When Nigerians gather for ur matter you must succeed and whenever we also gather against you, you must fold, the power of Naija imagine treating Enisa fuck up and also going Aura for Aura with South Africa 😂 Omo Naija I hail una
Them no tell her say them no day use Nigerians day play na so them do if they want to gain popularity they will come to Nigeria see that South Korea girl wen day cover Nigeria songs she don turn celebrity over night.
After this girl see what she need from Nigeria now Nigeria people are her enemy When are we going to wise up in this country this is how south Africa turns Nigeria too their enemies
No matter what every celebrity needs to respect theirs 😂 if no be fans how will you be recognized Adam are sayin she should remain there as unfollowing ppl
Normally na her papa business I swear because she dey useless without davido she no go be who she be she go fall because me personally no say she no go fall omor davido is not involve now she go dey cry now because dat population go go now
Oga close ur mouth because davido talk something so you feel say davido na tell him fans to unfollow her davido wey come out come talk truth na bad person but wizkid and burna boy wey dey secret dey tell there fans to bully people na better person den be
She learn in the hard way 😂😂😂😂😂
ADAMSLINK THE BOSS
GOOD MORNING
There is nothing where she go do may NIGERIANS follow her again
We nor dey carry last.
God bless you for the good job bro
Enisa going to learn in hard way in VDM Voice 😂😂😂😂
A tribe called Adam slink Media, button power
That girl no serious 😅
When Nigerians gather for ur matter you must succeed and whenever we also gather against you, you must fold, the power of Naija imagine treating Enisa fuck up and also going Aura for Aura with South Africa 😂 Omo Naija I hail una
It's well
We move again guys please make sure you comments 😊
OBO👑 for life 🐐❤️
Enisa has lean in the heard way 😂😂😂😂😂 this is just the beginning 😢😢😢
Nice one, Nigeria no dey carry last
Davido must come up with something na must 😅😅😅😂😂
Nice one DJ cuppy...remain bless
I pray the girl will come across this video inorder to take Adamslink's advice 🤨
Davido should be careful
Big up to Nigeria my country……………..❤
Enisa i like her songs
DJ cuppy self
Them no tell her say them no day use Nigerians day play na so them do if they want to gain popularity they will come to Nigeria see that South Korea girl wen day cover Nigeria songs she don turn celebrity over night.
She’s gonna learn regardless of anything 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Na wow
Adams she unfollowed Davido because she wanted to perform at 02 arena but Davido didn’t bring her to the stage
Good job Davido for life 🇸🇱🇴🇲
❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Davido don start again
She go learn in hard way 😂😂😂
She no ask questions
Dj cuppy should just follow her calling as a minister of God, I guess thats what she is called to do.
Maybe she doesn’t know what she really wants for her self regardless of anything 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Davido might be involved regardless 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
Greetings fam...
I no fit follow her again ✌🏾
After this girl see what she need from Nigeria now Nigeria people are her enemy
When are we going to wise up in this country this is how south Africa turns Nigeria too their enemies
Fact
Davido you go no where
Adam’s Abeg if you’re not very sure about Davido. Let it be
She doesn't even deserve to be followed back bcos she is savage, she is a snitch and someone that can never be trusted, period
But Davido is still following her
No matter what every celebrity needs to respect theirs 😂 if no be fans how will you be recognized Adam are sayin she should remain there as unfollowing ppl
That's good for the girl
She might have her reasons but she should be smart enough to understand how this things work 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
She to she hehehehe 😁😁😁😁
Say no to cultism nah
People get mind shall
Yes i saw it on your telegram 🙊 so he is the one with bite
Enisa didn't no what she as gotten herself into because she is about to learn the hard way. Who does that.
Omo but that guy get mine ooh what did that guy that died did to him for him to revenge like this God some people need help seriously
Hmm
She still dy follow davido
Welcome back ADAMSLINK ❤❤
we are here again 😊❤❤❤
Davido is always on news all the time now wow
Normally na her papa business I swear because she dey useless without davido she no go be who she be she go fall because me personally no say she no go fall omor davido is not involve now she go dey cry now because dat population go go now
I love my Nigeria people as they rush out to unfollow hér I love my people
Davido might be involved allegedly
Why did you think so
@@vickywatt7082 He said it before in an interview .
@@EmpressDaniel And so
Obo again
She is following Davido both on Instagram and twitter I guess she unfollowed the people that she was following before that didn’t follow her back
Second to comment😂
NA OGUN GO KPAI YOU ADAMSLINK. NOR GO BETTER FOR YOU IF YOU NOR STOP THIS NONSENSE CAPTIONS ABOUT OBO.
Wahala o
She made the biggest mistake of her life, she go collect no be small
Where is bros Local man?
Davido know they even they see her mumu just small popularity mumu started unfollow people nawa ooo
I don't think so
They should block her account
She wanna play Nigerians and Definitely played herself.
You can't eat ur cake and have it you nor fit bit the finger that feed you
Thank God say i no dey even follow are before
Must you always call Davido.
Enisa is stupid for following back
Snooze for the girl
Smile Adam's na because them never legalize gun's, if they legalize gun in Nigeria, na that time u go kn say 9ja bad pass them
Second
Let me unfollow her now, she dey craze
First
Big 001
001 always
Davido for Life let her get out
Drama
his ass got smoked 😂😂😂😂
Davido too cheap aswear,, na why dem dey drag am here and there
How? Someone unfollowed him is that his fault?
Some of you don't have sense for this Internet, your papa way no cheap what has she achieved?
Ode who dragged Davido?
@@gracewilliam7583 your papa! U dey stup*d aswear u dey m@d 😅
😅 😅 😅 😅 😅 😅 😅 😅 😅 😅
Brother pls, cry more 😅😅😅🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Enisa no reach ❤❤❤she they learn
Oga close ur mouth because davido talk something so you feel say davido na tell him fans to unfollow her davido wey come out come talk truth na bad person but wizkid and burna boy wey dey secret dey tell there fans to bully people na better person den be
Maybe Davido slept with her and dumped her or maybe 🤔 she unfollowed him because she refused to sleep with him 🤣😂
Others should learn from this experience carefully before making decisions from now 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑
I saw it but I really didn’t understand what it actually meant cos it was confusing 🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑🆑