Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
Egungun u see the girl finish na make u ask her that kind ozwor question😂
NO DEY INTERVIEW ALL THIS KIND GIRL ABEG. BEGINNING OF THE WEEK WAS INTRESTING
All this small small girls 😅😅😅😅😅😅😅😅
Olodoooooo + Linus= oloriburuku
This girl got no brain at all
🤣🤣
Lol😂😂😂😂😂😂😂 chai
Badie 😂😂😂😂
This girl na linus😂😂😂😂
This one know Sabi anything😅😅
Nawa o 😂😂
Egungu😂😂😂😂😂 where do get this pple from sef na u go form new continent nah comot from Africa 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂this aunty na cruise
😂😂😂😂 I don laugh tired
😂😂😂😂😂
We don get by force continent for Nigeria Names of country she travelled to off me 😂😂
She no pass through school at all
And you went to university of calabar, do you know if your school principal see this he will revoke your certificate
Hmmmm na wa o 😅
Lass lass na man go still put am for House 🏠
since when did Chicago become a country
God abeg o
Rent in Ikoyi is 10m and service charge is 3m, ara lo ma san pa e 🌩 ⚡️💥
Chicago na country😂😂?
How long will it take you to say where you live, how much you pay for rent and service charge? Make lie kee you there.#Oloriburuku 😂😂😂😂
This one na mumu empty vessel
God nawa oo
Iro pa e 😅
Even d lie no hard up
🤦🏽♀️🤦🏽♀️🤦🏽♀️
Exactly my reaction 😅😂
All I can say is kai 😅
How many country have you been to? I have been to 5 countries : Michigan, SA and the rest, Abeg which country be "and the rest"?😂😂😂😂
Very senseless human. You have 3 continent in Nigeria, oo chimu oo
God forbid we reject you for our department. Chai
Alagbako pro max
O ti sho fo 😂
Egungun na the biggest Werey I don ever come across in my life he asked Werey say how many continent we get for nigeria Dey suppose arrest egungun olohun
Very dull girl 😂😂
This girl dey cap
I don talk most girls no get sense because their sense dey for their nyash..faje life
No be all girlsSome got self worthAnd know their onions While some na jokers
Iiti mpataka. Empty barrel. See as she de call millions as if she Don see am before.
My Sister this girl need to go back to kindergarten
Chicago?a country?
Egungun na bad person
Have ur father give ur mother that can amount 7. Million naira
Her frnd suppose unfriend her
Egungun abeg the interview girls wey bi achievers no bi dis yamayama girls wey no get sense.
All Girls just want carry without sense
Na Pple way dy lie you dy interview now o egungun See this one 10m for 3bed room
This girl is a liar
USA and Chicago countries she visited Nigeria with 3 continent Ajeh this girl no finished primary school
Egungun u see the girl finish na make u ask her that kind ozwor question😂
NO DEY INTERVIEW ALL THIS KIND GIRL ABEG. BEGINNING OF THE WEEK WAS INTRESTING
All this small small girls 😅😅😅😅😅😅😅😅
Olodoooooo + Linus= oloriburuku
This girl got no brain at all
🤣🤣
Lol😂😂😂😂😂😂😂 chai
Badie 😂😂😂😂
This girl na linus😂😂😂😂
This one know Sabi anything😅😅
Nawa o 😂😂
Egungu😂😂😂😂😂 where do get this pple from sef na u go form new continent nah comot from Africa 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂this aunty na cruise
😂😂😂😂 I don laugh tired
😂😂😂😂😂
We don get by force continent for Nigeria
Names of country she travelled to off me 😂😂
She no pass through school at all
And you went to university of calabar, do you know if your school principal see this he will revoke your certificate
Hmmmm na wa o 😅
Lass lass na man go still put am for House 🏠
since when did Chicago become a country
God abeg o
Rent in Ikoyi is 10m and service charge is 3m, ara lo ma san pa e 🌩 ⚡️💥
Chicago na country😂😂?
How long will it take you to say where you live, how much you pay for rent and service charge? Make lie kee you there.
#Oloriburuku 😂😂😂😂
This one na mumu empty vessel
God nawa oo
Iro pa e 😅
Even d lie no hard up
🤦🏽♀️🤦🏽♀️🤦🏽♀️
Exactly my reaction 😅😂
All I can say is kai 😅
How many country have you been to? I have been to 5 countries : Michigan, SA and the rest, Abeg which country be "and the rest"?😂😂😂😂
Very senseless human. You have 3 continent in Nigeria, oo chimu oo
God forbid we reject you for our department. Chai
Alagbako pro max
O ti sho fo 😂
Egungun na the biggest Werey I don ever come across in my life he asked Werey say how many continent we get for nigeria Dey suppose arrest egungun olohun
Very dull girl 😂😂
This girl dey cap
I don talk most girls no get sense because their sense dey for their nyash..faje life
No be all girls
Some got self worth
And know their onions
While some na jokers
Iiti mpataka. Empty barrel. See as she de call millions as if she Don see am before.
My Sister this girl need to go back to kindergarten
Chicago?a country?
Egungun na bad person
Have ur father give ur mother that can amount 7. Million naira
Her frnd suppose unfriend her
Egungun abeg the interview girls wey bi achievers no bi dis yamayama girls wey no get sense.
All Girls just want carry without sense
Na Pple way dy lie you dy interview now o egungun
See this one 10m for 3bed room
This girl is a liar
USA and Chicago countries she visited Nigeria with 3 continent Ajeh this girl no finished primary school