AVM : Wetin you know about Arteriovenous malformation

Поделиться
HTML-код
  • Опубликовано: 16 сен 2024
  • ‘Afta 7 surgeries and 2 amputations, I dey enjoy my life even wit one hand.’
    Mary (@maryann7049) bin tink say na whitlow, her parents bin tink say na "attack (spiritual)" but she bin get Arteriovenous malformation (AVM) wey dey make arteries and veins tangle and scata di way blood and oxygen dey flow for bodi.
    - - - - -
    Produced /Filmed / Edited by Sarah Tiamiyu for BBC News Pidgin.
    - - - - -
    Originally published on 20/09/2019
    - - - - -
    Website ► www.sarahtiami...
    - - - - -
    Follow me on social
    Instagram ► / sarahtiamiyu
    Facebook ► / sarahtiamiyu
    Twitter ► / sarahtiamiyu
    LinkedIn ► / sarah-tiamiyu-041bb783

Комментарии •