SABINUS THE BARBER 😂 (OGA SABINUs)
HTML-код
- Опубликовано: 13 сен 2024
- Enjoy and please don't forget to LIKE, COMMENT, SHARE, and SUBSCRIBE after watching and also turn on your POST NOTIFICATION to stay updated with more videos coming your way.
#ogasabinus #mrfunny #mumuskits #mumuman
Who carry this man come my salon? 😂
Sorry oooo Sorry ooooo
Wahala be like bicycle 😂😂😂
U to Sabi ohhhh much love from Cameroon 🇨🇲🇨🇲
But Boss oo this Life eeh U don too suffer oo
Wetin carry u go give the woman contribution money Na
Na so devil Dey work for new year oo
Like dis sef I Dey owe person 10k because of the same problem so try Dey avoid some things
Much love from Port Harcourt ❤️🇳🇬
SABINUS IS THE TRUE DEFINITION OF CONSISTENCY, Love From UK.
All of una go dey lie una dey Lagos dey lie
@@tolulopetaiwo233 😂
Netherlands dey here bross🇳🇱🇳🇬
@@danceenergy3236 make I hear
@@tolulopetaiwo233 Ikorodu😂😂
You have no business with death this year.
You shall live in good health and financial stability.👌👌
In Jesus Christ mighty name. Amen. And you too
@comforthZone we hope you're 2024 dear
This man never change, and will never have better ending😂😂😂😂😂 Love you all from Ghana🇬🇭🇳🇬❤️❤️
Sabinus is the brand ambassador of comedy.
He always keep me company...
The man that acted the prison convict is an excellent actor
Josh he is also a skit maker
No be lie
I became a historic moment in Ankpa
Yes that’s @joshmene
@@Hairbydency the guy funny die e be like wetin dem nor dey use again 😂😂
Fantastic one
You gifted with talent You too good baba
Person no wear shirt enter salon u get mind barb am😂
Sabinus say "YOU WERE NOT SPECIFIC" 😂😂😂😂
I knew he wasn't going to do it right. Him nor even go side of the hair na center of the he go shave. 😆 🤣
I respect & love this man wella. If you be Sabinus fan abeg gather here.
Sabinus u are best comedian ever 💪🇳🇬🖤
Have you checked my skits?
Whenever Sabinus dey ask for your family make u know say Wahala dey 😂😂😂😂
It's Sabinus' face for me, even when he keeps a serious face, he still looks funny.
The way he usually begins to sweat profusely when there's problem, the guy's a pro
😂😂
Swears, don't know how he does that
Sabinus go give your life to christ this new year 🤣🤣🤣🤣 you always make me to forget about my pains
Sabinus much love God will continue to favor you and give you more ideas
Sabinus why you Dey ever just sweat so😂😂😂😂
The sweat on Sabinus forehead😂😂 so accurate!!
Lmfao.. omo. This prison wey this guy go good o. E still fresh 😅😅🤣🤣
Nothing concern me and up.. lol 🤣🤣🤣
Oga sabinus,I love your comedy skits,so you did as you promised,by the everyday posting,thank you oh!!!.
Much love from Sierra Leone 🇸🇱❤️more blessings and more wins 🙏😊
Everytime I'm angry I watch sabinus comedy this guy is like cartoon tom and jerry I see myself happy 😂😂😂😂😂
im telling u Lmao sameeee
Sabinus will never learn 😂😂
Sabi y u dey sweat anytime u won enter trouble na 🤣
Sabinus you don finish all the sweat today ooh! 😄😄😄
This guy never ran out of content😍 nice one sabinus 👍
Have you checked my videos?
Sabinus go for prayer and counselling .. you nor well🤣🤣😂
I never watch am I don dey laf scatter Body 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
The tittle itself is worth watching 🤣🤣🤣
Sabinus don turn barber! This man! See this 70 years old man o
Sabinus never disappoint 🤣🤣
🤣🤣🤣🤣
Some dangerous customers dey sha
Sabinus that ur smile wen Mama Edun tell you say babe dey just sweet me for body
OGA u done enter oo this man eyes 👀👀 red
Big fan from Cameroon
Am dying 😂😂😂😂 go higher bro much love from Ghana 🇬🇭
Have you checked my skits?
You have been able to make me make time for your skits, big ups Sabi Sabi, love from Ghana 🇬🇭
Chaaaaiiiii what’s your problem sabinus 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
The woman or girl🤣🤣 I pay for the girl no be the woman🤣🤣🤣
It always end in tears for our oga🤣
I never watch am finish but I pause am make I fit laugh 1:11 Sabinus face lol after hearing 14 years lol keep it up bros
Sabi umu Nwa !
This Man!!!
this man 😂 this man ..it shows on is face always
Huh,lemme watch this mumu man again..cause this love for him is much o,from Zambia 🇿🇲
😂😂😂 70yrs old mum man for sure!
This man..I love you bro🥰🥰🥰😂🤣😋
The thumbnail alone cracked me up🤣🤣🤣
That smile when u heard “ na girl oo”, flesh and blood, u be vampire?🤣🤣
I laughed out loud even before watching 😅😅😅
Is the sweating for me 😂😂😂
Mama edu this is new year oh' I get babe for you, you say" since you said na babe who am I blood and flesh 😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sabi sabi why you dey sweat like that 😂😂😂🙆♂️
It’s just 53 seconds and I know this guy will kill sabinus 😭😭😂😂😂😂
Why you con Dey sweat like this😂😂😂😂😂😂
Sabinwa you dey sweat like Lukaku now. Wetin dey happen. Small thing sweat don full everywhere
Oga sabinus 🙌🙌🙌 you are doing well you made my day good All the way from IKD
My favorite 🇳🇬🇳🇬🇳🇬💕🔥😄😄😄😄
You're too much this man 😆 🤣 😂
God forbid it’s not ur portion 😂😂This guy will not kill somebody sha 😂😂🤲
If Sabinus was to encounter the situations truly, he wouldn't be alive to make the next video😂
Sabi nwa 😂😂😂
my best sabinus video of all time
Honestly when i saw Investor with the cliper, i already knew wahala is on the way 😂 my family day East 😂😂😂
For prayers and counselling 😂😂😂😂
just from the first line of conversation i don dey laugh my belle burst 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
This kind barber sef if you touch my hair with that mumu blade eh 🤣😂
I love dis sabinus I swear
Sabinus sabi sweat ooh! Sweating for no reason.
Sabinus you are the best @!!
Her hand magically enter Sabinus house when she wan introduce fecomi
Lol...e really shock me.
I like you bro Na you be the comedian wey dey give us album i mean like 2 in 1 or 5 in 1 comedy
Sabinus don dey sweat already
You are a mumu man, how many times will they tell before you know edu is not meant for you. Avoid anything edu, papa edu, mama edu and most importantly edu himself, now them never leave u 🤣🤣
Have you checked my skits?
Wahala no Dey finish 😂😂
Sabinus 🤣🤣🤣🤣 ar beg nor kill me.
Make are enjoy ☺️ my food
If you want to live a long and happy life, you should avoid papa Edu, mama Edu and Edu. lol. Sabinus you are too much!
The "Edu family" should be your next series Sabinus.
Shout out to the guy on black and white beads.
Tiv guys from Benue dey hail you.
Literally, this man is the best comedian I have ever seen his skits are from another planet more grace 70 years man💯👍👍
Have you checked on Brox EJ?
Sabinus you too funny
Mama Edu this is new year ooo abeg abeg🤣🤣🤣🤣🤣
The guys who left him 😂😂gat me😂😂they left him with enough space to be beaten
Sabinus burst ma head ooo the man dey look outside window the woman dey him front no b juju b dat? Sabinus 70 years old man ooohu
Use 5k for agency 😂😂😂😂😂
Sabinus run oooh😂😂😂
E remain say make Sabinus try doctor work😂😂
Sabinus is too good abeg🙌🙌🙌🙌
B4 I watch this,I know it will definitely not end well, lol
I be singing this song in my head and dancing to it at work 🤣😂😂
please share the song link I want it too
Sabi nwa 🤣🤣🤣🤣🤣 barbing services but dey try mind your business nah my guy
E no dey ever end well for Sabinus
Salon drama ooo 😂
The facial expression when he heard they guy just came back from prison 😂
The way the ex convict camly said baba I say line my head with the head gesture? Hahahah sabi nwa
Am your biggest fan from Ghana
Sabinu is the greatest of all time... Cheers 🥂🥂🥂
No be akawo them dey use do business? 😂
"you say" has been replayed many many times.... You be mumu 🤣🤣😂😂
Thé kind heat wey dey you