@@Ehiss. Bro no dey worry urself for 2 small boys matter wey dey high on drugs, meanwhile behind d scene na friends wey dey use una dey make money. Joke with it bro, no be serious matter
Befor wiz posted all dis their's something going on between two of them their's a lot something in industry that we people in side we don't no buh Almighty Allah we help them and take control..more love wiz& devido
That's the main reason I detest that guy call Wizkid, if he needs attention he should just make friendship, not using the GOAT 001, to shine. By the way maturity they say if not about age is your character, one love OBO
this one don touch me oo am pissed off may be there is something that happened behind the scenes between the both artiste, wiz is just so angry...let him rest
Sincerely.this is getting out of hand with wiz Someone should check him up pls Is he ok at the home front?chai UBA 75th yrs celebration h caused all this ooooo
How can you guys like someone who is depressed more than someone who is enjoying life .. Davido is a perfect example of who everyone would like to be like, you only like wizkid for what e show to be ... He is not even happy with himself.. person wey get money but lonely asf because of he stupid character..
If you are big, you are big.. Davido is everyone's 001,, that's all❤❤.. talking about father's money,, no body hold your papa not to make his own money then.. lol Dry 🐦 is pained as usual 😂
Wizkid can’t have it all, you got a Grammy already, you Dey find attention from silver spoon. Aint you proud you got your spoon, nobody can be like davido and nobody can be like you wizkid, less love, more ego that is who you are, appreciate people and their art.
Wiz sorry to say but all I see is extreme jealousy that Davido has taken over.Dont forget that David Adeleke pushes for all that he's getting.You are all great artists in your own right but Davido has grace and favour.God made it that way for him.Who God has blessed no man can curse.David loves and respects you it's not fair.Things you said to him his family no no no not nice at all
Me i be big man pikin David Adeleke is not cheap biko i no gree dat one na lie Someone who gives interviews with international stars everyday no no sign of cheap but class from what i see on the internet ooo
Portable portable is a no, no no go keep your mouth closed portable be cautious portable keep your mouth closed portable it’s a no go area POINT BLANK BIG WIZ ❤🦅 FOR A REASON 30 BG poke the bear and got what you wasn’t looking for FC don’t bother nobody but when you come for him, he come for you respect the game don’t hate the player
Davido is too good for this generation. His dad is rich but he works so hard. As talented as Wizkid says he is I wonder why he's not trending with his talent but disappears and is only remembers when he insults David. Truly why are you insulting a brother to gain relevance when you claim to have so much talent. Dem go feel it. "if dem wan turn Goliath I be David for life,oluwa dey my side,over dem all"❤❤❤❤
When you’re cursed and want ill for others , you will stay on the ground - no progress . Whizkid is a bitter has-been who’s insanely jealous of Davido . The whole world apart from his simpleton fans are saying it ! Period . They deserve to be laughed at 🤣🤣🤣🤣🤣
Puma sign back with Davido ten million dollars the same money like Rihanna. And football player naymaer . Wizkid collection did not sell out. This is a worldwide brand. Wizkid you are fire 🔥
The whole problem is you all are rating David higher than Wizkid, but to clear it all, let's there be physical battle open stage for Wizkid and David....una father eyes go clear .
Wizkid number wan for life ❤❤ make una no talk bad about wizkid ooh wizkid is talking the true... Davido can't be 001 for outside he can be 001 inside him house...... Wizkid for life ❤️ more love to wizkid ❤️
David sign his first deal with puma for $5.5 million euros 💶 that was December 2021 with puma international in Germany 🇩🇪 Davido first collection released in April in 2022 around the same time with timeless album 💿
How u no go vex wen dem dey compare u with person wey no know anything at all related to music.. CALL BOLA MAKE SHE COLLECT GBOLA and he's striving for grammy?
Portable is crazy I b like say him just recover from another now epilepsy wey first fall down when e come Benin for show because anytime wey dat happen to am nah him dey talk anyhow. He should knows his mate and where he stands when men like big Wiz and Davido are having issues . Allow them to sort out their problems themselves, portable is too small in the Nigeria music industry to intrude. He's not even up to the smallest 😂
Wizkid get davido time davido no get e time eyaaa sorry wizkid e be wan use the puma endorsed deal buy second hand private jet davido collect am for e hand
Make Davido ignored this Wizkid of a Guy....the hate is too much on Davido waiting happened self see as he mentioned Davido father even still insulting Davido up and down the guy never mature reach ....so leave 001 let him have peace drop your album ogbeni Wizkid
Immediately WizKid's mother died his whole entire destiny crumbled, once what you call success that is used to demonic sacrifice is crumble then shame and disgrace nah him remain. Nah error and mistakes dey follow wizard now till he dies unless he give is life to jesus. Case close
You even have a better voice than him but its God's grace that is carrying that guy so the jealousy is not necessary at all just calm down Wiz its enough honestly if am David Adeleke i won't talk to you for a very long time insulting his uncle why??no no not good at all
Thanks for watching. Now you’re here please subscribe 🙏❤️🙏
If say na Wizkid father get money e no go even dream about making his own money 😂001 4 reason ❤❤❤
@@IkennaMosesOkoro go and sit down 👇👇
True talk 👍
@@davidfrancis2441 cry cry baby I want to see your dad
U are very stupid for saying that😮
How sure are u??
The both have the spirit to hustle so what rubbish are you talking again?
False
May God never ignore you the way davido dey ignore wizoil! Lol 😂
@@AugustineCole-Øfficial001 😂 honestly
Best reply f the year 😂😂
Wizoil bawo. I diddynt expect this 😹😂
Wizkid is still a small boy for where Davido dey😂
No be lie
Omo how’s big is big oooo OBO na sure 001 no cap at all….big love for 001 OBO❤
No wonder u no go school like Davido. See message wey u write e no correct
Go back nursery bros.
Big Wiz is the best we all know that huh 😮
Wizkid, cry harder okay 🤣
Desperate fading former star 😂
After wizzy smoke blunt finish e go just use Davido dey catch cruise 😂😂😂
So you call all this insult cruise? Wiz na failed and bitter person
@@Ehiss. Bro no dey worry urself for 2 small boys matter wey dey high on drugs, meanwhile behind d scene na friends wey dey use una dey make money. Joke with it bro, no be serious matter
🤣🤣👍
Davido for real 001,we rise to lift others
Wiz kid will always remain kid
Befor wiz posted all dis their's something going on between two of them their's a lot something in industry that we people in side we don't no buh Almighty Allah we help them and take control..more love wiz& devido
According to gah gah Wizkid go cry tire 😃😃
😂😂😂😂😂😂
That's the main reason I detest that guy call Wizkid, if he needs attention he should just make friendship, not using the GOAT 001, to shine. By the way maturity they say if not about age is your character, one love OBO
this one don touch me oo
am pissed off
may be there is something that happened behind the scenes between the both artiste, wiz is just so angry...let him rest
Ah ah😁but Davido sabi dress pass wizkid o😁😁wiz kid is delulu
Wizkid should visit psychologist for advice and counselling session, Because depression is really,
So potable self get sense pass Wizkid 😂
@@ChungFung-rw6th big fool like u 😂 nd u too 😀
😂😂🙆♂️
😂meself no believe say portable get sense pass wizkid oo ,but I confirm am now 🤣
Forward Too Our 001 Davido Omo Adeleke ❤❤❤❤❤
Sincerely.this is getting out of hand with wiz
Someone should check him up pls
Is he ok at the home front?chai UBA 75th yrs celebration h caused all this ooooo
😂😂😂😂😂 let him cry blood we don't care 🤪🤪🤪
No matter how it may be, Big Daddy is the 001 and no any other….one love for Big Wizzy ❤ ❤❤❤❤❤
How can you guys like someone who is depressed more than someone who is enjoying life .. Davido is a perfect example of who everyone would like to be like, you only like wizkid for what e show to be ... He is not even happy with himself.. person wey get money but lonely asf because of he stupid character..
All of you people are mad Before wizkid is angry something is going on
Oga rest you and your fave is so childish.
They're very stupid. They don't even mature at all@@EzemeCollins-l5u
If you are big, you are big.. Davido is everyone's 001,, that's all❤❤.. talking about father's money,, no body hold your papa not to make his own money then.. lol Dry 🐦 is pained as usual 😂
I wonder o..
Ano care if na Wiz 🦅 dey wrong
All i know is he is always right ❤😂
I love wizkid regardless😊
Wizkid can’t have it all, you got a Grammy already, you Dey find attention from silver spoon. Aint you proud you got your spoon, nobody can be like davido and nobody can be like you wizkid, less love, more ego that is who you are, appreciate people and their art.
😂😂😂
Make wiz just dey play 😅😅
Marketing strategies and we all know that
Wiz sorry to say but all I see is extreme jealousy that Davido has taken over.Dont forget that David Adeleke pushes for all that he's getting.You are all great artists in your own right but Davido has grace and favour.God made it that way for him.Who God has blessed no man can curse.David loves and respects you it's not fair.Things you said to him his family no no no not nice at all
No matter how it may be,Wizkid is the chosen one
I gat love for you wizkid personally ❤❤❤❤❤
Wiskid is Jealous of davido success
You people cannot shut up who is jealous of who?
Which success mumu
You are crazy 🤣
You don't have respect
😂😂😂 when they are calling billionaires, they don’t even mention the Adeleke’s🤣🤣🤣🤣
Davido nah people's favorite 001❤
Wizkid don dey get mental problem but nobody even dey observe him
Na him and ur papa get am nah werey
001 Forever Glory upcoming Nigeria President
Artist
Wizkid won use 001 trend ,the werey no get star again 😂
Yes oo they say em mama don carry em carria go
Me i be big man pikin David Adeleke is not cheap biko i no gree dat one na lie Someone who gives interviews with international stars everyday no no sign of cheap but class from what i see on the internet ooo
Portable portable is a no, no no go keep your mouth closed portable be cautious portable keep your mouth closed portable it’s a no go area POINT BLANK BIG WIZ ❤🦅 FOR A REASON 30 BG poke the bear and got what you wasn’t looking for FC don’t bother nobody but when you come for him, he come for you respect the game don’t hate the player
Sophia is now an internationally acclaimed thieving criminal 🤣🤣🤣 Pressure is getting worser baby mama fan
You people should check on him, depression is real
Big wizkid no stress ❤️🥰
Davido is too good for this generation. His dad is rich but he works so hard. As talented as Wizkid says he is I wonder why he's not trending with his talent but disappears and is only remembers when he insults David. Truly why are you insulting a brother to gain relevance when you claim to have so much talent. Dem go feel it. "if dem wan turn Goliath I be David for life,oluwa dey my side,over dem all"❤❤❤❤
Chai brother God bless you
That portable dey
Mad.. now i believe he's a clout chaser
Wizkid go hustle oo nor dey beef
Wizkid dey craze na person tell am papa make e no make money wait am 😂 the werey go dey get mind dey jealous em davido wey be em destiny helper 😂😂
U must be an idiot
Make wizkid go rest no be DAVIDO talk say make your family's no Richie from day one
David matter Dey pain wizk I can feel it 😂
We don't have time for wiskid we all respect 001Davido omo baba olowo
Talk for ur self oga
Yes oo, who be wizkid nonsense
❤
Using Davido to get attention . Where’s his music - what’s being played at parties etc in the past 5 years ? That’s all we’re interested in
Speak for yourself bro
30bingos don vex continue
Big wiz
Who vex? 😂dey play..why didn’t he release his beans album..like he go know say
@@HenriettaOpambour Don't have time to reply bingos
@@UcheBenz you are very stupid légend junk
The question we should be asking is why did Wizkid said that? What triggered the bad mouthing?
Jealousy na!!
Which kid or what ever he called him self,he always used our 001 to trend😂😂😂
Without OBO kiddo carrier go die na😂
Original Ojuelegba boy
Ojuelegba don dey show
moto dey come from north.moto dey come from South and policeman no dey for centre.na Pafu ka be that.
How can on earth can you say all this about someone I love so much....Wwiz you don pass boundary. OBO the real 0011❤❤❤
Respect goes to you 001 forever ❤
David Adeleke can dress ooo haaa i love what he wears not true.Wiz you are just jealous of David Adeleke thats what i see wow.Wiz horrible talks wow
When you’re cursed and want ill for others , you will stay on the ground - no progress . Whizkid is a bitter has-been who’s insanely jealous of Davido . The whole world apart from his simpleton fans are saying it ! Period . They deserve to be laughed at 🤣🤣🤣🤣🤣
WizKid should go and rest and look for his own title,he can't pull crowds without davido
Keep deceiving yourself
Wizkid is a legend ❤❤❤
Who WizKid help?
Too ergoestic
It’s not the problem , it’s the fact that Davido’s music career is more successful than- it’s not about his dad’s money .
As Starboy no trend again, baba wan snatch 001 title 😹😂
I'm feeling pity for wizkid, you don't insult elders. How is it Davido's fault to be born in wealth? You are childish. I'm the real 001 fan forever
I like this commot e nor easy your father have money still hustling
All I see here is envy
God bless you
How the f is portable sound than big Wiz ? 😂😂😂
E choke ooo 😂
😂😂
Potable again?😂😂 Wa ha a la Daddy 😊
whizkid is at fault for using foul word on Davido "fr_ gido" thats "Defaming word"
Nice update bro ❤🎉
Yes oo
If it is true Wizkid must be stupid
Devil go punish wizkid and na jealousy wan kill ham....davido good pass ham...omo make we edo boys nor find wizkid ooo....
Wiz no get the vibe to pull crowd nah 001 e wan take pull crowd
Puma sign back with Davido ten million dollars the same money like Rihanna. And football player naymaer . Wizkid collection did not sell out. This is a worldwide brand. Wizkid you are fire 🔥
The whole problem is you all are rating David higher than Wizkid, but to clear it all, let's there be physical battle open stage for Wizkid and David....una father eyes go clear .
Wizkid number wan for life ❤❤ make una no talk bad about wizkid ooh wizkid is talking the true... Davido can't be 001 for outside he can be 001 inside him house...... Wizkid for life ❤️ more love to wizkid ❤️
@@YusufSalisu-n7g go and give him handkerchief the cry is loud. Omo 001 for a reason
So this 001 dey pain wizkid like Dis? Na wa ooh.
David sign his first deal with puma for $5.5 million euros 💶 that was December 2021 with puma international in Germany 🇩🇪 Davido first collection released in April in 2022 around the same time with timeless album 💿
Portable no be zaazu dem dey sing here get outv
Portable na mad dogg
How u no go vex wen dem dey compare u with person wey no know anything at all related to music..
CALL BOLA MAKE SHE COLLECT GBOLA
and he's striving for grammy?
Una just Dey Mumu for here una think say wiz no Dey see as una Dey insult am online
Lol 😂
Portable is crazy I b like say him just recover from another now epilepsy wey first fall down when e come Benin for show because anytime wey dat happen to am nah him dey talk anyhow. He should knows his mate and where he stands when men like big Wiz and Davido are having issues . Allow them to sort out their problems themselves, portable is too small in the Nigeria music industry to intrude. He's not even up to the smallest 😂
001 for a reason, baddest @Davido Adeleke
Omo dem beat wiz kid o check out da link
Wizkid get davido time davido no get e time eyaaa sorry wizkid e be wan use the puma endorsed deal buy second hand private jet davido collect am for e hand
They should stop these beefing issues because that’s what killing Americans rappers
Make Davido ignored this Wizkid of a Guy....the hate is too much on Davido waiting happened self see as he mentioned Davido father even still insulting Davido up and down the guy never mature reach ....so leave 001 let him have peace drop your album ogbeni Wizkid
Davido has his own money. He's not using his father's money. Davido and Burna Boy has good sense of fashion than Wizkid.
See let me make this comment... E don get waiting Davido don do big wiz before you see wiz talk like this brooo❤🦅💯💪
Will u keep quite
The crime na puma and uba
Immediately WizKid's mother died his whole entire destiny crumbled, once what you call success that is used to demonic sacrifice is crumble then shame and disgrace nah him remain. Nah error and mistakes dey follow wizard now till he dies unless he give is life to jesus. Case close
I wanna hear music
Drake vs Lamar nija style 😂❤🎉😢😮😅😊
Baddest don't talk to were
They all smoke not just wiz
You will ask, why is everyone in the industry just firing at Davido. E get why
You even have a better voice than him but its God's grace that is carrying that guy so the jealousy is not necessary at all just calm down Wiz its enough honestly if am David Adeleke i won't talk to you for a very long time insulting his uncle why??no no not good at all
I'm so old... pls what does 001 mean
I prophecy...hence vybz Cartel is out of trenches...musical w@r is just about to get hot in the yoruba lagos music industry..watch and pray
Una no go talk Davido own at all. He's just claiming saint
No one like wiz 👑🦅👑
See your life😂
Leave am 😂
@@EzemeCollins-l5u wetting do am? Goat 🐐🐐
@@hestwoevih973 Abi 😊
Werey 😂
This is out of hand at this point.
U know say if say 9ja na usa Wizkid for don kill Davido
Guy i dey suprise say wizkid dey do this but don't judge watin u no see
Por
a year ago i dreamt that wizkid kpia but god forbid
Of course wizkid is a kid 😂😂
Wizkid did not have common sense like seriously
He is an opportunist he is jealous the more he fights Davido the more he will go down he is an adult with baby brain
Why didn't you finish it where he said he hates davido
All of una for here, dey crazy
You and your childish fave, dey crazy 🤣
@@EzemeCollins-l5u na blue films Davido supposed to dey act 😀 big fool like u
How you take know blue films. E dey your eyes, you and your childish fave supposed go joined and leave family man alone, see your profile like homo.
@@davidfrancis2441mumu are you still here ranting, you people will feel it!!!!!!
@@dorischika8500😀😂😀 u are the biggest mumu