Lol. All of una wey support him to tear the jersey go still watch the next match. I love Chelsea. Even if we go on relegation, I would still watch their matches.
We lost 4 points to relegation teams very shameful, we for don dey near Europa league side for the table by now. If we nor win Everton e nor go good o.
Chelsea problem really tire me to sincerel i don't always support sacking of potchetino but with all this rubbish results he still have the mind to say that is a good results he definitely has to be sack
Coach BI d game was fixed.. same tin wit Liverpool game.. POOL fixed it.. me i won't lie i stale d 2 gamer 5k... Same way i played Chelsea to draw against Burnley... Fixed game is real
This one no be Chelsea fan Bernard you be olodo. Baby Chelsea fan ( Oh as i dey type you talk 20 years ... I'll do you one better i have been a Chelsea fan since 1998.. 26 years ..i senior your Chelsea fanism by 6 years.. So i fit advice you.. i know say na when Mourinho come you join us. My advice is that Chelsea fans no dey tear or burn jersey o.. stop that novice play It's not in our character Blues for life
My guy, na u dey act like the olodo. Coach BI International is always trying so hard to put smiles on our faces regardless of what Chelsea plays, if u like make e b say na ur ancestors get Chelsea,we no care. Chelsea have been a disgrace so far this season and we can't shy away from the truth. Some of this players aren't worthy enough to Wear the Chelsea jersey. This coach is a clueless man with a low mentality. A real Chelsea fan would be angry with this kind of performances because this is not the standard of a club like Chelsea. Some of this boys are just average. Please sir after watching any of coach BI's clips and it happens u don't like any of it, u can unsubscribe from his channel in peace without insulting anybody. Am very sure u re nowhere near Coach BI International when it comes to DOINGS. RESPECT COACH BI INTERNATIONAL ONE TIME (CHIIIIIII)!!!! OR ELSE.....I LEAVE YOU IN PEACE
LoL 🤣🤣🤣 you guys won catch manutd you never win the one way dey your front, if we win our 2 outstanding games we go top Manutd sha😢😢, but you guys remember say na Tottenham Hotspur and Aresnal you go face
You even carry blue scissors 😅😂
Coach BI... International😂... Shhiuuu😂
Coach I agree with you I’m done
My best moments this season na Pre-season nothing anybody wan tell me
Supporting Chelsea is not good for someone’s health
Wat will u say abt us united fans especially our last 3 games?
Boss you're right 💯
I feel the pain 😭😔😭
One step forward and two step backwards
Lol. All of una wey support him to tear the jersey go still watch the next match. I love Chelsea. Even if we go on relegation, I would still watch their matches.
Haaa BOSS why nah me no be chealse fan but you for give me the jersey nah blue na my color but am an ARSENAL fan chiiiiiiiii one love BOSS ❤
Coach bi ur video is very smal.make it longer more please,i enjoy ur language i am ur hard fan
People like this can reject their families in terms of trouble.
You wey no go reject rest
We lost 4 points to relegation teams very shameful, we for don dey near Europa league side for the table by now. If we nor win Everton e nor go good o.
Coach BI you nor wear Native today? 😂😂😂
My mentor I greet you sir, I think they swear for Chelsea 😢😢😢😢
Aggression
Baba e don reach this level ni
Chelsea is an embarrassment to we it's fans 😢😢😢😢😢, coach B I international one time chiiiieeeeeeee 💙🔵🔵🔵🔵🔵
Pochetino is clueless, mid-table coach.
He can't give what he doesn't have, that's why Chelsea keeps churning out mid-table performance.
You can't give what you don't have
Na Wetin we expect na ok u think say we go win 😅😅😅 bro na only big game we the win ooo my own b say i don win man u my season don finish for meoo😊😊😊😊
I share the pains
Chelsea problem really tire me to sincerel i don't always support sacking of potchetino but with all this rubbish results he still have the mind to say that is a good results he definitely has to be sack
😅😅😅😅😅
Coach BI d game was fixed.. same tin wit Liverpool game.. POOL fixed it.. me i won't lie i stale d 2 gamer 5k... Same way i played Chelsea to draw against Burnley... Fixed game is real
Bro, it's okay. We don't have coach.
Coach Bi plz take am easy e go better
With poch E no go fit
I know except am 😂😂😂😂
But sincerely them cut our 20add😞🥺very anyhow team!
lol 😅Shay arsena no be young squad lmao 😂
No ooo 😄😄😄 BI never tear that jersey ooo 🤣 he rather tore its sowing patterns so it will still be easy stitch for any Taylor …u think u smart 😂😂😂
We go no where with pochettino
The club don tire me, zero joy
Few days back u were happy u won man u , now how market lol 😅😅
😂 😂 😂 😂 😂 😂 Jackson
😢😢😢
See as them take spoil your night 🤣🤣🤣, how u di plan to short down club . This guy's no know say na people happiness them di play with ohhh. Ohh God.
Why him dey vex?? 😂😂😂
Calm down na coach
🤣🤣😂😂😂and you dance some days ago o😂😂😂😂🤣
😢
Easy my coach 😢
This one no be Chelsea fan
Bernard you be olodo. Baby Chelsea fan
( Oh as i dey type you talk 20 years ... I'll do you one better i have been a Chelsea fan since 1998.. 26 years ..i senior your Chelsea fanism by 6 years..
So i fit advice you.. i know say na when Mourinho come you join us.
My advice is that Chelsea fans no dey tear or burn jersey o.. stop that novice play
It's not in our character
Blues for life
My guy, na u dey act like the olodo. Coach BI International is always trying so hard to put smiles on our faces regardless of what Chelsea plays, if u like make e b say na ur ancestors get Chelsea,we no care. Chelsea have been a disgrace so far this season and we can't shy away from the truth. Some of this players aren't worthy enough to Wear the Chelsea jersey. This coach is a clueless man with a low mentality. A real Chelsea fan would be angry with this kind of performances because this is not the standard of a club like Chelsea. Some of this boys are just average. Please sir after watching any of coach BI's clips and it happens u don't like any of it, u can unsubscribe from his channel in peace without insulting anybody. Am very sure u re nowhere near Coach BI International when it comes to DOINGS. RESPECT COACH BI INTERNATIONAL ONE TIME (CHIIIIIII)!!!! OR ELSE.....I LEAVE YOU IN PEACE
Chelsea don tire everybody 😂😂😂
😂😂😂😂
Why can't we win aerial balls? 😢
The players are just being lazy 😢
Why are you covering your face
😂😂😂😂😂😂😂
I have totally removed my eye from Chelsea under dis Hype man called porch,he has no ideal of what he is doing
😂😂😂😂😂😂 undertaker
😂😂😂
Coach why u hide your face 🤣🤣🤣🤣 una must suffer this season Mugu Chelsea 😂😂
😹😹😭😭
Coach BI , it’s really very wrong to insult the jersey as u just did. Despite what ur anger might be , u are not supposed to tour the jersey,
Oga get out.
@@360HighlightsHQ thank you
LoL 🤣🤣🤣 you guys won catch manutd you never win the one way dey your front, if we win our 2 outstanding games we go top Manutd sha😢😢, but you guys remember say na Tottenham Hotspur and Aresnal you go face
Very nonsense club
😂😂😂😂
😂😂😂😂