arinaxynthia7006 2 года назад +1

    Much love from me yr Ugandan wifey 🥰🥰🥰

  • @erickbright419
    @erickbright419 2 года назад

    Just believe 👏🙏sending love and hugs to all those going through tough times

  • @christianaagbede3784
    @christianaagbede3784 2 года назад +1

    Good thingzzs!!🎶🎵🚀💕

  • @hildachepngeno5263
    @hildachepngeno5263 Год назад

    Amen. You must perform at my wedding

  • @ikumegodfridah9358
    @ikumegodfridah9358 2 года назад

    Nice one again. Good things locate me today and always

  • @mrdreamstv1455
    @mrdreamstv1455 Год назад

    I have listing to this song 100 times i love it so much

  • @notboring7471
    @notboring7471 Год назад

    We are waiting for Chiké tour in Latin América and Caribean Islands

  • @ogboduherrietta9103
    @ogboduherrietta9103 2 года назад

    Chike
    I see you flying north south east west
    Concerts with this album
    Abeg it's an all round vibe album
    U keep killing it

  • @chinenyesylvia1999
    @chinenyesylvia1999 Год назад

    ❤️❤️❤️

  • @stanleyokezue3754
    @stanleyokezue3754 Год назад

    Thank you Chike. What a song🤗

  • @JP-gd9oh
    @JP-gd9oh Год назад

    Really love your music. Love from India.

  • @topeonifotohusbandmaterial9387
    @topeonifotohusbandmaterial9387 2 года назад +1

    Haaaa
    This is fire 🔥
    Thanks brother

  • @peaceaj4226
    @peaceaj4226 2 года назад +2

    🔥💥💥

  • @nanaantwiwaa9677
    @nanaantwiwaa9677 2 года назад +1

    Beautiful song

  • @Paul.Nafuka.2488
    @Paul.Nafuka.2488 Год назад

    No doubt this guy is destined for greatness!

  • @nankumbigrace6155
    @nankumbigrace6155 2 года назад +2

    🥰🥰🥰

  • @gabrielboateng4524
    @gabrielboateng4524 2 года назад +1

    nice tune

  • @freshbaby8919
    @freshbaby8919 2 года назад

    I LOVE THIS SONG SO MUCH, THIS IS EDUCATIVE AND MORAL

  • @ibhasuotegrace6469
    @ibhasuotegrace6469 2 года назад

    Been waiting for this album forever.😭❤️ Thank you Chike. You outdid yourself

  • @collinsobinna227
    @collinsobinna227 2 года назад

    Thank you Chike!

  • @francheskalee174
    @francheskalee174 2 года назад

    Waiting for #tinydeskconcert #nprmusic to bring you to the U.S🇺🇸 .....#Chike ❣

  • @Mediatrendsafrica
    @Mediatrendsafrica 2 года назад +1

    ❤️❤️❤️❤️❤️❤️

  • @sellothokolo8747
    @sellothokolo8747 2 года назад +1

    •I Love My Girlfriend Montshi ♥️😍😘💯🔥🔥🇿🇦🇿🇦

  • @chukwuemekauche7915
    @chukwuemekauche7915 2 года назад +1

    Wards

  • @chieflongmoney
    @chieflongmoney 9 месяцев назад

    Chike remix this song and drop the video nah...

  • @user-hl9my4if5u
    @user-hl9my4if5u Год назад

    is this in igbo?

  • @irakozenadiya
    @irakozenadiya 2 года назад +1

  • @Simdy94
    @Simdy94 2 года назад

    The lyrics is fire. I love this song.

  • @christianaagbede3784
    @christianaagbede3784 2 года назад +1

    💕💕💕