A gun in the hand of a woman is an undefined outcome. At the slightest sign of fright, she will the trigger without knowing it. And she will immediately drop the gun fidgeting.
@@swald555 Not to exclude anywhere else by indirect insults and offenses. I was only making a reference based upon my experience where I'm from. It was meant to be a funny...🤷🏿♂😁
I don finally confess my feelings to the love of my life 😍 She replied with"LOL,NO PROBLEM"🤷 🙄Abeg the relationship don start abi make i return the Condom wey i just buy😏
'Which one she just dey carry gun up and down like say na umbrella' ☔☔😂😂
😂😂😂😂😂
When your partner don kolo,you don't expect less.Do you? Check yourself out too.Maybe you have something in common.....
I swear rex is A whole vibe I came cos of him
SG
Even osapkolor dey carry gun like umbrella 😂
Am a cameroonian . I love your content . You are so créative and amazing.
Na the men mount ooooh 😂😂😂 burst my bubbles 😂
This two dating is already abnormal😂😂
He say na like say gun don turn pouch😂😂😂😂
Authentic baba Rex 🔥🔥🔥
Perfect solution this ooo 😂😂😂 me ago start dey carry knife 😂😂😂
Bad energy big vibing 🌹lifted🌹
No go looseguard o. I just dey miss Ekosodin days 😂😢
Lols 😂😂😂 u dey whine
Why you go miss violence? 😂
Me too😂😂😂😂
@@richard2633 well not the violence, just the adrenaline rush and the need to always watch your back and sleep with only one eyes closed 😅
Phoebe no kill me with laugh ooo,😂😂😂 gun is not the way😂
🤣🤣🤣that gun light pass selophine I seear
Need more of sakpolor and phoebe.
Osa-Pohlor (God is great)!
😂😂😂 this Rex and his little sis are bent on destroying my life with intense laughter. Nice comedy must kill a man
Phoebe you're a super star❤❤❤
Is Phoebe ,Rex sister
@@FrankUdyIfyKalu don't know ooo you can ask them if they are related.
Nice content Phoebe and rex you guys are too much 🤣🤣🤣🤣
Na d way she stand hold d gun burst my brain pass 😂💯
This rex na werey guy😂😂😂
E say e dey carry gun up and down like pouch 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Omo d guy talk say the all back they turn am om😂😂
The friend😂😂 e never reach like that now
Funniest comment
This's exactly what I did to my man this morning 😂
But I didn't use gun o
Been carrying all back for good 3 month say wetin happen😂😂
Men mount present 🤣
Now I am trying to justify this as not a robbery 😂😂
Girls of naw a days...na by force ooo
Yes oo 😂😂😂
Na Soso Trouble Phoebe Dey Find Everywhere O, See As Babarex Melo As Him See Gun 🔫😂😂😂..
Phoebe Alongside Babarex Feature "Money For Hair"😂😂😂
She Dey carry gun like umbrella
I talk say that babe na Edo girl. Bini no dey carry last 😢😅
Na Benin vibe she get... The blood dey her body...Edo to the world..
Men mount for the Benin lifestyle 😂
Same here when I first had her speak, I detected she is from the great Edo State- where Wise & Intelligent human beings are from.😂
She was born and brought up there
The way she is holding a gun like a toy meant for church offering.😅😂😂
Fear when you see person wey no sabi hold gun well o, e fit mistakenly pull trigger anyhow, e hand fit press am anyhow o😅
I love you too na! Abi u wan use love kee me 😂😅😂
I love this .. men mount oo
I WOULD NOT “PLAY”
WITH THAT AFRICAN
QUEEN PHOEBE 😼
I’M SURE IT WOULD
BE DANGEROUS ☠️
She can't even hold the gun... if that was Brooklyn, they would take your gun, and let's not talk about the Bronx...
A gun in the hand of a woman is an undefined outcome. At the slightest sign of fright, she will the trigger without knowing it. And she will immediately drop the gun fidgeting.
Why bring in Brooklyn bro, we are all having fun watching this
@@swald555 Not to exclude anywhere else by indirect insults and offenses. I was only making a reference based upon my experience where I'm from. It was meant to be a funny...🤷🏿♂😁
Dude, this is a comedy skit. Not real life or the first 48😂
My babe no gree for any body 🙄🙄
Rex ooooo... chaiiii... 😂😂😂😂
Funny people everywhere 😂
One for u and one for your friend 😂😂😂
Phoebe what did I do to you? You wan kill me with laughter 😂😂😂😂❤ love ❤️ you jare
Even him sef carry gun... Men mount normally 😂😂😂😂
Men Mount 💯
You know i love you? I love you too now😂😂😂
😂😂😂😂 Men mount normally.
This girl you too funny 🤣🤣🤣🤣🤣
You wan use love kill rex abi u no know say men mount 😂
Na this guy the chawus this beb be that abi ?
The friend got shock when rex brought out gun
Most funny online 😂😂😂
You wan use love kee me 😅
I love you took 😂😅
Gun na Umbrella😂
Sharp move 😂💔
Waiting himself dey do gun?😅
I love you too now🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Babarex 😂😂😂😂 Men mount!!
This girl craz
Na so una dey do for here? 😂😂
Will she dey carry gun
Oh my 😊😊😊
Relationship don taya man 😂😂😂😂😂😂
Shot babe 😂😂😂😂😂
The slippers for me
I love you too now 😂😂
One for you and ur friend 😂😂
My God
😂😂😂😂men mount oo
Love you Phoebe
No GUNS😢😢😢😢😢NO GUN.🤬🤬
Nor go loose guard o
Men mount😂😂😂
Osakpolor don send am fake alert 🏃🏃🏃😂
Make una teach her how to handle that short stick, atleast make the thing make better sense
Lol 😂😂😂😂
Omo watin osakpolor do you
❤❤❤❤
So what about money for seppas 😅😂😂
Men mont 😂😂
In relationship with this man you are dead helloo
😅😂😂😂😂oh GOD
I don finally confess my feelings to the love of my life 😍
She replied with"LOL,NO PROBLEM"🤷
🙄Abeg the relationship don start abi make i return the Condom wey i just buy😏
Lol dem no dey do this one for RUclips
Nice 1
Where is Etinosa
So rex u see who pass u ah
Guy is not the way BABA😂
Funny
I love you Phoebe
Who noticed that her slide has peel
I love ♥️♥️ u so much hello
😂😂😂😂🇸🇳🇸🇳
LoL,men mount 😅
😭😂😂
🎉 Sharpiru,
W😂😂😂😂😂😂😂aaaaahhhhhh
Hahaha😂😂😂
😂😂😂😂😂 Typical nija sense of humour
😂the gun is even ugly wit ur hand
Man mount 😂
Lmao
😂😂😂
😂😂😂😂❤❤