Help me ask am abeg... Some of these guy can be very funny... Blindly caring respect on top their head like it's disgusting, even when the so called elder is outrightly wrong... It's so bad
Bro, try dey check full story first before you comment and post o bro😂😂😂😂... If iyabo ojo do wetin she do for VDM to you, my bro, you no go dey talk like this, go watch the video first, then come back, you fit apologize.
When she insult him mama, where you dey?
Help me ask am abeg... Some of these guy can be very funny... Blindly caring respect on top their head like it's disgusting, even when the so called elder is outrightly wrong... It's so bad
E be like this one no get mama 😂
😂😂😂😂😂tell her ooo
The guy lacks motherly love. He needs therapy.
Before you take sides know your facts very well first. if not you're just going to cuase more damage even to yourself that wasn't initially involved
Who be this rat at the corner of the room...haahaaaaa

Oga shut up.