Ozain no go kill us o 🤣😂, I'm a programmer, currently working on a platform for celebrities lifestyles, Live Events and Shows along with their issues and fans even communicating with them directly. All i need is support from you to please assist me with this project
Guys weytin be my offeñse Abeg help me subscribe ejoor 🙏
We will do so broda nuru chill bro 😎
I be ur fan from day one. More blessings boss
Done
The JABO song what is the title. You should be giving music credit. I've been looking for the song since
Please what is the name of the background sound
yemi this is a very great content
Elesho and ozain are skits maker very interesting skits 😂😂🤣🤣😅😅
Nothing can prepare you for the end of this skit 😂😂😂😂😂
Ozain can't kill me ohh😂😂😂😂
Ozain is a badass actor... 💯
God bless you senior man
😂😂 Omoh una too dey burst my head
Yemi mapami nw 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂 I love the end 😂😂😂😂😂
All this one no serious oo😂😂
OMOOOO ahhhhhhh 😂😂😂😅😅 the ending sweet gan
People get my oo .person dey talk to spirit una still wait. I no wait oo God forbid 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤
Aje o make sense pa 😂😂😂😂😂
My love for ozain and yemi no be small 😫😍❤️🔥🫨🤩
Omo this script nah mad cruise especially the end part 😅😅😅😅😅
You are the best 😂😂😂🎉
😂😂😂😂 which kin ending be this one bayi 😂😆 😆😆😆
I can't stop laughing olorun na that end sweet past Il( I don't know what to use to end the skit
Is the end for me 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 mi o gbo paaaaaaaa
Its the ending part for me😂😂😂
Small 😂 yemi eleso surprised me, amazing 😅❤
😂ko kanmi chairman 😂😂😂
Make we sha dey drink go
Ur skit with ozain na big banga
With oku oo, with erekere and Yemi oo everybody don dey mad 😂
😂😂😂😂😂❤
Oh my God .. can’t stop laughing 😆
Best collaboration ❤❤
Am waiting for the big brother ikorudu ep 4 boss
You wan do ritual you still get proud ❤😂😂😂😂😂
Ozain the baddest skits maker
Yemi yaff mad las las 😂😂
More wisdoms
Hilarious 😂
All of una mind no go touch ground 😂😂😂😂
Nice one my bro ozain 😂😂😂😂
Boda Nuru..... and ozain and everyone Allah continue to bless you them insha allahu 🤲🙏
Lol don laugh taya😂
This is hilarious 😂😂😂
Nice 1
I love the way you finish it I swear ❤❤❤
Good ❤❤
Ah no fit laugh 😂💔
My rib don scatter😅😅😅
Nice one
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂ozain and yemi no go kii mer
Yemi you no well walahi 😅😅😅😅
Here for ozain 😂❤️❤️
Ozain no go kill us o 🤣😂, I'm a programmer, currently working on a platform for celebrities lifestyles, Live Events and Shows along with their issues and fans even communicating with them directly. All i need is support from you to please assist me with this project
Make unna release BIG BROTHER IKD
123 gbaa 😭😂🤣
Ozain na werey Walahi 😂😂😂😂 which kind egbewa be this
😅 Almost remote 😂😂
Ozain😂😂😂
😂😂😂😂
Werey people
Will are here for ozain❤😂
Ozain 😂😂WB❤
So funny 😂
Maddest content content of 2024 erekere is superb
Talo mu e wa 😂😂😂😂😂
I guess Oluwa dolarz behind soundtrack
Hahhahahaha this is funny
beautiful ending..
Werey in plurals 😂😂😂
I beg I want to see Ozain at ikorodu big brother
Ozain know dey gree
Hahahahaha😂😂😂
I like d end part like mad😂😂😂
Ozain😂😂😂😂😂😂
Wow 😂
😂😂😂Ozin
U never drop big brother episode 4 Wetin happen nah 😢
Elesho is just a rich mad man here 😂
😂
So funny 😅
Ozain and Elesho😂
The end 😂
Here for the ozain
How this skirt tey do end😂😂😂
Eni iya gbonkan gbe shepe
Not una wan tell me wey go make me gree say both yemi and Ozain never work for yaba bfr 😂
Ozain Ajitu 😂😂😂
This alaga lamba nah weyrey man....
Ori gbogbo yin ti daru wallai 😂
"Bless you." Ozain is a crazy guy.
Gbau 😂😂😂
Which kind the end be dis 😂😂😂😂😂
Please what the name of the song they were dancing to
Erekere wanted to help with the money end the play
😂 more fame guyssssssss
❤❤
I want to be part of the next
Ozain
Abeg feature Ozain in your Ikorodu series
Nice innovation 😂
😂🔥
Ozain too mad…
❤❤❤😂😂😂
😂😂😂😊
😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣🤣🤣☄️
Lol😅😅
😂😂😂