EARLY MORNING WALK CHALLENGE on the street
HTML-код
- Опубликовано: 5 фев 2025
- Join me as I chase the first daylight, run through the streets, snack on puff-puff, try to rizz a girl, and end it all by begging for money. Adventure and laughs await....
Please subscribe to @Afolam for more 🙏🏽💙
Amazing ❤😮
Top fan 💙
Dem suppose slap you 😹
Wetin be you Dey pepper my eyes 😹
Na pickup line ogami 😂😂
The camera holder nice sha, if nah me. Nah only pouch you go meet😂
Na people like u dey spoil this country 😂🤌🏻
This Guy and Crazy Risks😂😂😂
This is 🥵👌
@TomisinOdebiyi Following yr path 😂💙
@ 😌❤️💯
Amazing 🤩😍
Keep it up oga mhi 😍😊
Thanks boss 😂
You no fear if he run with your phone 😂😂
😂
Na you rizz, na you Dey laugh😂 anyways great job brother
Leave rizz for me 😂😂
Love 💙
😢😂
💙
Attracted to material things bawo 😂
😂😂😂
What if he disappear
With your phone 😂😂
@@blingtv01 Charm dey 😂
Werey Dey use style find gf😂
@@Tizzy_02 Na challenge oo 😂😂
What if they ran away with your phone brr ?
@@sundayolufemi3611 Na still challenge 😂😂