Omor thing's dey happen make Dem just do more investigation then follow the right low if na jail make Dem jail am because u no go just kpai person go free
I don't know while all these guys are giving Nigeria bad names you succeeded to go to your favourite country you get there start misbehaving you see how you fool urself now
Old news I have heard this news over 2 days now Just waiting for you to bring your own news that no one knows from you Just waiting for one day Only good at making series of news from people news and explaining like you know more Your RUclips page is boring
Good morning Adamslink family.❤❤❤❤
Like ur outfits today adamslink ❤
❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Good for am
Yeah... That happened in France
Congratulations to her
❤❤❤❤❤❤🎉❤❤❤🎉❤🎉❤
#Morayo just dey brake record dey go
Na the thing when dey happen for Europe be that
Wahala
Them dey talk about Eye bird 🐦
Big Bird eat small bird 🐦
I no this bro Monday g. Rip bro
Adam 27 yrs old will pay
Everywhere they go they spoil it… STAY HOME!
E dey happen for italy
Raginal Daniel just dey whyn una
Popoper😅😅😅😅😅😅…… :::::::::::::::::::::::
ADAMSLINk THE BOSS
GOOD MORNING
For where this guy 27 but why Nigerians they always put their self for wahala anywhere them day
Aba father🙏
na wa ohh
Greetings fam...
Nawah
😂😂😂😂😂😂😂
He thought sey na Nigeria wey him be,where you can do anything and go free....
Nawao ooo
Oga na Saturday he happen
Why are we killing our self our politicians don't like us and we self don't like our self na WA ohh for Nigeria people
Na the guy document age 😢😢😢 so sad
Him go pay na
Na this old man you say him dey 27 years old cos what am see here na old papa na 🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎
Porpori means enjoyment
Away bad news
Na the age wey him use here,,nor be is real age
Omor thing's dey happen make Dem just do more investigation then follow the right low if na jail make Dem jail am because u no go just kpai person go free
Monday morning making money
Ending your brother’s life outside the country is criminal and alarming 🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎
This guy needs to be sentenced to life imprisonment, how can you leave Nigeria to France go kpai person.
Its so shameful... See how these guys are embarrassing Nigeria. In the international view
If that guy na 40 that means him na fool at 40. Kpai ur fellow 9ja broda for abroad, mumu style.
Edo and cult na 5&6
Na all of 9ja not only Edo.😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
I don't know while all these guys are giving Nigeria bad names you succeeded to go to your favourite country you get there start misbehaving you see how you fool urself now
I was cut by cultist with cutlass
Does France have good weather?
27 looking like 40s
Why this fool's de block way for other Nigerians that want to travel abroad
Regina Daniel you are not Muslim again move forward to church you know what it means be careful
Adam how my name take enter your mouth stop am oo
Na juju church
We don’t like our sef in this country
Popori
Adams I need your number for more information on certain things
All this cultist what there arm of joining ..
Another down
Old news
I have heard this news over 2 days now
Just waiting for you to bring your own news that no one knows from you
Just waiting for one day
Only good at making series of news from people news and explaining like you know more
Your RUclips page is boring
Bra i have messages you on Instagram but you have not reply abeg oh make u reply oh month wan end again
I go check am
Popori