You don't understand the system when he says na one way traffic we dey? Whether you go school or not your name and accent is a big barrier that is one, your skin type is another. Here wen I dey for America 🇺🇸, you get paid every 2 weeks my brother, the last 2 weeks which ushers you into a new month, is for all your bill House Insurances car etc Trash Electricity Food money monthly or quarterly for kids in elementary school Your city tax Social security deductible Health deductible No excuses The other 2 weeks Home people Credit card payment Mortgage You squeeze to settle hospital bills that your coverage didn't cover. But just the little extra in exchange you can take care of people's welfare at home family. Now you can't see your family but for naija you fit visit people just laugh and forget your sorrows. Go church activities. Just greet people for market or okada. Life dey home well well
Na that guy just Sabi ooo, I just tire for that guy, even we Nigeria wey dey this country no be die we dey. We go even dey work for here u no go fit eat 2 times a day. We go work for him all day, still yet na change I go still receive as payment
I fully agree with the immigrant. Except you're a multi millionaire, it'd be really boring and difficult for you as a Nigerian to adapt to the life in Europe. Cause life is very cheap to enjoy in Nigeria compared to the life of an average Nigerian in Europe! 💯🔥👍🏻
Oga the answer dey very simple, make una dey come house, you no know why you go that side before, you suppose don cross your mind for anything I no understand the shout mtweee
@Adamslink, Chai why na... if Tems use u for the video to strangle u, i know say instead of struggling to free urself na yansh you go dey grab. LOL hahahahahaha.
We just have to understand that the same way you will complain about Nigeria, the same way people abroad have mouths and the right to complain about their struggles. If they don't complain then everyone in Nigeria will think abroad is heaven, abroad is like when someone is leaving the village to Lagos and people in the village think it's easy and you will go and pack money just like that
That's true oooo nothing like your own country. Baba just forget about the hardship Nigeria is the best country you can ever find in this earth 🌎
Omo Asaka don go far o, BIG up to him and Nice one to CR7 for supporting.
Big up to Asake ❤❤❤❤❤
What this guy said is so true, na bad government dey do us, no place like home, Nigeria is a free country, most African country are free too
This woman is so beautiful ❤️❤️❤️
Despite the cruise our government are using to catch
I still love Nigeria
My brother you are right ✅️
Asake ❤❤❤is worldwide. E don go ooo Mr money worldwide
Mr money worldwide e don go oo ooooo... The sky is your limit keep flying ✈
My brother here you're all by yourself and secondly no freedom ooooo
Tems description of the story behind her next song of her strangling her lover reminds me of Rihanna's hit single "Man Down." Cool PR. 💯🔥👍🏻
just forget about the hardship Nigeria is the best country.God bless you bro for that words
Congratulations to Asake 🎉, Tems Adams crush😅
That guy is right 💯
That guy is 💯 right
Tems mean it in other way rounds, na for Bed side ooo😂😂😂😂
Up you oo Asake big well done
Adams link dey find way to smell Tems ponani 😂😂 just imagine you receive message now from Tems and she said Adams I really want to use you.
Big up to C--Ronald ❤❤❤❤
Adams just the play😂😂😂
Nice talk from her
Adamsli good evening sir ❤
😍😍😍😍 I love her very much
Ninja no dey Carry last na
Adams Link crush.
That’s 001 ❤❤❤
Ronaldo the goat 🐐 ❤❤❤
That's a very bad statement oooooo because many of us has many ways of understanding
Adam ashawo dey your eye 👁️
Big up to tems adamslink ur wife don dey find man oo😊😅😅😅
Big up to asake 🎉🎉🎉
You don't understand the system when he says na one way traffic we dey? Whether you go school or not your name and accent is a big barrier that is one, your skin type is another. Here wen I dey for America 🇺🇸, you get paid every 2 weeks my brother, the last 2 weeks which ushers you into a new month, is for all your bill
House
Insurances car etc
Trash
Electricity
Food money monthly or quarterly for kids in elementary school
Your city tax
Social security deductible
Health deductible
No excuses
The other 2 weeks
Home people
Credit card payment
Mortgage
You squeeze to settle hospital bills that your coverage didn't cover.
But just the little extra in exchange you can take care of people's welfare at home family.
Now you can't see your family but for naija you fit visit people just laugh and forget your sorrows. Go church activities. Just greet people for market or okada.
Life dey home well well
Na wao
Even if na mistake he can’t follow 😂😂😂😂😂😂
Me too I big use me tems 😂😂 cause I love her
Big up to Ronaldo and asaka❤❤ is all love
Lol...very funny
So TEMS don love deep like this…………………..::::::::::::::::::::::::::::::::::::
All in all❤
That guy dey craze let him come back to Nigeria na so them they discourage people
ADAMSLINK THE BOSS.
GOOD EVENING
which kind of love be that maybe they don't break this girl hard
Tems like it big
Tems is a bad girl 🤣🤣🤣
Asake is a world star ⭐ big up to asake
Na Burna go good for that video wey terms dey imagine already
F burna rubbish
I know say this Adam really like Terms 😂
Big up to Tems ❤❤❤❤
Na that guy just Sabi ooo, I just tire for that guy, even we Nigeria wey dey this country no be die we dey. We go even dey work for here u no go fit eat 2 times a day. We go work for him all day, still yet na change I go still receive as payment
Na now I know why your name be Adamslink, Adams!!! If she use you your mind go touch ground
Oga come back Nigeria thank u
Beautiful girl
u and tems mr adams 5 and 6😛😛😛😛
Congratulations to Christiano Ronaldo 🎉 🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎
Big up CR7 🎉🎉
❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
Big up to him
Adamslink I like your cap
I fully agree with the immigrant. Except you're a multi millionaire, it'd be really boring and difficult for you as a Nigerian to adapt to the life in Europe. Cause life is very cheap to enjoy in Nigeria compared to the life of an average Nigerian in Europe! 💯🔥👍🏻
What the gay is saying is 💯 true is not easy over there at all.
@@chineyeonyekwelu6719 Correct 💯
You're Igbo... Nice to know you. Which state are you from?
Oga the answer dey very simple, make una dey come house, you no know why you go that side before, you suppose don cross your mind for anything I no understand the shout mtweee
Greetings fam...
@Adamslink, Chai why na... if Tems use u for the video to strangle u, i know say instead of struggling to free urself na yansh you go dey grab. LOL hahahahahaha.
Big up to asake
A tribe called Adam slink Media, I believe ronaldo will do that soon
Asake is good
Come and use me I am muscular ohhhh 😂😂😂
😂😂😂😂😂😂
Funny tems😂
That boy should keep quiet
This people already sold their souls so what ever is coming out of their mouth is what the devil want them to say, tems weldone o 😈
They all rubbish
The guy is very right. I leave in US. No life for real
For Ronaldo to follow you omo
Terms I'm here for you 😅😅😅😅
Big up to Cr7 👑🐐🌎
Anything Tems says is right ❤❤❤
😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Big up to Davido ❤❤❤❤ Active 🎉🎉🎉
Which Ronaldo follow asake, make who na check before who na go talk ohh mumu people big lie,he just only use he music for he video
First
Asake is doing well
We just have to understand that the same way you will complain about Nigeria, the same way people abroad have mouths and the right to complain about their struggles. If they don't complain then everyone in Nigeria will think abroad is heaven, abroad is like when someone is leaving the village to Lagos and people in the village think it's easy and you will go and pack money just like that
lol tems come and use adamslink
She said someone that's bigger than Tems, No hope for wizzy
Doing it out of love is what I still don’t understand like how nah madam 🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎🆎
Omo who change tems plug supplier. This Igbo not strong o.
Yes! Its called idol worshipping.
Be like she like wiz
Where is local man please
You too get bad belle for Davido
Abeg Wetin ppl wan drag Davido for if Ronaldo follow am?
Ite kinda of different to know
Tems what someone big Omo
Is possible Roland can still follow Asake
Terms this your imagination is bad Oooo so killing someone now they hungry you abi continue it would clear for your eyes
Hw can i win u giveaway❤
Asake o😂
music don really need permission.
Lol..., I'm available for Tems anyone to connect me?
come back home dey nor bold.
Ronaldo should not follow asake, because he use asake music doesn't call for him to follow asake...
Her toto carry gold?
Adamslink na only your belle big pass Tems body apart from ur belle one side of Tems Nyash big pass ur full body.
Adam sorry you're not big
Adam's how many hours you take dey last for bed ???