Sarah Oluwalesetemi Tiamiyu
Sarah Oluwalesetemi Tiamiyu
  • Видео 82
  • Просмотров 510 171
Anonymous Nollywood Movie - Omowunmi Dada, Abayomi Alvin, Emmanuel Ozzi
The repercussion of posting news and gossip without absolutely verifying its authenticity, in the name of ‘EXCLUSIVE’. Monique, a gossip blogger finds herself caught in the middle of a scandal that forces her deep secret exposed.
Starring:
Omowunmi Dada
Abayomi Alvin
Emmanuel Ozzi
Written / Directed
Sarah Oluwalesetemi Tiamiyu
Producer
Nne Sphinx
Assistant Director
Slyvanus Akakpo
DOP
Dele Raji
2nd Camera Unit
Captain
Light
Emmanuel Afun
Sound
Macaulay James
Production manager
Reji Teslimat
Costume
Adedotun Oyegbami
Makeup
Amusu Mobolaji
DIT
Daddy Daniel
VFX
Nullogic Fx
Editor
Sarah Tiamiyu
BTS pictures
Daniel Chado
Location
Furnished Quaters
Art Director
Omardavie
Music
Audioblocks
Executive Producers
Sarah Oluwaleset...
Просмотров: 1 245

Видео

Finale #QTMPYOUTTAKES Ep 10 wit Real Warri Pikin x Klint da Drunk
Просмотров 188Год назад
Dis one na di comedian edition. Wetin be di two things wey common for Lagos, Nigeria 🇳🇬? Anita Asuoha - Realwarripikin get di ansa. Which party wey Klintdadrunk believe in? 😂😂😂😂😂. - - - - - Producers: Sarah Tiamiyu & Abdulmalik Fahd Abdulmalik for BBC News Pidgin. Film / Edit / Motion Graphics: Sarah Tiamiyu. - - - - - Originally published on 15/07/2020 - - - - - Website ► www.sarahtiamiyu.com ...
#QTMPYOUTTAKES Ep 09 wit Reniss x Priscilla Ojo
Просмотров 379Год назад
You dey find tips for heartbreak 💔, Priscilla Ojo get tips to help you and Cameroon 🇨🇲 star Reniss share some inspiration behind her music 🎵. - - - - - Producers: Sarah Tiamiyu & Abdulmalik Fahd Abdulmalik for BBC News Pidgin. Film / Edit / Motion Graphics: Sarah Tiamiyu. - - - - - Originally published on 08/07/2020 - - - - - Website ► www.sarahtiamiyu.com - - - - - Follow me on social Instagra...
#QTMPYOUTTAKES Ep 08 wit Lota Chukwu x Sam Ajibola
Просмотров 513Год назад
Evribodi dey tok about hustle, but how far you go go to chase your dream? Hear from dis big Nollywood stars Lota Chukwu and Sam Ajibola aka Spiff on how dem use hardword to break into di movie industry and oda light light tins. - - - - - Producers: Sarah Tiamiyu & Abdulmalik Fahd Abdulmalik for BBC News Pidgin. Film / Edit / Motion Graphics: Sarah Tiamiyu. - - - - - Originally published on 01/0...
#QTMPYOUTTAKES Ep 07 wit Damilola Adegbite x Beverly Naya
Просмотров 421Год назад
"We dey tink say celebrities no be human beings-dem no get feeling an emotions, but...di tins wey you tok dey pain di pesin..." - Beverly Naya. From di way pipo dey tok about single mothers for areas plus cyber bullying and di way pipo go just comment anyhow, Nollywood stars Damilola Adegbite and Beverly Naya share dis ogbonge tok. - - - - - Producers: Sarah Tiamiyu & Abdulmalik Fahd Abdulmalik...
#QTMPYOUTTAKES Ep 06 wit Juliet Ibrahim x Toke Makinwa
Просмотров 339Год назад
‘Even if she wear short mini, if she say no, na no. Even if una dey hang out plenti times, no na no’ - Toke Makinwa. Rape mata don dey worry across Nigeria wit new new headlines evriday. As more women dey come out to tok on di palava, movie star Juliet Ibrahim follow us tok about her experiences wey she put inside her book. And media personality Toke Makinwa add strong word on consent mata. - -...
#QTMPYOUTTAKES Ep 05 wit Beverly Osu x Mawuli Gavor
Просмотров 405Год назад
“If you tell Nigerian man your problem, im sef go tell you about im own problem; e be like say na survival of di problem.” - Beverly Osu. Di Nigerian star Beverly Osu follow wit Ghanaian celeb Mawuli Gavor to spice up your day. - - - - - Producers: Sarah Tiamiyu & Abdulmalik Fahd Abdulmalik for BBC News Pidgin. Film / Edit / Motion Graphics : Sarah Tiamiyu. - - - - - Originally published on 10/...
#QTMPYOUTTAKES Ep 04 wit Shaffy Bello x Toolz
Просмотров 574Год назад
Which love sweet pass mama love? Ogbonge actress Shaffy Bello share some parental tips. Media personality Tolu Oniru Demuren follow tok as motherhood dey sweet her and extra gist about radio work. And di both of dem Pidgin? Na una go rate am 😂 (We bin record dis one before di coronavirus pandemic) - - - - - Producers: Sarah Tiamiyu & Abdulmalik Fahd Abdulmalik for BBC News Pidgin. Film / Edit /...
#QTMPYOUTTAKES Ep 03 wit Jemima Osunde x Bimbo Ademoye
Просмотров 5 тыс.Год назад
Dis one no be Sugar Rush or New Money but e go sweet you for bodi. Two of Nollywood hottest and fast-rising stars Bimbo Ademoye and Jemima Osunde be our guests for dis episode of #QTMPYOuttakes. From waist training to weda na wig or natural hair, dis stars give us ansa full our belle. Oya, enjoy. - - - - - Producers: Sarah Tiamiyu & Abdulmalik Fahd Abdulmalik for BBC News Pidgin. Film / Edit / ...
#QTMPYOUTTAKES Ep 02 wit Mercy Johnson Okojie x RMD
Просмотров 237Год назад
Wetin you feel say Mercy Johnson bin share say be her worst habit? We bin forget to put microphone for RMD (na wa o) but how you tink say di legendary actor dey relax? (We bin record dis one before isolation sake of coronavirus) - - - - - Producers: Sarah Tiamiyu & Abdulmalik Fahd Abdulmalik for BBC News Pidgin. Film / Edit / Motion Graphics : Sarah Tiamiyu. - - - - - Originally published on 13...
#QTMPYOUTTAKES Ep 01 wit Denrele Edun x Khloe
Просмотров 168Год назад
OUTTAKES 😂🤪😍. Dis one be #QTMPYOuttakes wia we dey give una some extra tins wey we no put for our full #QTMPY episodes. See as Khloe dey tink her pidgin before she drop and how @denrele_edun no fit just dey calm lol 😂. - - - - - Producers: Sarah Tiamiyu & Abdulmalik Fahd Abdulmalik for BBC News Pidgin. Film / Edit / Motion Graphics : Sarah Tiamiyu. - - - - - Originally published on 06/05/2020 -...
AVM : Wetin you know about Arteriovenous malformation
Просмотров 396Год назад
‘Afta 7 surgeries and 2 amputations, I dey enjoy my life even wit one hand.’ Mary (@maryann7049) bin tink say na whitlow, her parents bin tink say na "attack (spiritual)" but she bin get Arteriovenous malformation (AVM) wey dey make arteries and veins tangle and scata di way blood and oxygen dey flow for bodi. - - - - - Produced /Filmed / Edited by Sarah Tiamiyu for BBC News Pidgin. - - - - - O...
Exclusive wit Nigerian ex-footballer, Chichi Igbo
Просмотров 298Год назад
“I no wan be man. Notin dey dia to be.” - Chichi Igbo ‘Chified’ Watch dis exclusive video of ex-footballer Chichi Igbo as she tok wetin her eye don see from wen she dey grow up and even for internet bullies hand. - - - - - Video Producer: Sarah Tiamiyu for BBC News Pidgin. Self Filmed by: Chichi Igbo Edited by: Sarah Tiamiyu. - - - - - Originally published on 23/06/2020 - - - - - Website ► www....
Circus in Nigeria
Просмотров 111Год назад
Ekpoawan [@patatrak_circus] wan revive #circus culture for #Nigeria No go form commander for your backyard o!!! Di circus don land for town. 27-year-old Ekpoawan Edem [@patatrak_circus] wey return Nigeria after her scholarship for US, start her own circus company wey be afta she bin look up and down to join one for Nigeria but she no see. Circus culture get as e be for Naija; some pipo no belei...
DYSLEXIA : Wetin you know about Dyslexia?
Просмотров 83Год назад
Dat una child wey you dey beat ontop she no sabi something fit no be im fault . Hear Oladoyin [@just_doyinn] tok about her experience as person wey dey live wiith dyslexia. - - - - - Produced /Filmed / Edited by Sarah Tiamiyu for BBC News Pidgin. - - - - - Originally published on 16/11/2020 - - - - - Website ► www.sarahtiamiyu.com - - - - - Follow me on social Instagram ► sarahtia...
‘You no fit call wetin dey give me money woman work’ - Edwin
Просмотров 189Год назад
‘You no fit call wetin dey give me money woman work’ - Edwin
Fola David: Doctor by Day, Artist by Night
Просмотров 279Год назад
Fola David: Doctor by Day, Artist by Night
Samanta Soje di 'Kid chef'
Просмотров 230Год назад
Samanta Soje di 'Kid chef'
Nkubi (small stout) Love Story
Просмотров 220Год назад
Nkubi (small stout) Love Story
“My momsy no dey beat me o” - Taaooma
Просмотров 145 тыс.Год назад
“My momsy no dey beat me o” - Taaooma
TokTok on Alcoholism - teddy A, YCee & Stanley Enow
Просмотров 191Год назад
TokTok on Alcoholism - teddy A, YCee & Stanley Enow
QTMPY with Spiff (Sam Ajibola)
Просмотров 203Год назад
QTMPY with Spiff (Sam Ajibola)
QTMPY with Mawuli
Просмотров 205Год назад
QTMPY with Mawuli
QTMPY with TeddyA
Просмотров 194Год назад
QTMPY with TeddyA
QTMPY with Jackie Appiah
Просмотров 8 тыс.Год назад
QTMPY with Jackie Appiah
QTMPY with Kunle Remi
Просмотров 5 тыс.Год назад
QTMPY with Kunle Remi
Meet Hakeem Effects wey dey do ogbonge feem trick for nollywood
Просмотров 1,2 тыс.Год назад
Meet Hakeem Effects wey dey do ogbonge feem trick for nollywood
QTMPY with RMD
Просмотров 2,8 тыс.Год назад
QTMPY with RMD
Exclusive with Janemena
Просмотров 1,7 тыс.Год назад
Exclusive with Janemena
QTMPY with Johnny Drille
Просмотров 2,1 тыс.Год назад
QTMPY with Johnny Drille

Комментарии

  • @OpeyemiOlaitan-ey6tp
    @OpeyemiOlaitan-ey6tp 2 месяца назад

    Much love ❤️ my fave my role model

  • @AdekoyaAderonke-vk8mr
    @AdekoyaAderonke-vk8mr 3 месяца назад

    Pls am interest to be surrogacy mother how can i registered?

  • @lorriewilliams549
    @lorriewilliams549 4 месяца назад

    Love you Lota black and beautiful ❤❤❤❤❤❤

  • @okoronkwo.
    @okoronkwo. 7 месяцев назад

    😮😮😮😮😮😮😮😮😮😮

  • @christianaosagie6931
    @christianaosagie6931 8 месяцев назад

    !!! Baby time Energy I kick up or leg walk in breathe Air 666 years Ago 🎉🎉🎉😢😢😢

  • @user-fi3ee7my9k
    @user-fi3ee7my9k 10 месяцев назад

    Pls am interested

  • @femtech1858
    @femtech1858 11 месяцев назад

    I 100% agree that the services that the surrogate render is priceless, because they are putting a lifetime joy to the people they help with this service. All I can say to those who are surrogate is GOD BLESS YOU REAL GOOD

  • @naakoshielamptey2155
    @naakoshielamptey2155 Год назад

    Ahh I love your answers and the pidgin makes them sound even better. Lol good job Ayo

  • @monicaamissah-oduro3369
    @monicaamissah-oduro3369 Год назад

    My black beautiful pearl lota, you answered your questions with grace love, integrity and dignity. God bless you in all you do in Jesus name amen.

  • @anyanwustanley7720
    @anyanwustanley7720 Год назад

    The best so far!

  • @favournwabunwanne9684
    @favournwabunwanne9684 Год назад

    What is more important Mehn mercy love u for that

  • @magdaleneaigbe5119
    @magdaleneaigbe5119 Год назад

    Dumebi. Lol

  • @ezechielvlavo9877
    @ezechielvlavo9877 Год назад

    I love you baby

  • @sky_goody_ogechi
    @sky_goody_ogechi Год назад

    Her vibeeee is givinnnnnnggggggg💎💖💖💖💖✨ very creative Nd intelligent lady😍 Shoutout to my delta pple making us proud

  • @sky_goody_ogechi
    @sky_goody_ogechi Год назад

    Amazing 🤩🤩 lady with unique and lovely personality😊😊, more Grace Nd inspiration in Ure life

  • @sky_goody_ogechi
    @sky_goody_ogechi Год назад

    I love dat she's knws a lot of language Even if it's little. She's very intelligent Nd strong. I can't imagine moving from one country all my life. Especially at a little age it can really affect a child mentally. Lastly she's extremely beautiful 💖💎 more grace💎

  • @sky_goody_ogechi
    @sky_goody_ogechi Год назад

    Awwwn 🤗🤗, it was fun watching dis, I always enjoy temi's vlog But temi let me not lie Nigerian pidgin is d sexiest😌, Uve not gone to different places were dey can woo U with it dats y😜

  • @lorriewilliams549
    @lorriewilliams549 Год назад

    I love you Lota my dark and beautiful love you so much watching from the Bahamas ❤🙏

  • @debbiedeborah6812
    @debbiedeborah6812 Год назад

    We dey watch you baby girl

  • @josephsundaytomiwa
    @josephsundaytomiwa Год назад

    I wanna try this, I wanna be a surrogate mother

  • @sunnyyawus7909
    @sunnyyawus7909 Год назад

    aunty, e be like say you go create your kind of man

  • @omonigbehinolawale5414
    @omonigbehinolawale5414 Год назад

    Stop kee I take God beg you. The sound of that slap is very important to me o. Child abuse ko, abusing of the children ni. An average Nigerian child go through the same process and we are enjoying the training of the effect of different types of slaps we received then. Ifoti = Reminder Igbaju = Correction Abara = Motivator

  • @millicentnwokorie7147
    @millicentnwokorie7147 Год назад

    I hate the fact you slap no one else but taaooo. Made me stop watching the skits bcos I got tired of only taaoo receiving the slaps even when someone else is to blame.

  • @officialtakker6150
    @officialtakker6150 Год назад

    A say this woman go use slap spoil tao ear one day oo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

  • @geoginaoghojafor5439
    @geoginaoghojafor5439 Год назад

    Thanks

  • @dannylove684
    @dannylove684 Год назад

    Taaoma abeg no stop ooo..I legit look forward to new videos Everytime I open RUclips

  • @mooreoluwa7710
    @mooreoluwa7710 Год назад

    Wow I love dis ur interview content 👌👌

  • @beautyjewels9045
    @beautyjewels9045 Год назад

    We are watching oh, please don't give up

  • @wendynwosu4331
    @wendynwosu4331 Год назад

    How we want take watch Tao without the slap! Abeg the slaps are very important ooo

  • @girllyjohn8809
    @girllyjohn8809 Год назад

    I love you lota so much 💗 baby girl.

  • @felicitypablo173
    @felicitypablo173 Год назад

    A lot of people dey watch you my dear

  • @sidikatisa-yusuf7442
    @sidikatisa-yusuf7442 Год назад

    Well done Tao

  • @chrisfrancois5513
    @chrisfrancois5513 Год назад

    You lady I am in love with you 💐🇱🇨🌍🥰👑🎆🎁🎄

  • @lillianotuokwu7876
    @lillianotuokwu7876 Год назад

    ❤❤

  • @dayswithdyslexia
    @dayswithdyslexia Год назад

    Insightful content. Thanks for Sharing ❤️

  • @DFA969
    @DFA969 Год назад

    Tao do give away like Mr Macaroni nah. Nah play I dey oh... Happy new year

  • @abimbolakusanu5238
    @abimbolakusanu5238 Год назад

    Whether the slap na real or not. Me o? I don't like it. I call it violence. Though I love your skits. Especially the ones that don't have any slap. Sorry My opinion/ view. That's where I stand Well done to playing all roles very well

    • @omonigbehinolawale5414
      @omonigbehinolawale5414 Год назад

      My opinion her skit is only passing message across to all our African mothers. To always calm down with their slapping way of life

  • @omowunmisoremi948
    @omowunmisoremi948 Год назад

    Thanks for the motivation. Hardwork and prayers. Best wishes to you this new year, 2023. Looking forward to more of your skits.

  • @chefmic
    @chefmic Год назад

    wait OOO why it that na only taaoo de chop all the slap in the house?

    • @omowunmisoremi948
      @omowunmisoremi948 Год назад

      That's how African especially Yoruba families are. The most well-behaved is the one that ends up getting bullied the most. Those that have already open-eye are avoided so that they don't display their 'choko.' Moral of the story, and to answer your question: if you are born into a Yoruba family in West Africa, the best way to avoid getting bullied by other family members is to INTENTIONALLY REFUSE TO BE WELL-BEHAVED, ESPECIALLY WHEN AT HOME OR AROUND FAMILY MEMBERS. Coming to you from. A Yoruba girl that grew up in Lagos, Nigeria and learned the hard way that being well-behaved is not sufficient to get you your freedom and respect in the family. Matter of fact, it can cause you to become victimized.

  • @princemelvination9414
    @princemelvination9414 Год назад

    This is inspiring ✌️as you said keep trying 🥰

  • @kindnessnaboth451
    @kindnessnaboth451 Год назад

    Child abuse kini??? Continue with the slap joor, na im be the real ginger for your comedy. But you need to leave Tao and start slapping Teni and Tayo, especially Teni. That girl na mini Devil.

  • @rianatokanlawon7021
    @rianatokanlawon7021 Год назад

    My always put dat smile on my face much love

  • @bimbolaolumoba8846
    @bimbolaolumoba8846 Год назад

    Every blogger need to watch this

  • @claudetteantoine3358
    @claudetteantoine3358 Год назад

    lota ma favorite actress god bless you i love you always beautiful always slow your speech always slow love you lotawan

  • @WittyCoy01
    @WittyCoy01 Год назад

    Awwwwwwwwwn 😊😊😊😊😊 Taoma joygiver

  • @josiahademiluyi4677
    @josiahademiluyi4677 Год назад

    Why not slap Tayo and Tenni

  • @ramonaramona9477
    @ramonaramona9477 Год назад

    Bimbo has such a good sense of humour... ❤️ ❤️ ❤️