Every man woman should learn from this great wisdom God has blessed MC Edopikin with. I am married for 21+ years now and I am enjoying the peace of God every day in my marriage, and my wife’s name is Peace. 👍👍👍👋👋👋🙏🙏🙏
Edo pikin and Deacon Famous please don't stop this content. Break it into episodes. I use God beg Una. If you get beauty and peace of mind for the same person, you don make heaven be that. I dey enjoy my marriage by the grace of God.

Edo pikin You be bad guy. You too get wisdom, I dey really enjoy your videos
Am so loving this content...
Very funny but highly educative for who really cares to listen and absorb.
Well done my brothers...
Keep it up🌟🌟🌟🌟🌟
Elder more word of wisdom❤❤❤❤
Edo pikin and Deacon Famous please don't stop this content. Break it into episodes. I use God beg Una. If you get beauty and peace of mind for the same person, you don make heaven be that. I dey enjoy my marriage by the grace of God.
My God! This one pass joke, some marriage counsellors can't advise like this...
Edopikin u too much sir
My brother you are very correct marry for rest of mind we make man last
Sir, your wisdom is divine
Sir God bless you so much with correct Wisdom I feel Blessed much Love ❤❤❤
This guy is good bro❤
Love 💕 u brother...@Mc Edopikin
True talk Edoman
Woman of your choice can be your choice might not be our choices
But God choice
Deep words 😮😮
Perfectly true
💯 correct 👏👏👏
You see that last comment, that one is very deep. Woman of your choice fit no be our choice but e fit be God's choice.
Some men are successfully married on-line e.g una favourite celebrities, copy from Chefchi ,mean they know herin
I choose to call you Edoman because pikin nor fit get this kind wisdom.
WISDOM, MY BROTHER. BRAIN IS GOOD❤.
U talk well well
Edo pikin make Una talk about people wey don see better woman to marry but them dey wait to blow before them even do introduction.
Dreep.. Is better to give ur children a good mother then to give ur self a fine wife.. Marry for rest of mind
U talk sence man
It's better to give ur children a good mother then to give urself a fine wife.. Marry for rest of mind. Deep.. Wish I knew this words b4 now
More reason when the society makes marriage look like a must thing people go over the line to make sure they get the attention
Descendant of king Solomon
100%
😂😂😂
Counsel not cancel...... No vex oh! Correct the title..... Your supposed dey your top keywords. I be top fan oh!
You know say you be motivational speaker sha....
Wisdom
Gbam.
True talk
100%