#QTMPYOUTTAKES

Поделиться
HTML-код
  • Опубликовано: 16 сен 2024
  • "We dey tink say celebrities no be human beings-dem no get feeling an emotions, but...di tins wey you tok dey pain di pesin..." - Beverly Naya.
    From di way pipo dey tok about single mothers for areas plus cyber bullying and di way pipo go just comment anyhow, Nollywood stars Damilola Adegbite and Beverly Naya share dis ogbonge tok.
    - - - - -
    Producers: Sarah Tiamiyu & Abdulmalik Fahd Abdulmalik for BBC News Pidgin.
    Film / Edit / Motion Graphics: Sarah Tiamiyu.
    - - - - -
    Originally published on 24/06/2020
    - - - - -
    Website ► www.sarahtiami...
    - - - - -
    Follow me on social
    Instagram ► / sarahtiamiyu
    Facebook ► / sarahtiamiyu
    Twitter ► / sarahtiamiyu
    LinkedIn ► / sarah-tiamiyu-041bb783

Комментарии •