Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
Chisom have shown him the real Nigeria way…. Jazzz is working on Kai Cenat 😂😂😂😂😂
Adamslink The Boss And Localman Good Afternoon I feel so sorry for him this guy be don fall in love 😂😂😂
Nigeria will always show themself
That's a nice podcast today
Naija na the vibe❤
This Adamslink na yahoo boy 😂😂
Nice one guys...
Omo werey dey act. Everything wey him dey do nah cruise brr 😂
Facts bro
Chisom herself gets a mission
Femi Omo werey don chop breakfast 😂😂😂
Guy go hear word, welcome to Naija 😅😅😅
abeg make una leave kai cement🤣🤣🤣
7:15 True @local man. Naija na Africa headquarters of entertainment.
Nice one ❤😂
Adam snake good evening
It can never enjoy Ghana like Nigeria
Nice bro
Kai cenat I'm so sorry
Adams na olosho😂😂
Kia the comedian 😅
Chisom na IGBO girl...she understands the assignment
😂😂😂 Chisom don show kia oooo.
Good afternoon
After Kai cenat chisom you go tell as hw pastor becomes pastor
Lovely
Local man always sounds good
Femi Omo werey don chop breakfast 😂
The pain went straight Into that girl brain because they rejected her
lmao the fact that yall think kia cenat sends that babe is funny, he is doing it for content, he is a content creator
Him don enter one chance love... chisom no be for am even though he dey catch cruise!
Kai cenet will never take chisom serious she is for show biz
nice
Chisom chisom why, we were rooting and supporting you cenat sorry it was not intentional just enjoy urself in ghana
Now this kia is really taking this werey thing up seriously and seriously making cool money chai naija we need to think and link up with what will make us successful in life...The cry to money bro calling all his fans attention all over the world
Wetin him be dey expect? Say the girl dey single? Lol, the girl get guys around, Kai cenat
Oh ike gwuru oooo The play him ooooo 😂😂😂😂😊
Chisom nd kai new say dis is NigeriaKai already know Davido nd shankAll i can say is dis is business
All this na skit abeg 😂😂😂
The Kai breakup na cruise, planned work between girl-kai-boyfriend he wants to move on and discontinue the story.
Wahala😱
I wished he picked the girl in purple that Chioma girl no pure
For my own thinking though I think the guy will not want to do what the musician do of course you know what I'm talking about
The girl has already said she doesn’t have a boyfriend that’s all we should let her play alone because very soon the guy will be gone 😅
why is it paining that Lady Kai Cenet no pick am
Kai cement na cruise
Nigeria girl most be Nigeria girl no love for naija 😅😅
Speak proper English I can’t understand shitAnd I be confirm Nigerian too😂
Nigerian girl's lol 😂
Na so bro
Chisom is not married and she is single that Chisom boyfriend na mumu make him go make money.
😂😂😂
Oga shut up not all Lagos girls spoil,, spoiling your country name ozwor
Naija LOL
Correct another obi supporter lol
Adams snake ure always bias u can never be honest for ones
Chisom have shown him the real Nigeria way…. Jazzz is working on Kai Cenat 😂😂😂😂😂
Adamslink The Boss And Localman Good Afternoon
I feel so sorry for him this guy be don fall in love 😂😂😂
Nigeria will always show themself
That's a nice podcast today
Naija na the vibe❤
This Adamslink na yahoo boy 😂😂
Nice one guys...
Omo werey dey act. Everything wey him dey do nah cruise brr 😂
Facts bro
Chisom herself gets a mission
Femi Omo werey don chop breakfast 😂😂😂
Guy go hear word, welcome to Naija 😅😅😅
abeg make una leave kai cement🤣🤣🤣
7:15 True @local man.
Naija na Africa headquarters of entertainment.
Nice one ❤😂
Adam snake good evening
It can never enjoy Ghana like Nigeria
Nice bro
Kai cenat
I'm so sorry
Adams na olosho😂😂
Kia the comedian 😅
Chisom na IGBO girl...she understands the assignment
😂😂😂 Chisom don show kia oooo.
Good afternoon
After Kai cenat chisom you go tell as hw pastor becomes pastor
Lovely
Local man always sounds good
Femi Omo werey don chop breakfast 😂
The pain went straight Into that girl brain because they rejected her
lmao the fact that yall think kia cenat sends that babe is funny, he is doing it for content, he is a content creator
Him don enter one chance love... chisom no be for am even though he dey catch cruise!
Kai cenet will never take chisom serious she is for show biz
nice
Chisom chisom why, we were rooting and supporting you cenat sorry it was not intentional just enjoy urself in ghana
Now this kia is really taking this werey thing up seriously and seriously making cool money chai naija we need to think and link up with what will make us successful in life...
The cry to money bro calling all his fans attention all over the world
Wetin him be dey expect? Say the girl dey single? Lol, the girl get guys around, Kai cenat
Oh ike gwuru oooo
The play him ooooo 😂😂😂😂😊
Chisom nd kai new say dis is Nigeria
Kai already know Davido nd shank
All i can say is dis is business
All this na skit abeg 😂😂😂
The Kai breakup na cruise, planned work between girl-kai-boyfriend he wants to move on and discontinue the story.
Wahala😱
I wished he picked the girl in purple that Chioma girl no pure
For my own thinking though I think the guy will not want to do what the musician do of course you know what I'm talking about
The girl has already said she doesn’t have a boyfriend that’s all we should let her play alone because very soon the guy will be gone 😅
why is it paining that Lady Kai Cenet no pick am
Kai cement na cruise
Nigeria girl most be Nigeria girl no love for naija 😅😅
Speak proper English I can’t understand shit
And I be confirm Nigerian too😂