Ole boy! Una make me laugh tire-o! Ah -ah! Na battle of the pigin be dis? E no easy -o! Very entertaining and very novel. Please keep it up. You make my day ☺️! Much love 💖 my people! ✌️ Peace ✌️,!
Interesting video...i wish however that you had prepared some expressions beforehand, as there are several nuances between the two languages that could have been shown. In general i say Nigerian pidgin is twisted English, as it contains fuller English words. Meanwhile Cameroonian pidgin is Broken English; as it's cropped and chopped in pieces as it's used! Great video! A few more are: Nig - Cam: - No distorb me/ No hambock me! - Wetin we go chop today/ Wu go choh weti today? - Shebi na your Mama be that / No be na ya Mami that? - Come make we dey go / Cam m'o wu go! - Wetin be this won naw/ Na weti this noh? - Na yahoo boy be that / That man na Ngess man! - Poverty / Ngèmè or Chain! - Ameboh / Kongossa! - Well done oh / Wuna ashia! - Sorry or Kpele / Ashia! - Give me one bottle mineral / Gimme one bottu sweet or sweet mimbo! - Suya / Soya - Jollof / Jellof-rice - This children dey follow me play oh / Di pikin deh di play wi me oh! And finally we pronounce our countries: - Came - Erun / Cam -Erun - Nine - juria / Ni - geria 😄
This video belongs to you, we offer it to you as a burnt sacrifice🤣. Thank you for taking out time to be incredibly helpful. We appreciate you a billion times❤️❤️
@@JarVizForum I be proud Cameroon boy, but i dey lagos now (Ps: I'm a comedy scriptwriter, if u need my services, I'll be glad to share my scripts with u)🙏🏾
Ole boy! Una make me laugh tire-o! Ah -ah! Na battle of the pigin be dis? E no easy -o! Very entertaining and very novel. Please keep it up. You make my day ☺️! Much love 💖 my people! ✌️ Peace ✌️,!
The way way I di see am e di show say Cameroon pigdin moh pass.
Wa pidgin fine sote 🇨🇲💃
Na weti di pass...wah pigin first over stanap
Werrin be dis... Shey u don see warri pidgin abi? Dey there dey show urself
Proud of who we are ☑️✌️🇨🇲🇨🇲
🔥🔥🔥🔥🔥🔥 🇨🇲 ♥️
Love you Mc Mbakara and mummy lolo,much Ndolo caro and copees 💖💖💖💋
Nigerian pidgin is very close to English than Cameroon pidgin
No English 😂😂
But Cameroon 🇨🇲 😂done alread win dat want nor😅
Interesting video...i wish however that you had prepared some expressions beforehand, as there are several nuances between the two languages that could have been shown. In general i say Nigerian pidgin is twisted English, as it contains fuller English words. Meanwhile Cameroonian pidgin is Broken English; as it's cropped and chopped in pieces as it's used! Great video! A few more are:
Nig - Cam:
- No distorb me/ No hambock me!
- Wetin we go chop today/ Wu go choh weti today?
- Shebi na your Mama be that / No be na ya Mami that?
- Come make we dey go / Cam m'o wu go!
- Wetin be this won naw/ Na weti this noh?
- Na yahoo boy be that / That man na Ngess man!
- Poverty / Ngèmè or Chain!
- Ameboh / Kongossa!
- Well done oh / Wuna ashia!
- Sorry or Kpele / Ashia!
- Give me one bottle mineral / Gimme one bottu sweet or sweet mimbo!
- Suya / Soya
- Jollof / Jellof-rice
- This children dey follow me play oh / Di pikin deh di play wi me oh!
And finally we pronounce our countries:
- Came - Erun / Cam -Erun
- Nine - juria / Ni - geria 😄
This video belongs to you, we offer it to you as a burnt sacrifice🤣. Thank you for taking out time to be incredibly helpful. We appreciate you a billion times❤️❤️
@@JarVizForum 🙏🏾😄👍🏾
Kpele na Yoruba.... Here for warri na doh be sorry.
Na Cameroonian pidgin be the best one!❤️❤️
A tell you
Cameroon we know wah tin ,no try🇨🇲
Naija di speak pidgin from front to back🤣
Abeg Cameroon pidgin is the best
Nigeria wuna no fit compete wou Cameroonian them for piggin Jo dey play 🤣
You talk true o
Come here-came for here🤣🤣🤣
Cameroon 🤛🏻
❤️❤️❤️❤️❤️
Them no first near we no small 🇨🇲
We dey fine for this end oh
Hahahahah! You like-am eh?🤣🤣
I comote from Cameroon 🇨🇲 but wety weh ei fine na say we di understand all
Yes o! We're one people❤️
I go lay you na Cameroon pidgin make sense nor
U wantam make we tok wa pidgin say u go fit understand?
🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Wusai you comot eh? You be 9ja?
@@JarVizForum I be proud Cameroon boy, but i dey lagos now
(Ps: I'm a comedy scriptwriter, if u need my services, I'll be glad to share my scripts with u)🙏🏾
Who wan compare with Cameroon pidgin❤
Na love😂
Cameroon pidgin sound like benin pidgin...
Omo dis guy no sabi naija pidgin... U no fit throw mantras commot mouth, u dey dere like who get ibeke dey yan dust.
Me be omo 9ja oh
🔥🔥🔥🔥🔥🔥
Near make I destroy you haha🇨🇲🇨🇲🇨🇲
I wan go lewa = I want to go to school.
Hahahahahh! Lewa🤣🤣🤣🤣🤣
😂😂😂😂😂
Cameroon na de best wunna pidgin over close weti English
Una pidgin no clear abeg
🇳🇬🔥❤️
Hahahah! One love bro ❤️
🇨🇲🇨🇲🇨🇲🇨🇲🇨🇲🇨🇲
Cameroon sweet
Yesssooo