This dodo no watch ball at all Liverpool don score the 2nd goal B4 Badiashile came in. And since then we lock those Liverpool attacks And he said Sancho play pass Palmer 😅😅😅 even Haaland dey ghost for big game He also said palmer score lucky 4 goals. Abeg no dey interview this guy for our game again jàre. He dey use emotion watch ball
Dodo came in to support. Chelsea was good but Liverpool is stronger
Dodo no show yesterday 😂
I first tell una say Sancho na yahoo boy signing
That first guy is a big fool don't interview him again he doesn't have football knowledge
E no sabi anything 🤣🤣
This one no no ball
This dodo no watch ball at all
Liverpool don score the 2nd goal B4 Badiashile came in.
And since then we lock those Liverpool attacks
And he said Sancho play pass Palmer 😅😅😅 even Haaland dey ghost for big game
He also said palmer score lucky 4 goals.
Abeg no dey interview this guy for our game again jàre. He dey use emotion watch ball