Almighty bless all Content Creators with more wisdom knowledge and understanding ❤️🙏 Amen and for all the viewers, may God almighty bless you all with your heart desires 💞🙏amen
The has been my dreams but no way working out of it,I just believe that God keeps you guys alive so I will also be alive to learn a lot from you guy’s till my dreams comes true ,may God bless everyone of us reading this 🙏🥲🙏
I de expect joke spraying of money don take the time, abeg make una no de oppress us wey never get money, make I for de laugh abeg person wey no get money na small thing de vex am
@@elochukwuprosper3194, na your papa poor. I'm very comfortable by the grace of God. I have people on my monthly pay roll even though they don't work for me. I wouldn't go around throwing money on people who are already made just for show off. I give to the needies.
Well done akpororo
This message is real....😅😅😅zubby is a real guy
Zubby you are the best
Akpororo this message is real😅😅😅😅....long life bro
Heavenly Father I pray that you keep the person reading this alive, safe, healthy and financially blessed Amen 🙏
Amen
And you too Amen
AMEN.
I wish it was that simple
Amen and you too
I love the message that akpororo pass through there, out of what he was given he give back to people God bless you bro.
never runs out of comedy just to entertain us and we should appreciate his tireless effort all the time.. Say thank to him
Zubby my man you too much 👍. Akpororo always giving out of whatever he got, God will keep on blessing you bro.
God please answer my prayers to make it one day as a comedian like top ones
Amen for you
i think 10mins wasnt enough for akpororo to really crack jokes.
Yes
See as this guy them throw money like say e no hard God
God bless zuby and his fans... God will surprise all of u this Xmas in Jesus name...
Amen o u too dear
Why body Dey pepper una say he Dey beg money?😂😂😂 Understand crowd please
E no easy to crack joke abeg😂😂😂
Akpororo my favorite forever, zubby my guuuuuuyyyyyyy u can tell he like akpororo alot him and his guys woooow
Akpororo is just too funny I swear,I can't stop laughing 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
What exactly did he say that was funny
5% actual comedy, 95% fundraising
I swear u re right
Igbo pple and money competition 😂 he too loud🤣
I love you zubby Michael much love from me to you 💞💞💞💞💞
9ja, you guys are really trying. Kudosssssssssss.
Am here🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱🇸🇱
Akpororo has paid the price... So now his name gives him money
When comedian wey blow enter stage..you go know..😂
Akpo nah sure bet
Hello
I love Akpororo but now I think he begs for money more than he cracks jokes
May God continue to bless you guys❤❤❤
I really love zubby Michael
I wish one day i will get to see him
Whom God bless na so....carry go bros..
Zuby is a real guy, respect for u.... Akpororo u too much.
God I pray for this kind fame and prosperity
Live my zubby ooo,na God do am
Almighty bless all Content Creators with more wisdom knowledge and understanding ❤️🙏 Amen and for all the viewers, may God almighty bless you all with your heart desires 💞🙏amen
I love this guy aswear😂😂😂
Him too dey beg, ni joke again...
Grace follow this guy.
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣bad mouth
Akpororo don mad 🤣🤣🤣
I really enjoy this comedy nice one 😍😍
I love this zuby
Omo akpororo Is too funny😂😂🥰
Akpororo na best abeg laugh 😅 wan finish me
Some of this people that are throwing money up and down they will be stingy to their love ones ooo😮😮😮
Throw ur own u sef. Na human being 😂
Much love akpororo my guy, Awka na my city, okokomaiko na im I grow up.
Road to inter una compound no good oo una dey here dey spend
If destalker enter that stage, almost all the rich men in that show will spray him, because he will kill them with reality jokes
True talk 💯💯💯💯
U really know him very well, that guy hmmmm and one thing I love about him is that he can dance heeee
Fact
Baba rest !!
Destalker na boss
Money no allow him perform..... Anambra people waitin person do una?
Akpo nah my main person😘
Zubby is an awesome fude😊😇😇😇
@akpororo na Hypeman now ooo
Like the guy, he's nice, giver, not greedy
Kpororo came to collect money, em no even crack jokes
very easy job
Nice one
Na money be this oooooo
Interesting
The has been my dreams but no way working out of it,I just believe that God keeps you guys alive so I will also be alive to learn a lot from you guy’s till my dreams comes true ,may God bless everyone of us reading this 🙏🥲🙏
Grace follow u
GOD BLESS THE IGBOS MORE!!!
Just love him k3k3
Where una dey see this moni o
Good jokes cracks
Funny guy
Akpororo carry Grace no stress
The intimation here is too much
Akporo naso so beg you dey beg for stage like Say dem no dey pay you
Bro that guy no talk any joke he use 7min out of 10 ask for money and the remaining 3min to talk nonsense 😒
😂 😂 this akpororo ehh
🤝Nice
Akpo x zubby one love
This guy nor crack any joke ohhhh, but he name give him those money
This is our own ride on bro FunnyBone
Comedians this days just come and collect money and go… Unlike those days of solid Jokes and laughs
I love this guy
Una get boutique 🤣
Akpororo ride on
This Guy time Don pass I swear
Facts
AKPO you no make any joke ooo
Lovely comedian
Pls promote the younger ones the re on fire
haha
Third 🥁🎺🎙
The guy was disturbed he could not perform to his best ability
I wish Destalker was here to perform,chiaaaa na.to Park plenty money be that
First 🥇
It was sooooooo bad!!!!! He came to collect money from people.
Dude has no more jokes
Ajeh
walahi,he don get money nah
I swear I think say na only me.. e don wavk
You could see Funny bone was not happy wen e came to collect d mich from him
Love you bro
Akpororo you too much
Second
Amen you too
Wahala
I de expect joke spraying of money don take the time, abeg make una no de oppress us wey never get money, make I for de laugh abeg person wey no get money na small thing de vex am
Lol 😂😂😂😂😂😂
All these throwing of money is just show off to impress and oppress. These same people have wretched family members they will never help.
Poor person with bad mouth
@@elochukwuprosper3194, na your papa poor. I'm very comfortable by the grace of God. I have people on my monthly pay roll even though they don't work for me. I wouldn't go around throwing money on people who are already made just for show off. I give to the needies.
So…… to dey throw money na norm for Nigeria nau it’s well
Go make ur own money. You go know say money de sweet. If dem hail ur name for this kind place. You go understand
😊
Destalker no perform?
No more jokes
Funny Bone was not impressed.. Akpororo no get jokes again
Funny bone himself get joke?
Which u get? 😅
@emmanuelpiusriuby5900 I tire oh
dope
This guy no get jokes again
Akporo !, u are good 😂 😂 😂 #ocyduncomedy
👍👍👍👏👏👏
This guy used to me very funny, now he just comes to show to beg money on code and drop wack jokes
These comedians get sense die.... U nor go ever see them dey spray money... Their own na to ginger people make dem spray dem!!!