This baba tee is something else the moment I heard big brother saying sho fe da big brother ni gbese ni I almost laugh my intestines out 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣thanks for uploading 🙏 please upload the 3rd one on time oooo
Please ooh biggy or camera crew if you guys want people to understand this show please the Yoruba speaking should be subtitled on and written as English so we can read through. I like this show but don't understand Yoruba am from Delta ijaw
I need Apa for the next big brother ooo🤣🤣🤣 if you also want Apa like this comment 😂
I love beerah she's real, she's a shy type ❤
Happy to hear someone call Sabo ikorodu garage 😊❤If we wey Dey live the hood never hear something like that our day no fit plum well well 😂😂😂
Who’s here for classy jester😂😂
👆
Hi
Just me, myself and I 😂
Yes ooo 🎉🎉🎉🎉
Classy nah Cruse 😂😂😂😂
Baba tees English is underrated😂😂😂
Omooo his Yoruba na goosebumps😂😂😂😂😂
whats cracked me up is when big brother speak yoruba by fire by force,,se ofe daa big brother ni gbese ni,i was like what did i just hear😂😂😂😂😂😂😂😂
What's ninja doing with eba😂
Big brother say make una no kill my guy😂🤣
Can't wait for Erekere to be part🙂
Aswear if they can turn this show to reality tv 📺 show e go make sense ooo 😂😂😂😂love it ❤❤kudos to Yemi elemosho 🎉👏
Babatee the funniest man 😂😂😂😂i love it ❤ can't wait for the next episode
Finally 😂❤ I’m here for Beerah ❤😅
😊
Toor 😂
😂😂😂
Big beerah mhi❤😅
❤❤❤
Thanks for uploading 🥰
Am here for Berrah 🙌❤️💃
Make una quick dey drop am ooo abeg 😂😂😂😂😂
This baba tee is something else the moment I heard big brother saying sho fe da big brother ni gbese ni I almost laugh my intestines out 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣thanks for uploading 🙏 please upload the 3rd one on time oooo
😂😂😂😂
Big brother said “Soo Fe Da BiG Brother N Gbese Ni?” 😂😂😂😂😂
That girl with black corset is so fiinne. Pretty yoruba babe❤
Mofi oruko bo jigan lasiri
Which oruko again 😂😂😂😂
Nobody is normal in that house 😂😂😂
More fame ❤😂😂😂😂😂😂😂so hilarious
It's finally here
Add ozain biko 😂😂😂
Yes. Oooo. That savage lasan
Add ozain
Jigan less privileged 😂💔
Classy na werey 😂
I swear
Big brother speak Yoruba shey o fe da big brother ni igbese niii 😂😂😂
😂😂
😂😂😂😂😂
Can't just stop laughing 😂😂 big brother be like baba tee sho Fe da big brother ngbese nii
Watching from IKORODU 🥰🌷
Please ooh biggy or camera crew if you guys want people to understand this show please the Yoruba speaking should be subtitled on and written as English so we can read through. I like this show but don't understand Yoruba am from Delta ijaw
This video really made my day ❤️ 😂😂😂
Shey ofe da big brother ni gbese ni 😂😂😂😂😂
Baba Tee's English is giving for real 😊
Nah Yankee base na so what did you expect
@@habdulafeeznurudeen1623talk truth o
As in 😊
1:09
@yomi elesho god bless you please we need more of this😂😂❤❤
I’m here for berah ❤
Omo😂😂😂😂, am loving it
So sweet to watch, rooting for jester❤
Love when beerah came inside the kitchen 😂
If ozain dey for this big brother ikorodu he go funny die😂😂😂
Ajeh the film go sweet die
Please do not let it take long before the next episode is uploaded... Great job guys
God bless u exactly what I wanna type it's getting too long before new release
Abi na that time they go take long
By now episode 3 for don commot now
She has no right to remove the head set from her neck. Na envy dey worry her. WOMEN!
Please we need broda shaggi 😂😂kie kie, Taooma, Sydney 😅mr macaroni, Lasisi elenu, Brain jotter, Bimbo Ademoye 😂 please we need them
Kilode 😂😂😂😂
@@LekzyWire we need ogba family 😂😂😂😂
@@codedzainab4071 imagine is salo come inside that house 😂😂😂😂
That guy will just be cursing people up and down😂
I support this 😂😂😂
Wow can’t stop laughing when big brother says shey aiye se eh. Ni
Ninja!
Ki lo n shey?!
Wallahi Ninja t'eba ni sha!
This got me rolling 😂😂😂
God bless you for putting smile on us this weekend
Here for my crush Abiola Faloyo .....❤❤❤❤
She is so beautiful
Please who noticed OG cultist is not functioning in this episode 😂😂😂😂😂
Og cultist they there
Am telling you their doings no even concern that one
I’m rooting for Toyosi’s ogba 😂😂the real ogba in the house 😂
Did someone just called jigan a less privilege 😂😂😂😂
Classy jester wan kill me ooo😂😂😂😂😂
You are finally dropping the second episode thanks God 🎉❤
Dis baba tee English just dey blow Mai mind😊😊😊
At last 🤗🤗
Have been expecting this for so long 😀😀
this is accurate asf exactly like #bbn boda nuru really did a great job nice one brh 🔥🔥🙌🏿🙌🏿💕
Nah the music I dey feel..... Jesus
Classy jester for the money💯
Baba tee very funny 😆 ajeh 💯 💯😂😂Big beerah dey ogba dey ajeh much love ♥️♥️🌹
Thank GOD For Everything, Nice one Good job very funny😂😂
Who notice the girl that wear rainbow color inside pool just dey open yansh for them to notice her😂😂😂
See me smiling all through the skit 😂😂❤❤❤
Ninja n te ba na that scene I love most ❤❤😂😂😂
I have fun watching this❤ can't wait for ep3
See how grown up men Dey fight untop eba 😂😂😂😂😂😂😂😂
Am rooting for beerah ❤❤
Wow this what we need for weekend to smile as country hard
This is so fun actually,but plz bring in ozain 🎉😊
my belle wan tear with laugh o😂, which kind head of house be this one❤😂😂
Baba tee na confirm comedian greatest oouites 😊
Look so real nice one to them all😁😁😁😁😁😁
So lovely, can't wait for the next episode
You are well done guys .
Babatee is so so funny 😂😂😂😂😂😂
The Ninja wey dey chop eba na Im amaze me pass😂😂😂
I can’t wait for episode 3 😂😂
Brooda nuru just dey give us banger
Ajeh I love this
No one Ever think about this from you
But you give us this sweet banger 😍😍
Nah baba tee Dey make me dey laugh for here pass 😂
Classy Jester has killed me o😭🤣
Here for Beerah ❤🎉
Nice concept 🔥I enjoyed every bit of it
Baba tee no really dey ok for dis show 😅😂😂😂😂😂😂😂😂
Classy jester diary section too make sense walai 😂😂😂😂😂
Omorr I go dey watch diz shit nw😂
Wetin broda Nuru Dey tell Abiola. Is that financial complain am seeing. 😂. No forget people when organizer big brother naija get sponsors
Abeg shey na only me see the kind dance wey ninja dey dance at the end😹😹
Omo see the entry of my fav niyi Johnson,love all the characters in these😅😊
Thanks for uploading 😂❤
Omoh I don laugh tire for here 😂 😂 😂
Aiye SE big brother o
Is baba tee dairy section for me🤣🤣🤣🤣
Have not seen my mentor in action ooo wetin dey sup OGB make Dem collect na 😂😂😂
This oluwadolarz lasan😀he go reason for a seconds before dropping bombs
Beerah is too beautiful 😊
😂😂😂oga bush plate na for everyone ooo
Please next episode so quick I beg 😂😂😂😂🤲
I’m still waiting for ozain❤😂
Same here ❤
Also me
This Baba tee too dey talk 😹😹
Egbon yemi abeg keep the fire burning it's interesting I wish I can be in the house Omo people go laugh tire
But Dolarz na werey o😂😂😂
See how he dey rough handle niyi Johnson in the name of greetings 😂😂💔
Ona suppose allow dollarz land where e dey interpret for jigan in the meeting 🤦♂️😂😂😂😂
Baba Tee na mad man 😂😂😂.. omo big brother
Dollarz na you do pass when that ninja turn Eba🤣🤣🤣 na dollarz the thing pain pass 🤣🤣🤣
Can’t wait for episode 3😂
That interview of baba tee was too funny
Baba tee is very funny😂😂😂
Abeg make dem add ozain 😂 everything will change aswear Even kamo knows that
Jigan no dey flush. He say no fun oruko bo wo la siri, and he dey mention am
You guys are just making me laughing 😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤
Baba tee he is very funny 😂😂😂😂
I dey enjoy Dolarz in the house ❤️❤️
Nice
It's interesting ❤