Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
Not my fault😂😂wati concern tailor and Nurse😂😂
Nor be you say you be professional?? Don’t tell me dah nonsense!
Mama Onome ooo 🤣🤣🤣🤣 he say palace maid 😅😂😂
Na Wetin fit her 😂
Laugh wan kill me 😂😂😂😂😂😂😂
Come carry this actress go Ghana o.. na where fit her be that
Mama Onome ohNa emergency oh not gesty😂😂😂😂
Abeg help me tell her 😅😂
Director wey no dey share food before action that one na director 😂😂
Na food she come eat for set? 😅😂🤣
This is really funny 😄 😆🤩
Thanks boss
Emajesty imajesty😅
I’ve never heard this type of English in my life before. Never! 😂😅😂
2:35 nurse with the tailor tape 😂😂😂😂😂😂😂TAILORSCOPE😂😂😂😂😂
You can imagine!
All of them start with emer naaa🤣🤣🤣
Stop supporting bad thing!
With time the nurse will be perfect
Nurse abi tailor?? 😅😂
Dey play ,fo school you say na money first.
Nor mind her.. 😂🤣😅
😂😂😂English nor easy abeg
E don clear now 😅
Mama Onome na emergency oooo🤣🤣🤣
Talk am for Urhobo.. I sure say she go understand dah one 😂
Mama Onome can’t even speak English!! Tailor! 😅🤣
Abeg make una leave me ooo 😂😂😂😂
Warn her o.. I won’t tolerate this type of Eze and Mitchel’s English in my set 😅😂
Nw wetin concern tailor concern nurse, Papa ONOME manage the emergensty
You nor hear when she dey tell me say she be professional?? 🧐😂🤣
L1 interfering with L2
Interference everywhere.. which is not fair at all 😂
You want her to lose weight Abi 😆
Emergency 😅
😂🤣😅🤣😂
😂😂😂😂😂😂😂
Director, why u nor give ur cast food b4..c as nurse dey murder English 😂😂😂😂
She’s a “professional” na 😅😂🤣
This director is bad ooo😂
Abi na dis yeye nurse bad 🧐😜
What do you expect from a nurse with a measuring tape on her neck 📏😂🤣😂
Na me F up 😅😂
Abeg leave nurse alone oo, nor be English class na😅
Fake nurse! 😂😅
Not my fault😂😂wati concern tailor and Nurse😂😂
Nor be you say you be professional?? Don’t tell me dah nonsense!
Mama Onome ooo 🤣🤣🤣🤣 he say palace maid 😅😂😂
Na Wetin fit her 😂
Laugh wan kill me 😂😂😂😂😂😂😂
Come carry this actress go Ghana o.. na where fit her be that
Mama Onome oh
Na emergency oh not gesty😂😂😂😂
Abeg help me tell her 😅😂
Director wey no dey share food before action that one na director 😂😂
Na food she come eat for set? 😅😂🤣
This is really funny 😄 😆🤩
Thanks boss
Emajesty imajesty😅
I’ve never heard this type of English in my life before. Never! 😂😅😂
2:35 nurse with the tailor tape 😂😂😂😂😂😂😂
TAILORSCOPE😂😂😂😂😂
You can imagine!
All of them start with emer naaa🤣🤣🤣
Stop supporting bad thing!
With time the nurse will be perfect
Nurse abi tailor?? 😅😂
Dey play ,fo school you say na money first.
Nor mind her.. 😂🤣😅
😂😂😂
English nor easy abeg