Nnoruka Chukwuebuka My brother na you watch the clip well jor. If they are like this??? Naija for be like other developed nations.. Well we are praying and believing.
Zino,Oduma called,i see the Money Oh👈😂😂bring am make we take am go arrest Bread & beans take wage belle.👈pale na my Money Oh👈na u e give Money?see me see wahala Oh👈🤷♀️🤣🤣🤣👍👍can't stop laughing ooo these guy's are something else. especially that Zino warffy English dey Make brain wella.👈👌👌🕺🕺💃💃
Akpan has killed the end oooo
"oduma this boy is your son true true oooo"
Area!!!😂 Warri no dey carry last true true, I dey feel this zino boy. Abeg more episodes for him
Summer Springs u are right
Who else noticed that the Police Man is doing well? Mr Makaroni.😂😂😂
Yeah
@@standardking5769Bro This Akpan and douma made the industry they're legends
This kid should be brought back for another episode 🤣
Na so i hear oooh, dem say na me born am. Oduma nor well oh😂😂😂
Oduma! This son is your son true true ooo. He doesn't even have respect😂😂
Pale I done tired for you oo u knw the do lyk guy man at all oo dis little oduma get me brain cracking dere nice up Zino
😂everyday we don't use to know wer we dey go 😂😂👍
Nice 1 guys
I can't help laughing at Akpan's scream.. kudos guys
We go just enter street dy hustle...
We don't know were we dy go...😂😂😂
“Na so I hear, them say na be born am” 😂😂
Oduma really makes ar laugh die. Zino is a very interesting guy and Akpan was great also. Oduma dis son e ur son true true ooh he dont have respect.
"na you born am or he's your son" loool
If you know the police man is the kind of police we need in Nigeria hit like👍
Mr Macaroni I zoom you.
I love warri guy's they are very intelligent but am from northern part of Nigeria
the boy is really good, can speak warri english well..
Peter Abraham na correct boy e be na
Peter Abraham yes o
I swear he’s good on acting
This child too much ooh I fear him mouth like Papa like son 🙈😄😂😂😂
No be lie
😂🤣
"Every day we don't know where we dey go" 😂😂🤣🤣💔💔💔
Akpan and oduma you guy's always making me laugh much love from🇲🇾🇲🇾
lmao!!!!!!! i will love to see more of oduma's son kid is sooooo funny
You like it
He say abi he won take am shop bread.I go break your head put sense ooo😅😅😅😅😅😅😅😅😅😅
Oduma make you live the small boy alone... 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
If na so Naija police dey work na im be say this country don better and truly the police is your friend.
Well done guys
Nnoruka Chukwuebuka
My brother na you watch the clip well jor. If they are like this??? Naija for be like other developed nations.. Well we are praying and believing.
Igba Joseph na so ooo.
Na my prayer too
Nice episode
Nnoruka Chukwuebuka yes o
Na so o guys this country nor go fit change oooo
Oduma i respect you,Akpa you are unique!
Kai..oduma this son is your son true true oooo he don't even have respect.....😂
Hello from Cameroon Zino. Great comedy team, missing Oga Landlord.
Na mine papa stand there full there like Asa rock 😂😂😂😂😂😂
Oboi the boy na confirm warri guy
This is the best
I so much love akpan and oduma
Officer na my papa standing full there like aso rock, make u ask am hahah sharp warri boy u are to go...
Nice one guys. Zino na confirm talent.
Na so I hear .ooo 😂😂..den say na me born ham..
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣. My god! This is hilarious! Another "favourite" episode 😂😂😂😅😅😅😅😅🤣🤣🤣
Funny guys. ...Nice one guys
I to go love this zino boy ooh
Na my papa stand there full grand like Asorock so🤣🤣🤣🤣🤣🤣😋
Testing garri with pure water na morning food una come eat abi na garri una come buy can't stop laughing Ooooooo
...toothpaste...abi you wan use am chop bread. Funny!
konk that will shift brain and cause everlasting headache🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Aaahhhh! Odumma! This son is your son true true...🤣🤣🤣
Best comedy in nigeria
Dem say na me born am....can't stop laughing
Nice one lovely 😂🤣😃😅😆👍🤝
Who else is still watching this in 2023
Were we dey go? We don't Nooo! Every day we don't use to know were we dey go, we just enter street, and be working 😃😃😃😂😂funny guys 👍👍👍👍👍👍
This is the best ever
The toothpaste is really mega 😂😂😂😂😂😂
Another nice one
😂😂😂😂😂😂😂😂
🤣🤣🤣🤣pale wait na ...make I quike wear shirt..😂
Zino I see the 2h
So na Desmond the comedian be this boy o 🙌🏾💯
My wonderful comedian
Lol dah Water wen b like say na bitter leaf dem take pump ham
More episodes of Zion pls😂😂😂😂so hilarious
the water nor need ur trust.
Akpan and oduma una too much one luv
Abeg make Una no kill me oooo with 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣💋👍😂😳😳😜😜🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Zino,Oduma called,i see the Money Oh👈😂😂bring am make we take am go arrest Bread & beans take wage belle.👈pale na my Money Oh👈na u e give Money?see me see wahala Oh👈🤷♀️🤣🤣🤣👍👍can't stop laughing ooo these guy's are something else. especially that Zino warffy English dey Make brain wella.👈👌👌🕺🕺💃💃
Mr man are you the father of this boy,yes oo officer now so I here,😭😭 hahahahahaha
Oduma this son is your son true true hahahahahahhah
Zino be the real deal😂
I like the way Zino talks 😂😂
Who is watching in 2024 ? Hit like, i can see mr macaroni
So this is how daddy wa started ❤❤❤
Hahahaha oduma done see person wey go attack am
More episode for zino pls
Nice one 😂😂😂😂😂😂
i miss you guys who una no dey post as as usual
Nice one there
This boy na big boy now.
Just dey recheck
N’a so I hear oo ,them say n’a me born am 😂😂😂😂😂😂
Everlasting headache 😂😂
Zino I see see the money o. Na 2H 😁😁😁
Oh my god ,na sao hear am oooo
Ijebu garri no get test again hahaha
Na miracle me and apan take dey chop
Na so i hear oo them say na me born am😜😜😜😜😜😁😁😁😁
I like dz guy.. I mean d small boy
Nor dey fast pass your shadow ooo
Like father like son.
I Don tired for you no dey do like guy man at all Hahahs
I luv dis 1 pass all
Lmao. Akpan’s reaction at the end though 🤣🤣🤣🤣🤣
NICE ONE
Everyday we don't use to know.
where we they go
Warri Delta State the big Heart them nor dey carry last
Na so I hearooo them say na me born am 😅😅😅😅
Funny guys 🤣🤣
U disown me before u saw me 😂😂😂😂😂😂😂
Bring This Boy Back Bosses
Akpan and oduma nor gp kill me o😬😬😬😬😬😬😬😬
Mr macaroni oooo🤣😂😂🤣
When Mr macaroni was a boy police officer
Oiion mr.Macaroni the police man , you are doing well!
Please give up more of akpan and oduma
Lol😂😂🤣🤣🤣🤣🤣 you guys are so funny
Like father like son
Dat small boy sabi wela
Haha. About to watch
Yes oh, na oduma real son.
Zino i see the money 💵 ohhh
this boy has a future in acting,pls handle him well
Thumbs up for Zino
Nice One