Come to Jesus and see the beauty and glory of God. Your life will never be the same. You will see the glory of God and live a most beautiful life. Billions of people have testified about their encounters with Jesus. It is true. Come near to Jesus and your life will see the perfection of God. Come to Jesus and you will have eternal life.
Abeg make Una help me understand 😂watin who don match still come dey find for there again. Shey she follow her match comot before so many stage shit 😂😂😂
Haiiii Africa especially we Nigerian people are there busy on space programs and qualitative agriculture and other important things but we are always busy on women's, lie lie love, no positive thinking no positive features.
Let me tell you look also matter and not saying look is the key point but if you don’t look for what you want in a person then after you start dating u start seeing the red flags
This is why most Genz Will never experience genuine affection from their women, because they have failed to the social constructs that money is what you need impress a lady. A lot are depressed because they feel they are not meeting up.
Follow my instagram 🙏❤️ : holyflamees >>>> instagram.com/holyflamees/profilecard/?igsh=bnFoYmZya3F1ODBv
Hi sir
Please i need a match
The one that sent money is not even my problem 😂 na that Chidera dey make me laugh he actually came prepared 😂😂😂😂😂
😂😂😂
‘it did not shock us'
Person way still dey shake from the shock😂
😂😂😂
😂😂😂
Small match making wey we say make we doo...e reach Naija turn dem repeat person wey don match already...U dey wine😂😂😂😂😂😂😂😂
I think say na only me see this oooo😅😢😅😅😅😅😢😢
😂😂😂
@@investor_ice894😂😂😂
I swear I tire😂😂😂😂😂😂
@@holyflamees lolz e choke
That second guy dey para o. He cane with heavy artillery vawlence 😂😅
😂😂😂
Who use money buy love no dey pay finish
The comment I was looking for
My friend relax OK.
Aswear
I dey tell you😂😂
For gender wey no get memory 😂😂😂
Omo this Ebonyi state guy made my day Ajee 😂😂😂
😂😂😂
Come to Jesus and see the beauty and glory of God. Your life will never be the same. You will see the glory of God and live a most beautiful life. Billions of people have testified about their encounters with Jesus. It is true. Come near to Jesus and your life will see the perfection of God. Come to Jesus and you will have eternal life.
❤
❤
❤
❤
The last lady no dey ever get reason 😮😅😊😊😂😂😂😂😊
😂😂😂
This guy gats finish wetin him start sha 😂
@@Whillzy_KSD I swear no be one time payment o
E go pay till e drain 😂
😂😂😂
Them never tell this guy say them no dey buy love...
😂😂
See the Jon Girls standing der 😂😂😂😂😂😂
E pain Dem ooo😂😂
😂😂😂
Yes I swear 😂😂😂
This second guy dn finish dem ohhhhhhh😂😂😂 wtf
😂😂😂
Those twins make them go Dey sell fresh pepper and tomatoes for Onista market 😂😂💔
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
😂😂😂
Kilode e......✍️😂😂😂🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂
E no shock me keh 😮 thunder will soon damage una left Nyash 😂😂😂
😂😂😂
Yankee fashion of zero expense, love finding. E reach una turn, you dey press money
Hahaha he who pays for love at first never dey finish payment
😂😂😂
The girl was already in before money came
The guy on red na werey. Him mouth na die. He came to yab 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂
If they never beat one simp the rest no go get sense🤦♀️
God bless you
I swear down, u no c say she still comeback,
As a man his dressing saf shows how weak he is 😂😂😂a simp
😂😂😂
Aje e.......✍️
Abeg no be the same girl on black gown that claimed no man can reject her wey my anambra big yo just dusted, ladies try😂😢 being humble
😂😂😂
Abeg make Una help me understand 😂watin who don match still come dey find for there again. Shey she follow her match comot before so many stage shit 😂😂😂
No this isn’t the full video I just cut the video check my page for the full video 😊
@@holyflameeswrong on this one
@@holyflamees oh okay because the thing come dey confused me
Post real vid bro why she come back again after picked
😂😂😂😂 Omo I just Dey laugh ooooo
😂😂😂😂
“e no shock me” for 5k wey dey her account 😂😂
😂😂😂
Haiiii Africa especially we Nigerian people are there busy on space programs and qualitative agriculture and other important things but we are always busy on women's, lie lie love, no positive thinking no positive features.
😂😂😂😂
Nigeria own love dey different
See the way the ladies are looking at him after sending that money 😂😂😂
😂😂😂
I love the fact you taken the hustle to another level ❤
❤️❤️
10:34 minutes 😂😂😂
This guy killed this 📌… “so aboki is wearing matching clothes” 😂😂😂😂😂😂
This guy na comedian 😂😂😂
😂😂😂😂
Guys never learn u never made her earn ur affection genuinely. U think the money u gave her is going to save u. That's a simp right there
Allah, so simps deserve koboko
😢😢😢
yes, a weakling
As a trader that just 700$ small money wey we dey mamage ❤😂😂
The girl in jeans is not just beautiful, she is a symbol of beauty
Congratulations to the luckiest guy in the world
Bro you made the best choice ❤❤
Una no really know the meaning of love😂… na looks and types una dey love😒
😂😂😂
Let me tell you look also matter and not saying look is the key point but if you don’t look for what you want in a person then after you start dating u start seeing the red flags
Omo dis gadget guy funny 😂
😂😂😂
That guy nah clown 😂
Follow my instagram: instagram.com/holyflamees/profilecard/?igsh=bnFoYmZya3F1ODBv
Abeg wetin those twins con do😂😂😂,make man carry the both of them or what 😂😂
😂😂😂
Nigerians ona own go surely deferent 😂
😂😂😂
Person has "Rhude" inscribed on his jacket, watin una expect again 😂
😂😂😂😂😂😂 I'm just noticing😂😂
Nothing makes me laugh than those two girls in blue.
😂😂😂
The rest girls just dey regret now 💯
😂😂😂
And your mama dey villa dey beg this ode for 10k e dey give excuse😢😢😢😢
😂😂😂
😂😂😂🤣🤣🤣
😒
@@holyflameeswatin 🙄🙄
Brotherhood are ashamed of that dude
Exactly 😂😢
You started with money, you most finish with money, you a wowo man😂😂😂😂
😂😂😂
First of all
Una deh crazy 🥹
❤❤
Wow my guy forex same field forex for life 🎉❤, we literally show the working
I want to participate in the your next show pls 🙏
Dm on instagram
@@holyflamees I have msg you on ig
But wait all all this girls wey dey look for spec 😂😂😂😂 time never reach for them to marry sha .. tomorrow na them go cry give God say them need man 😂😂
Dis relationship no fit last wat if money no dey Again hope say she go fit dey d relationship,
You don't start a relationship by pressing funds, you go spend tire😂😂😂
😂😂😂
Facts...
You go still press tire at the end of the day so guy pls don't start a relationship at all🙏😩😂
The girl was submitting to him and was gonna be a good girl
Voila! He gave her the chance to play him 👊🏽💔😂😂
Whats the name of this show I want watch am finish
Standard na werey 😂😂🚀
🤣🤣🤣
Person wey wan help u nai u dey correct
😂😂😂
Dis show mk me understand say na men dey mk d final choice.
😂😂😂😂
I love this guy he fits them
Ano sure say them get 10naria in their bags sef eiii😅😅
😂😂😂😂
Anambra men no dey carry last
Show off king ❤❤❤
How ??
Very nice 🎉
🎉🎉🎉❤
e shock that babe on yellow 😂
😂😂😂😂
😂😂😂
But the guy is handsome to me 🥰❤
❤😂
What if im not here for love😅😅😅... pls what is she doing on the show?
😂😂😂😂
Standard ooo
Wetin carry you go hunt game 😂
😂😂😂
Wow pretty you're super sweet ❤
Thank you! 🤗
All this girl they find billionaire 😅😅😅
😂😂😂
Is there any billionaire in there family ahhh
You go de buy love 😂😂😂😊
😂😂😂
You use 1m appreciate beauty ,no wahala na u get steez pass
When ebonyi comes to find love 😂
Nice video ❤
Thanks 🤗
Video wey dey reduce IQ na ein be this 😂
2nd guy😂😂😂😂😂
😂😂😂
That Ebony guy is a comedian 🤣😂🤣
😂😂♏️
“I hope u found love”😂😂😂💔
😂😂😂
If this girls know who this boy be dem go even de beg am 😂
I swear I go collect my money back 😂😂😹🤣
Am here because of the ladies in blue
🤣🤣they got my attention
The second guy too good😂😂😂💔
😂😂😂
I swear 😁🤣
The guy on red oo😂😂
No use money buy love 😅
😂😂😂9ja eehhhh chaï
😂😂😂
This is why most Genz Will never experience genuine affection from their women, because they have failed to the social constructs that money is what you need impress a lady. A lot are depressed because they feel they are not meeting up.
Akwula akaria
una dey craze..... e no shock una
😂😂😂
Money was man by man so man need to spend it😂😂😂😂
I like that second guy... he fit to be comedian 🤣🤣
Talent just dey waste walahi😂😂
😂😂😂
@@onlyZora07😂😂😂
What that same girl doing there again after she have been match , abi na only me dey see am 😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣
Walai na the comment wey I dey find be this 😂😂
For say I no see this comment I go comment am 😂😂
Maybe the video is playing back from the ending
That's what I saw too oo
He will kidnap her into a quiet place and collect back his money😂😂😂😂
Genuine Desire cannot be bought or negotiated Were😂
😂😂😂
This man get the best 🎉
Omo de gal on yellow 😭😭
😂😂😂
The chidera guy came for violence 😂😂😂😂
😂😂😂😂
Baba you just start to they pay o😅😂
Beautiful ❤
Thank you! 😊
Is the Animal for me 😂😂
🤣🤣🤣
The guy pay the girl and she came back to the line up. 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
Those idiots wey pop balloon no get genuine reasons
Sense no just dey their head🏃🏻♀️😂
😂😂😂😂😂😂
Interviewer: what do you do?
Guest: I'm a thief
Money match in an Anambra style.
😂❤
FX guys this what is involve no be show just no dey talk to much ❤❤
❤❤❤
I hope you dey give your sister and your brothers money 😅i come in peace
This thing na rubbish,the first gal wey dem don press 1m still come again 😂😂
What really happened is that,this the first guy that came before the guy that took the girl,it ain't not well arranged
😂😂😂
he go collect the money back😹
You Nigerian people are the funniest people I have ever met the host tells the guy you need to pop 2 girls to delete 😂😂😂
So what's funny about that??
I wonder what part of the bush you came from
@@Nehemiah_one Mr Man Shey you no get sense of humor, the commenter dey feel Naija Vibe,