😂😂😂😂😂Buchi no go kill me with Laugh 🤣🤣🤣. I love the Chemistry, the Loyalty,the Friendship that's exited between Basketmouth and Buchi for Decades it's what we should all practice in our relationship.
I have missed Buchi He kills every character Papa Solo, Barrister Obus, Mambo Everybody dey dance?????? How much you collect take do this film. I need to know how i can help! E wan go roll waist oooo!!!! Enough is Enough!
I love you guys, buchi i love ur character 😂😂 u always made my day. Bros basket God bless you for putting a smile on my face 😂😂😂, you really made my day
BM, u be legend only 4 ur papa village n ur pocket ooh, all da comedy show, common naija person nor fit access am, except 4 dstv, sstv, lmnopqtv etc...we sub, share, like, even 4 loco tv, we nor fit watch ur comedies.... No difference btw u, obj, buhari, tinubu n our oppressors. U just think am naa...BM
Oga Basketmouth. Na abeg I beg, bring Papa Benji out. We need new Papa Benji. The kind joy that your comedy dey give me no be small.
Aje
I swear 😅
Agreed 🤝
I said the same thing on his IG . We need new papa benji
😂😂😂😂😂Buchi no go kill me with Laugh 🤣🤣🤣. I love the Chemistry, the Loyalty,the Friendship that's exited between Basketmouth and Buchi for Decades it's what we should all practice in our relationship.
"I will not sit-down here and discuss your blockos with you " 😂😂
I think buchi and basket mouth are still d best combo in comedy for naija 😂😂😂😂
esay he call AY, my luv ❤️ 😂😂😂 Buchi e remain make yu enta market...
I don watch taya for X, I still come here dey watch still dey laugh. Basket if u break this combo of u n Barrister Obus e no go better for you 😂😂😂😂😂😂
Buchi refuse to pronounce this movie 🎥 title correctly 😅
😂😂😂😂 Buchi na werey Iswear
I Know Buchi Must Talk... 😂😂😂
Na only buchi 😂😂😂 fit make basket mouth tire with life. Him no give am one chance 😂😂😂😂
Oh no! Not them playing the legendary “How many you don sell” soundtrack 🤣
Buchi will be the end of Bright. I wonder why he can’t see it 😂😂😂
😂😂😂😂RUclips how can I like/love this one thousand times.
Once I see Buchi and Basketmouth I start laughing without hearing anything 😂 these men 😂😅
Aswear
I'm going to watch your movie today in Abuja with my wife.
Buchi and exaggeration na egusi and Eba 😂
The combo I always love to watch
Famous question- "how many you don sell" 😂
I have missed Buchi
He kills every character
Papa Solo, Barrister Obus, Mambo
Everybody dey dance??????
How much you collect take do this film. I need to know how i can help!
E wan go roll waist oooo!!!!
Enough is Enough!
Buchi is Basket's headache 😅😅
Buchi na crase gheto of the story of death 😂😂😂😂
Chairman you dey dance 😂😂😂😂😂😂😂
Your blokos dey wave for air😂😂😂
Basket! Nothing you never do😅😂
Best Combo ever... Buchi X Basket ❤
This buchi na mad man…which one be blockus dey wave for air😂😂😂😂😂😂
Barrister Obuz ooo lol funny u. We love u from DSC .
Buchi say na my love😂😂😂
I love you guys, buchi i love ur character 😂😂 u always made my day. Bros basket God bless you for putting a smile on my face 😂😂😂, you really made my day
Buchi is a confirmed nuisance 😂😂😂
Legendary ❤❤❤❤
Buchi wahala too much 😂😂😂
Bring Buchi back to My Flatmates
My belly 😂😂😂😂😂😂😂😂😂Buchi, please nah😂😂😂😂😂
Say him blockus de wave for air,
Him no gree call the movie Name.
Buchi Na animal 😂😂😂😂
❤ u plenty bros 😂😅…mad man 🤣😂
These two always crake me
I know say HOW MANY YOU DON SELL must enter this video!!!!😂😂😂😂😂
E say e go go call Jesus!!!!!!
😂😂😂😂😂😂
I swear, I need papa Benji
Buchi please come back to the flat.. We miss you at home since u came from UK 🇬🇧
Barrister Obus u nor still knw d name of this movie 😂😂😂😂
Buchi na something else 😅
Anytime I see this......2 Omo I dy roll for grand 😅😂
Ghetto of the love 😂😂😂
Legendary Basket🎉🎉🎉🎉🎉😂😂
Ghetto of the love of this thing😂😂😂😂
⛽ lighting at its Elite level.
🎉🎉
You guys are just crazy🎉
We need papa Benji
But why is Buchi no longer casted in My Flatmates?
How many you don sell😂😂
How are you able to make notification notify me when I didn't do notification notice
Nice one
Oh God
Why una remove this obus for my flatmate
Omo this guy is best
Obus, please return to Flatmates 😢😢
😂🤣😂😂🤣🤣
I will not sit down here and discuss your blockos with you.
😭😆😂
Send obus back to the flat please. We miss barrister obus. Erudite lorlord😅😂😂. If you miss obis drop a like. Basketmouth and koko fit make am work
I miss Obus in flatmates ❤
@basketmouth I dey for the his excellency
Ghetto of the love story 😊😊
Obus should come back to thr Flatmates please
⭐
When is he rejoining the flatmates abeg?
lolllllllllllll Buchi can never ever call the name of the movie correctly. ah ah.
😂😂😅😅
I will randomly give someone $30 anyday Buchi correctly pronounces this movie name!
Anywhere you see it, post the link under this comment
You mean this movie,
Ghetto of the love of the dead story?😅
@ebhodaghegideon619 😂🤣🤣
He pronounced it well on his ig naw... Is it not The story of the ghetto love
@@ZICCOcfr Yes, It's Ghetto of the Love story😁
😂😂😂😂😂😂😂 your tomato is back to torment you
Basketmouth na buchi be ur problem honestly am available to act in ur flatemate movie
Wetin Basket neva do?
Make una even show us the sneak pix of the video una dey talk naaa
Obus can provoke eh
Buchi haaaa😂😂😂😂
Bring him back to the flatmates
The series is now boring without obus
Chief can't do it alone
Number one here give me more like😊
😂😂😂
😂😂😂😂
Lol😂😂😂😂😂😂
Add one of ur fans for this ur flatemate movie na
🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂😂😂😂
Buchiii😭😭😭
BM, u be legend only 4 ur papa village n ur pocket ooh, all da comedy show, common naija person nor fit access am, except 4 dstv, sstv, lmnopqtv etc...we sub, share, like, even 4 loco tv, we nor fit watch ur comedies....
No difference btw u, obj, buhari, tinubu n our oppressors.
U just think am naa...BM
lol😇
I took like buchi oo
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂😂
😂😂
😂😂😂
😂😂