Jackson abeg no score again so that we fit buy oshimen oooo because this one wey season one end you wan dey score coach bi how far abeg help me tell Jackson make he no score again abeg but I for want make he score one arsenal fan dey tell me say Jackson no go score again till season end before our last 2 games now but I tell am say Jackson go dey score goal dey go till season end you don see am now say the guy don dey score goal now 😂😂🤣🤣🤣😭😭
Ok you dor catch me and my Tecno phone😂😂
Even me
As recce James do signature chest touch I shed tears too miss am
I swear
Chaiiiii I over like you grand. Up Chels 💙💙
Bi we plenty wey dey use techno phone for here na😂😂😂😂
Best analysis right on point
Osimhen go too enjoy Reece James and Gusto.
Bread and butter
How u take no say na Tecno phone I dey use con dey laugh😂😂😂😂
you don catch me oooooo but na OPPO I dey use
Okay you don catch me, na Tecno phone I dey used, but wetting be your gain now😂😂😂
My boss
You de here too?❤
Up Chelsea and what a wonderful game but Chelsea made us proud. Coach B I international one time chiiiieeeeeeee 💙🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵🔵
Na me coach dey talk to 😂
For life 💙🤍
💙💙💙💙💙🙏🏽
Wtfff😂😂. Na me de use the tecno phone oo. Coach u catch me
Walahi 😂 you catch me and my tecni phone
Best analysis on planet..Coach Bi 💙💙💙💙💙✅💯
Baba done catch me😂😂
CFC💙💙💙
U catch me ohhh... My small techno 😅
Coach B I 💙💙💙💙💯💯
Coach Bi. . I agree 💯 with you.... Jackson can score 20 goal but still we need Osihmen 💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙
Jackson continue to miss, got me there😅
The only coach wey dey make me happy
Up blues 💙 🎉
I have finally found you on RUclips coach BI.
Is a good game to Chelsea
Caicenzo😂😂 of cuz thin man showed us hi level ithink the next year he will be best prl player nominees
I think say u go mention Itel phone 😂
Coach BI ...I LIKE AS I SAY MAKE JACKSON STILL MISS OOO....MAKE E CONTINUE ABEG.....we need striker abeg 😂😂😂
Abeg make dem give Palmer balon dor 😂😂😂
Coach Bi😂😂😂💙
Bad man😂😂
How you used to know Wetin i dey use?
Omo how u take know Coach na tecno o
Congratulations to Chelsea 🎉🎉🎉🎉🎉
Baba I swear u be best football analysis 😂
Up blues
Good game for the lads today 🙌🙌
How can I buy a chelsea jersey
I love you coach bi
They say Gusto go bench James😂😂😂🤣🤣
Boss you delay us today ohh😂💙💙💙💙💙💙
Blue is the colour 💙
My mentor I greet you sir
Body dey sweet bi like this
You be bad guy 😂😂😂up Chelsea
Jackson abeg no score again so that we fit buy oshimen oooo because this one wey season one end you wan dey score coach bi how far abeg help me tell Jackson make he no score again abeg but I for want make he score one arsenal fan dey tell me say Jackson no go score again till season end before our last 2 games now but I tell am say Jackson go dey score goal dey go till season end you don see am now say the guy don dey score goal now 😂😂🤣🤣🤣😭😭
Coach B.I💙💙💙💙💙
The mumu aina dey play like say e life depend on am e reach nigeria he go dey play rubbish
💙💙💙💙💙
❤❤
First to comment again ooh 😂😂
Una the chop una own market for night ooo😂😂😂😂
U earn a subscribe.
😂😂😂😂 Jackson done suffer
😅 make Jackson no score too much.😅
How did you know
Why are not talking about caicedo
We show them we are big
Yes 😂😂😂
Na Me be the ashawo 😂
So u dey call me ashawo ok na 😂😂😂
Me turning off my Tecno phone after Dem don catch me 😂😂😂
Coach b no make I catch you o. If Jackson no score, we go win match? Mtcheww
I wan go change my tecno phone on Monday 🤣🤣🤣
Happy ending how you're in 7th bro
Up Chelsea
The blues
I day wait since 😂😂😂😂
Nothingham no play anything Abeg
The game for end 5-2
U too moch bro
😂😂Chelsea ✊️✊️💙💙💙🔥
First to comment
To be honest Enzo Fernandez is the problem in that midfield. Caicedo and Gallagher plays better when Enzo is not around.
😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂 omo
Chelsea Dey make body sweet me 💙🥹
E no Easy
Chelsea ooo 🤣🤣🤣
💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙💙
With all this praises.abeg make Chelsea sack that coach
League far away from Chelsea not next season
Why una come serious now wey season don finish
Up blues
😂😂😂