Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
Bigbrother IKORODU episode 3 is here sorry for the delay guys
I don wait for am like❤😂❤😂... happy new year in advance sir Yemielesho
Oya na..
You valid bro
Bro send your famz new year gift ooo we dey wait ooo
@yemieleshoboodanuru
We neeed Apa, sidi,Ozain,kiekie,erekere,woli agba,pastor remote, shaggy,woos and shank😂😂😂😂
Big brother and Camo State scene😂😂😂😂💔
I'm rooting for Berah and classy Jester ship sha😂😂😂
As big brother sef dey give dem banger left n right 😂😂😂😂
Kamo state "iku fe pa e sha" big brother dey give kamo state back to back😂😂
Pls we need broda shaggi, ozain, shank and pastor remote 🙏 ❤️ Team Berrah 🥰❤️
Swears 😂😂
I swear you are right 😂😂😂😂
Broda Shaggi specially 😂
Big bee rah fine girl dey ogba dey ❤❤❤
Before am here for d money... But naw, wo... Ogun fe paya sha😂. Team Bera
Fine girl dey ogba dey 😜 iyalaye won 😂😂buy one collect one for free😂😂😂otilor baye 🤣🤣🤣
Okele,Apa,sidi, Odunlade Adekola,Sanyeri
We need eyinjuoluwa 😂
Haaaa u wan spoil house 😂😂😂😂😂
I wish ozain should join them in this room.....
This really sweet keep up guys
Kamo no go kill me with laugh 😂😂😂😂😂 u think say na skit Dem dey do for there 😂😂😂
😂😂😂😂😂 omooo...this big brother ikorodu na pain killer...i have laughed so hard😅😅😅
lol who’s this Girl Abiola she kill everything “ I get show with tiwa😂” I’ get money but I need money I’ve show with tiwa 😂😂😂🎉
Crazy Kamo State you dey hot you are talking to big brother sapA anyhow
Kamo is really funny 😄
All the way from Ghana🇬🇭✌️
Erekere,portable,Charles,Sidi,Mc lively and Apa is urgently needed in the house 😂😂
💯
Pastor REMOTE
And saamu Alajo ❤
Erekere make he steal all elegbon agba properties finish 😂
And brodda shaggi
This episode Una no try o. You gave us one hour of diary session and dancing
Make Apa and Ozain enter abeg😂😩😩😩😂😂😂
Ajhe gbo
Kamo state won’t kill me o😂😂😂😂😂
It's so lively 😂 I love it bro, much love ❤
We need woli agba, Dele omo woli, omo igbo etc in the house.
Niyi Johnson is confused 😂😂😂😂
Abeg bring woli agba,apa and mr macaroni to this house abeg😂
My Arabic county 😅 pls come here o😊😊❤i swear we need Apa,sidi okele, and Anuty kikie 😅❤❤❤
Oluwadolarz on the track……. I Dey feel the jam 🎉
Ayinde fine ooo
omo the way they are all threating big brother ehh 😂
Mr Eluso pls drop the episode 4 because of me. I'm the president of entertainment 😅❤
Thanks for uploading it been waiting for long time ooo❤❤❤😊
So much love in this part😂
Nice broda nuru Next episode ooo🙏🙏
Kamo nah bad guy😅elesho self funny, dollars na real crazy guy I swear junkie buh his saying his mind, birah nah ogba girl😂this was fun baba t MMM e Sha dey rock babes on a low
Ozain,pastor remote ,apa,sidi & erekere please 😂😂😂😂We need them 😂😂😂
And aunty ramota
Yesooo😂😂😂😂😂
Erekere will steal anything 😂
Correct with shank comics and shaggi
Kamo nd the big brother no go kill me 😂😂😂😂
Thanks 😊 you done an amazing job ❤
Wetin jigan do these guys😂😂😂
Make una give us apa oo 😂 and please make them find way beat jigan 😂😂😂 classic jester is handsome 😌
Been waiting for this Egbon ❤
Omo this song dey vex me joor aaah aaah since . Make una change this song joor
You no fit imagine
23 to watch😂😂😂still watching Kano in diary room😂😂😂😂
Bro Bouche diary session is the best ❤️
Oluwadolarz😂😂
We need Ozain, Woliagba in this house please
Very important 😢
Ozain's talent is highly needed in that house
Aswear I love beerah section with big brother😅😅😅 how come Ogb is holding phone and pressing it and they said phone isn't allow, i don't get😮😮😮
I love your song dollars
Love you guys so much😂😅❤❤🎉
Na woman go win this show last last
Make una bring MR I GREET YOU BROS 😂
Pls episode 4 I enjoy ur guys 😅
Abio
😂 I swear nah AGBANAKI dey talk 🤣 i hear d voice wela
you got it wrong, agbanaki is in south africa
Apa is needed with ozain .. remote, officer Wos
Apa and EREKERE suppose dey here😂😂
This is beautiful content, I hope we get more seasons and episodes lol
Please boss i wish to be a participant in this movie 🎥 please
Please bring apa and okele into the house please 🥺
Niyi Johnson 😂😂😂😂😂
Please can you hear his reply in diary room cos i can't hear anything
Why baba gigan com wear lace for night party 😅his own go dey different 😂
Finally. Booada nuru, we’ve missed you
Finally kudos to you guys
😹😹😹😹 aye kamo ti ta 😹😹
Kamo na confirm werey ooo😂😂😂😂😂😂
Bring Charles Mr phenomenon,Ozain,Apa and Londoner
Abeg bring zazuu come ooo
Yemi crush 😂
Please what is the title of that song play in the party?
Dollars I love your vibes
Bro bouch nah werey 😂😂😂
Kamo and bigi na werey😅😅
Omo una dy too dy delay ooo 😂😂😂
First to watch am
Love you guys ❤ 🎉
Jigan crazy 🤪
Oluwadolaz ❣️❣️❣️
Oya drop it boss
Nah the 200M be my crush 😂😂
I want APA and okele
Please is it oluwadollarz that sang the song
Omo i don wait tire😂
Brooooo 😅😅😅😂😂
Very Funny 😂❤
Maybe na jigan go win the money self 😀
Love you guys
Please bring okele❤😂
Make episode 4 no te oo abeg,una do well
Only if you know how av been wetting for to upload this episode 3 thank you
I too love this episode 😂abeg make someone tell me the name of the song dey use for club and the artist abeg
Finally, another update don drop!
Omoh we need brain jotter oo
Funny 😃 😃 😃
This one na alake 😂😂😂
Jigan aje aje aje😂😂😂
Bring Erekere my bro
Please we need shank comic
Interest 😊
Love you guys ❤
Pastor remote too pls nd lateef adedimeji
Abeg invite erekere and pastor remote and okele

Ozain,pastor remote ,apa,sidi & erekere please 😂😂😂😂
We need them 😂😂😂