Tilla Tafari - Ma Mu (Produced by Kiloh) (Lyrics Video)

Поделиться
HTML-код
  • Опубликовано: 17 окт 2024
  • Yah man! Tilla Tafari
    Ting a ling a ling, ma alarm don di blink
    Time don reach make I go take ma pikin
    Ting a ling a ling, school bell a ring
    Time don reach make I go take ma pikin
    You know ma energy positive and the vibes just flow
    Di race fi di Swift but wuna too slow
    Them no fit come pon me area or me zone
    Me I be Queen so I sidung pon me throne
    Ask me no ex me Bitjoka me no Jack
    Me I be Queen na me run di park
    Me I clean wuna duty like rag
    Say who no know say Tilla Tafari the Godmother
    Me do everything wey dem say me no fit do
    Promise not to lie but to ever tell the truth
    Que je faire tout ce qu'on dire que je peut pas faire
    Jamais du faux mola je suis une vrai
    Ting a ling a ling, ma alarm don di blink
    Time don reach make I go take ma pikin
    Ting a ling a ling, school bell a ring
    Time don reach make I go take ma pikin cus
    Ma mu I carry njaka for ma back
    Ma pikin you no go ever ever lack
    L'amour d'une mère ne s'éteint jamais
    Tu peut compter sur moi mes aussi sur ton père (2x)
    Buyaka buyaka!!!
    Call me Tilla Rankings ma pikin di hungry so no time fi di waste no
    I dey on fire I no fit slow down
    I be mami pikin so I need ma money yes
    Je suis on faya je peut pas ralentire
    I be mami pikin donc je veux mon argent
    Who they think they are them no fit ever test me
    I am the general in the Tilla army
    What is for Ceaser could never be for me
    Cus you can't mix quantity with quality
    Me do everything wey them say me no fit do
    Promise not to lie but to ever tell the truth
    Say me do everything wey them say me no fit do
    I promise not to lie but to ever tell the truth hah!
    Ting a ling a ling, ma alarm don di blink
    Time don reach make I go take ma pikin
    Ting a ling a ling, school bell a ring
    Time don reach make I go take ma pikin cus
    Ma mu I carry njaka for ma back
    Ma pikin you no go ever ever lack
    L'amour d'une mère ne s'éteint jamais
    Tu peut compter sur moi mes aussi sur ton père (2x)
    Ou sont mes 'Foussam ma mu dem oh
    Or the Bamenda ma mu dem oh
    What about di ghetto ma mu dem oh
    Or the Latino ma mu dem oh
    Now where the Naija ma mu dem oh
    Or di Jamaican ma mu dem oh
    All a di African ma mu dem oh
    Or di Japanese ma mu dem oh
    Sing sing sing sing
    Follow Tilla Tafari on
    Facebook : / tillatafari
    Twitter: Ti...
    Instagram: / tafaritilla
    GOD MOTHER SOUND 2020

Комментарии • 51