MuMu dey laugh think say na man you be,, I remember when u Dey date one girl who I suppose marry but the day she tell me say if things rough she go work for bar or strip club because cardi first do am,, na that day I know say she non be the one for me smh, when she see my reaction, she say na joke but I take am very seriously smh
This guy na real MUMU..😢 All he is saying makes No SENSE, but to him, he feels he is making SENSE.. That girl has done something to make this guy act like MUMU like this, no be ordinary eye be this o..😢
DF please take am easy with the guy abeg,if na hard man now Dem go say na woman beater.stingy or not caring.thats why the real Men now are becoming mean....eru Agu mode activated....
Mheeeen! Seems like there's a school these women go for tutorial cos a lot of these stories are just so similar. If you check well for this matter, jazz dey game and person wey jazz hold no dey know. Very sorry brother!
Bro trying to put the other guy down which is not worth it. Guy, u paid too much for something another person got for free. Dust yourself and move on cos life no dey wait for anyone!
This man na mumu she no think of business na BBL she won do shey u no know say na ashawo she won do ni and she'll be a wasteful and unappreciative person this guy na true muguu 😂😂
The answer to what is happening is this guy is not and does not gbensh the woman wella😂.. not by money alone.. gbensh your woman crazy, she go dey loyal😂❤
It's obvious this man used money to marry her.. person wey use money get woman no dey pay finish
DF asked," so what happened to her eye,"? Mr BBL is still narrating story left, right and center.
Mtcheeeeeeeeewwwww.
The bbl na the business and the man na Okpe!
MuMu dey laugh think say na man you be,, I remember when u Dey date one girl who I suppose marry but the day she tell me say if things rough she go work for bar or strip club because cardi first do am,, na that day I know say she non be the one for me smh, when she see my reaction, she say na joke but I take am very seriously smh
DF this is not easy on him . Please take it easy on him. He is already embarrassed. Don’t add to his stress biko.
That's how we correct our real friends
This guy na real MUMU..😢 All he is saying makes No SENSE, but to him, he feels he is making SENSE.. That girl has done something to make this guy act like MUMU like this, no be ordinary eye be this o..😢
I swear authentic muguu😂😂😂😂
Mr perfect always quick to call someone names.
Will u shit ip
DF please take am easy with the guy abeg,if na hard man now Dem go say na woman beater.stingy or not caring.thats why the real Men now are becoming mean....eru Agu mode activated....
Mheeeen! Seems like there's a school these women go for tutorial cos a lot of these stories are just so similar. If you check well for this matter, jazz dey game and person wey jazz hold no dey know. Very sorry brother!
The school is called "Social Media". That's where they get the updates.
He gave the wife money to start a business but she insisted on using the money for bbl.
I pray that he will find someone who will love and appreciate him . The lady never truly loved him ..
Daddy Freeze is not interested in your story. How rude
He likes BBL else. Why did he give her the money....
Bro trying to put the other guy down which is not worth it. Guy, u paid too much for something another person got for free. Dust yourself and move on cos life no dey wait for anyone!
Abi na skit story i dey hear so?
Daddy Freeze, You're fantastic! Let's be friends and have fun!
Allow the man to talk na
"She was holding me" Very mumu man.
DF no go kpai person😂😂😂😂.This ode na the proper definition of "Maga".
This man na mumu she no think of business na BBL she won do shey u no know say na ashawo she won do ni and she'll be a wasteful and unappreciative person this guy na true muguu 😂😂
DF do you know or understand this man is in pain?
A fool would always want to defend his foolishness. BBL man, you are husband of the year.. You have won an award Shame.
Finished man 🤡
The answer to what is happening is this guy is not and does not gbensh the woman wella😂.. not by money alone.. gbensh your woman crazy, she go dey loyal😂❤
Nahh sex doesn’t guarantee loyalty!
@@BB-tu2bq thought it is a factor in a relationship😊
@@bamideleolaseni8750u lie 😂
@@Obafemi-xl7gp 😄😄
what is bbl
Some people are not supposed to be married...these guy is a MUGU pro max.. he's talking but not saying anything..he seems to be a junkie 😊
Daddy freeze you're just being arrogant to this guy and his story. Why always interrupting and being too distracted
DF is being horrible to the man I feel sorry for the guy
No be ordering, na juju she use on this man.