Trinity no dey prolong this kind of prank pls....though it's funny, but keep it very short n brief cos we are going thru a lot already in Naija. No let person die one day oo
Hmmmmm... My people perish bcos they lack Understanding. Some will even say Education na Scam. In whatever we do, please get a little education. Thank U Trinity ☺️☺️☺️
@@namugambechristine4748 Believe me, some fools will say Education is a SCAM meanwhile it's not. It's important that we all get a bit of Education in everything we do in life as it will help us think towards the right directions.
Guy, The Agony you put these people through supercedes the Smile or laughter you give us. Dunno How You Can Do it, But surely, there should be a way your Content should be able to be Shorter, Give us More Joy and Put them thru less Pain. We've suffered enough in this country abeg Bruhh. Look at that Alfa at the end, with his Clenched Fists. You think say if no be say that Sojo dey there, he for no Deck you sharp Uppercut? Pls Man!!
Can I know y dow you cry 😐😊I don't like to you cry . It not a good feeling to injoy when you cry I think you are a lot of fun. It makes my day 😅 Keep up the wonderful work you do for us. 😊 .
Oh lord Trinity. Hahahaha. One person 4 months, the other person 5 months. Trinity is the best meh. Hold on Trinity, is it a big problem to WEALTHY? Hahahaha
You talk sey i dey wealthy,i no no d meaning of wealthy,i no no anything sir,ah God oh 😂😂😂😂😂😂😂😂 One minute cry for who no sabi English 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 I don goo 🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️
With the Way this guy usually handles his own... Whether you go school or not... he will take you by surprise with soldier... Especially something you are innocent and no Saviour Instantly...
🤣🤣🤣🤣 This trinity guy is something else 🤣🤣🤣🤣
The fear of army is the beginning of wisdom😂😂
If Fulani janjaweed catch up with them inside that bush, Usain Bolt will be learning 100 meters from all of them 🤣😂🤣😂🤣😂
😂😂😂
no be lie..i love this your comment ...me self i go go join army soon
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Only In Nigeria
This man just dey traumatise people up and down😂😂😂
The look of that Alfa if not for that soldier trinity for chop beating I swear 😹😹😹
The Alfa for give Trinity uppercut
Lol. If not for the uniform man.
See the Alfa hand
Mafawa sinu idanwo 🤣 gbawa lowo trinity
😂😂😂😂😂😂😂 olohun loke oga.. 😃😃😃😃
😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Omo this one off me😂😂
Omo trinity....u dey ment.... I get malaria as I wash the video I was hill..... Lolz..... And Trinity go dey cry like say d thing real....
Abeg no too dey go deep for the frustrating prank oo 🙏
I no see di da di dem be4.😅
Ah sir e mi mi eh God oh ah me mi ahh😂😂😂😂😂😂😂😂😅😅😅😅😅😅😅.
Na Trinity guy cause all this grama oooh!!😂
Trinity...you ehn. This new style dey sweet us o
I couldn't hold my tears when that bricklayer boy cried!
Oow🤦🏻♂️no be u alone i break down sef
Trinity you go soon collect ooooo
The baba be like "haa oooh God"!!!!!😆😆😆😆😆😆
Trinity ur heaven no sure see as u dy wahala dis people 😜🤣🤣🤣🤣Yoruba nation I hail o
E no go better for trinity guy 😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 I no know him oga
Trinity no kill person one dey oooh😂😂😂😂😂😂😂
But bro why you dey cry nah😂😂😅😅
People dey fear soldier sha.
That baba funny o awa moo,sugbon a o le so,scope baba
I swear Trinity,u no go make heaven oooo 😆😆😆😆😆😆😆
Trinity you are something oooo🤣🤣🤣🤣
Lolzzzz that alhaja mouth ehn😂🙄🙄🙄🙄
Pressure tiwa😂😂
😂😂😂😂😂😂😆😆😆😆😆my stomach oooo🔥🔥🔥🔥🔥👏🏼👏🏼👏🏼💯💯😂❤️🌟
Laugh 😂 don kill me for here😂
😂😂😂😂😂 can't stop laughing
Even Trinity self tabon big time walai i dey lie to you common speaking English 😂😂😂😂
Yuruba get serious issue with english😃😂😂....."God ooooh?"lol
This mama dey funny ooo
Trinity no dey prolong this kind of prank pls....though it's funny, but keep it very short n brief cos we are going thru a lot already in Naija. No let person die one day oo
This guy really mad ooo 😄😃😃😃😃😃😃😃
School na school na scam...
Na him be this ooo...
Education is the key in life I swear..
Hahaha trinny one day you will kill person ooo 😂😂😂😂😂😂❤
I no go ever apologize for wetin I no do. Very funny 🤣 my teeth is outside
This guy dey mad Aswear 🤣🤣🤣🤣
He is funny he always testing people, their patience and those interested in money.
E no good to dey collect tears from pesin eyes unnecessarily o🚶🏿♂️🚶🏿♂️
Is not the matter of they don’t know the meaning but the soldier standing with 😂😂they have the fear in them 😂😂😂
Hmmmmm... My people perish bcos they lack Understanding. Some will even say Education na Scam. In whatever we do, please get a little education. Thank U Trinity ☺️☺️☺️
Education na scam!!,😂😂😂,am dieing of laughter's,this world,the offender being defended🤔🤔
@@namugambechristine4748 Believe me, some fools will say Education is a SCAM meanwhile it's not. It's important that we all get a bit of Education in everything we do in life as it will help us think towards the right directions.
Soo funny
Buh this all abt the problem of illiteracy
The soldier na bad guy aswear
This man 🤣🤣🤣🤞🏿🤣that bricklayer boy almost fainted 😭😭😭
You ehn😂😂😂😂😂😂
"Let me call my lawyer" would have silenced the whole situation
For which country?
Even him sayin' wealthy' is enough to have realised that He isnt a serious guy.
They dont know the meaning of someone being wealthy.🤣🤣
😁😁😁🎈😁 Trinity this is not 9ce ooooo
I couldn't control my laughter but you shouldn't have stressed them for too long. That's about 19 minutes video. 😀 😍
It’s three different pranks in one it’s not one prank
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 omG 🤣🤣🤣 English naa yr mate
The Baba said "Awa mo sugbon a gbodo so"😂😂
Big lie
Lwkmd
That’s last guy 😅😅😅
Trinity, Trinity, Trinity! You sure say you and soldier go make heaven? Again, you have made my day. Well done!
Pray your Trinity guy😂😂😂, actually, our Trinity guy,🙏🙏
Imagine baba dey lie, he said he knw the meaning but he no wan talk..😂🤣😂🤣😂🤣
Wealthy 😂😂😂 I no know ham before ooo 😂😂😂
Omo see as the Alfa dey look say na this Soldier o i for beat the hell out of you
The guy said wedding😂😂😂
😂😂😂😂😂
Guy, The Agony you put these people through supercedes the Smile or laughter you give us.
Dunno How You Can Do it, But surely, there should be a way your Content should be able to be Shorter, Give us More Joy and Put them thru less Pain.
We've suffered enough in this country abeg Bruhh.
Look at that Alfa at the end, with his Clenched Fists.
You think say if no be say that Sojo dey there, he for no Deck you sharp Uppercut?
Pls Man!!
Trinity ma pami now🤣🤣🤣🤣
Can I know y dow you cry 😐😊I don't like to you cry .
It not a good feeling to injoy when you cry
I think you are a lot of fun.
It makes my day 😅
Keep up the wonderful work you do for us. 😊
.
E just Dey do afa to slap you 😂😂😂😂😂
This guy is the master of traumatizing poeple and is good at it😍😍
You bad Br 🔥🔥🔥🔥
Trinity dey give them money for milk oh 😂😂
You all need to get money for Trinith 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
You too much broe kkkkkk
Kenny ti ya
Oga I no hia englis whalai 😂😂
Mi mo wan 😂
Why people fear soldier like this 😹😹😹.
I don’t want to be in that position at all oh 😹
Chai ....Iya Ibadan 😁😁
I don laugh tire 😂😂😂
😂 lol trinity u don start 🤲😂💔
What is my own about wealdeen 😭😂
I no the meaning of wedding wed,whala be like nyash wey no gree bleach😭😭😭
Lol this guy is the best
Trinity u really deserve award on this
so funny😂, more of God's grace ijn
I love this vedio... It make my day😍😍😍
Me ika trinity die hard fan
Education is very important. Period!
Ask Saraki of Ilorin
They are educated. Education is not restricted to the walls of a classroom
It’s just because you’re educated in English other countries learn in their own language.
Very very 💯
@@adegokeyusuff3545 they're not
Is the second Bricklayer confidence for me😂😂😂.
I like the confidence of that guy in d bush😂😂😂😂😂😂 Wedding 😂😂
Please come do ur prank for Lagos, woo u go collect
Wotowoto
Always laughing when checking you
This army no get action abeg🌚
The last guy get gbana for head😂
I don’t talk am 😂😂😂😂🤦♂️
God will forgive you this guy.. in this life education is very important 😭😭😭😭😭😭 I'm in tears
Weady or wedding😹😹😹😹
Wealthy.
Trinity you again 😂😂
Trinity fear Allah 🙏😅 but I dey enjoy you sha
Oh lord Trinity. Hahahaha. One person 4 months, the other person 5 months. Trinity is the best meh. Hold on Trinity, is it a big problem to WEALTHY? Hahahaha
Always first to watch trinity video
I don dey wait for his new video since
I think maybe he should start going with 2 soldiers or even 3😂😂
Even the whole barrack sef
@@adebayo1772 Rest.
Hi, I don't like this, It's somehow traumatic, It's not their fault that they didn't go to school. Plz adjust as soon as possible.
Education is very important😢🤣🤣🤣
🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂🤣🤣
😂😂😂😂😂😂😂❤
You can’t make heaven I swear 😂
You talk sey i dey wealthy,i no no d meaning of wealthy,i no no anything sir,ah God oh 😂😂😂😂😂😂😂😂
One minute cry for who no sabi English 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
I don goo 🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️🚶♂️
Funny 😂😂😂
God! oh! Ah! 😂
English no be your mate oooo😃😃😃😃😃
This guy again 😂😂
Well the moral of this prank is that all parents should try and send their children to school, education is very important
Well said👌
Thanks alot
😘😘😘
With the Way this guy usually handles his own... Whether you go school or not... he will take you by surprise with soldier... Especially something you are innocent and no Saviour Instantly...
That's true not that they don't know the meaning but tension