This woman know about her husbands secret and that one deh use juju Deh marry her ni she no know herself cuz the guy don use juju turn her to mumu already
The woman love both husband and wife and she don't want problem for Dem becos of the secret wey dey among Dem , becos she don't want her husband to know about the secret, but th woman is afraid if the husband and wife never used her daughter, becos she knows them well well .... Dey are best friends now
I dey think say if the man no dey nack d girl mama self .... Becos dey are afraid of talking... Many secrets is still hidden and alhaji knows about it ooooo.... Je just dey observe Dem o
the parents of the girl are not a good parent how can your child disappear under your roof for a night and you didn't report the case to police .you are not a mother and your husband is not a man in the house.but as for this boy he has a skeleton in his cup board.
I swear 😭 ...... D wife don turn dindin ..... She d small girl no con know if someone sleeps with her .... And why d husband and wife nko delete all d conversation between them
This one na Yahoo boii jawe no excuse at all😢
Ajeh seh .... Husband and wife knows about it
Why did husband and wife deleted the girl chat , they know that one can expose them , dey are just too smart than that mom and her daughter
But he dey play with prison, becos dey can sue Dem for raping ooooooooooooo .....
This woman know about her husbands secret and that one deh use juju Deh marry her ni she no know herself cuz the guy don use juju turn her to mumu already
1:00:19
E don rope himself 😂😂😂
I swear 😭
The woman love both husband and wife and she don't want problem for Dem becos of the secret wey dey among Dem , becos she don't want her husband to know about the secret, but th woman is afraid if the husband and wife never used her daughter, becos she knows them well well .... Dey are best friends now
I dey think say if the man no dey nack d girl mama self .... Becos dey are afraid of talking... Many secrets is still hidden and alhaji knows about it ooooo.... Je just dey observe Dem o
@@Africanfolkstalesbyriido Dem go retrieve the lost chat na, we go knw who dey lie soon,abeg once u see update just post it here for us .
the parents of the girl are not a good parent how can your child disappear under your roof for a night and you didn't report the case to police .you are not a mother and your husband is not a man in the house.but as for this boy he has a skeleton in his cup board.
Yes oooooo
As Dem delete am,God pass them
Yes oooooo
That Alfa deh use juju marry these people ni, he deh use love portion for them. Na juju he use marry this woman self ajeh
I swear 😭 ...... D wife don turn dindin ..... She d small girl no con know if someone sleeps with her .... And why d husband and wife nko delete all d conversation between them
@ hold that guy and his wife very well