Размер видео: 1280 X 720853 X 480640 X 360
Показать панель управления
Автовоспроизведение
Автоповтор
Whala whalaThis person who think of this content na legend 👍😂❤❤
Please we need kiekie,bimbo ademoye,daddywa,king remote to complete this😂
The concept is very nice and I love the actors.. please add pastor remote and ozain
"big brother you no de see your mates"😂😂😂😂
Number one Series I will never miss... Abeg Add Ozain and Pastor Remote ooo
Please add pastor Remote,Ozain and Brother Saggy into the house
Remote pleeaaaseeeeeeeeee
Please bring pastor remote and broda shaggy 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂It should be called Big House of Commotion,Erekere is needed there ooo
Omo this gonna be mad I can’t wait Make ozain,pastor remote,Nasboi and lasisi too enter abeg
It's like dey miss some people here he remain pastor remote and my GEE OZAIN WW
Season is not complete without Shaggy and Kiekie😅
U just talk my mind 😂😂kiekie and shaggi
With Bimbo Ademoye o😂
and make dem add wizdom247comedian make e for sweet
We need pastor remote and Ozain in the house please 😂 with erekere
Yes 😂😂
I think ozain is there
@@eminentchannel9212 it kamo not ozain
Yes ooooo
Seriously and Erekere 🎉
Bro can turn this into a season easily
It’ll be costly
@@topetope4660Hmmmm
Yeah but worth it
The funniest show I have seen in a while. Abeg make ei no end. Na Broda Shaggi and Pastor Remote remain oh😂😂😂😂😂
I stain Big_BeerahFine girl Dey Ogba Dey ,buy one get one free😂😂😂😂BEERAH❤❤❤
Wetin jigan dey find for BB naija 🤭😂😂
I don laugh tire😂😂😂Abeg bring Remote and kiekie as new housemates, I want to check something😂
Omo this big brother ikorodu go mad I no fit wait
Dis one go tough pass normal bbn😂
Can't wait, this is gonna be lit 🔥🔥🔥
A must watch ooooo,nah my people dey here ooo,love you guys🎉🎉🎉🎉,I can't wait for it to be released ❤❤❤❤
Wow, this is a good one. nice thinking.
Please don’t take too long before releasing this ☹️❤️
Honestly I’m too excited for the first episode to drop oo 😂😂
Aaaarh war is coming with dis crazy guyz together😀😀 can't wait......
Omo the real show never start I don laugh dey cry 😂😂💔 omo God abeg
Wow wonderful keep it up 💯👏👏👏👏 more progress kudos to you guys
If pastor remote and erekere with Dj chicken and salo they there I swear d movie go go very far 😊❤
Abeg no let this thing long before una drop am Abeg
This is so good. Need this to be series
This is legendary 😂Please bring in Bimbo Ademoye, Brain Jotter, Shaggi and Dj Chicken
Aswr bimbo gan gan😭😂
Aree ka😂😂
I support
pastor remote
And salo
We need ozain abeg
This is gonna be a top class ptoject 🥰 cant wait to watch it 🏃
This Big brother nah wahala for the house 😂 jare , I think 🤔 this show is comedian 😂 show 😜
Please release it very fast I can’t wait 😂😂😂😂😂😂💋💋💋💋
I can't wait oooo 😃😃😃
Please bring erekere, broda shaggi,ozain,pastor remote ,apa, sisi quadri 😂 😂 We need them abeg 😂😂😂Before I forget where’s Aunty kiekie & bimbo 😂😂😂
Isbea u and folagade banks nko and funny bros
Plz pastor remote, ozain, erekere, Shank, Salo and Fola
Omo this go dey interesting make I subscribe 😊
Abeg I take God beg you bring ozain come the house make everything for stew I know say I go laugh tire 😂
Lol,can’t wait ooo😂
Omo i can't wait ooo
Tbh can’t wait for this banga. Ordinary this one. I don laugh tire 😂😂😂
I can’t wait I swear Nomally I don’t watch bbn but this one 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Am loving this already
Pls bring APA my best actor the guy dey always give me joy @yemi elesho
Omo I will surely enjoy this🤣🤣
Omoh! I can’t wait😂😂😂 this series go sweet die 😅
This one go loud ooo😂😂Big_Beerah fans we Dey here
Omo😂😂😂I can’t wait to see this series oo😂😂
Can't wait 😁
Lol. 😂 watin funny pass na nija Dey cook Eba😂
Abeg make una continue I dey enjoy am,and abeg make una bring mc remote and brain jotter
Can’t wait for this oooo ahn ahn!!!!!
I no go miss this series 😂😂
We can’t wait to see these ooooo😂😂😂😂😂😂😂😂
This is the funniest comedy series so far 🤣 😂 😆 violence everywhere
Can’t wait I swear down
I use God beg una pls add Ozain and Pastor remote ejor 😫😫😫❤❤❤❤😹😂
This gonna be lit men 😂😂😂
Oma bad Gann, am waiting 😂😂😂😂😂😂
It's the Ninja making Eba for me 😂😂
I'm telling you 😅
This is definitely gonna be legendary.
i swear
Make dem add pastor remote and ozeni and woli agba make everything completed done 😂😁😁
Yes we need pastor remote 😂 omoLaugh wan kill me ooooo abeg
Ozain , Salo , DJ chicken. We need them here ooooo
I love this it should never stop😂😂😂😂
Can't wait to watch it 🤣😁🤣
Can't wait to watch dis 😂😂
Ninja dey prepare eba 😂 abeg add erekere, remote and dj chicken lol😂
ipade awon were ati asinwin a.k.a Big broda IKORODU
Omohhh this thing go lit 🔥 😂
I cant wait for this abeg, pls add pastor remote
This is one na bigbrother yoruba ....shey una no go add subtitle to dis ni
Please add erekere, shaggy and shank comicI really can't wait for thisIt will be really funny 😅😅
I can’t wait 😛 😂😂😂
Omo this one go loud oo😂😂😂 only ogb and oluwa dollars na vibe, i can't wait to watch
Please add shank, shaggi and brain jotter 😊
I can't wait to watch this🤗Abeg we need pastor remote and Erekere
Erekere will still big brothers voice😂
I can’t wait to watch it cos this one be like intro o
Abeg release am fast ooo
Yes oo bring in erekere
Can't wait 😂😂😂😂
Nice content YEMISI Elesho❤
I can't wait to see this
I can't waaaiiitttt😂😂😂
This one go bloody o😀
It’s the ninja te eba for me😂😂😂😂
Can't wait!!!
God bless you for this please bring pastor remote, erekere okeremesheshayida, brain jotter, apa please
Omo this is a combination of wahala and laughter. I will make sure not to eat when watching this. Watching the review alone I don laugh tire. Abeg bring remote and Brain jotter
Abeg continuation of this was needed 😂😂
As i see Beerah like this ... Omo i happy die😂😂
Big_Beerah fans we Dey here😂
Please can't wait for dis 😂Bring broda shaggy,dj chicken,ozain,woli agba to the house❤
And salo 😂
Bring Chicken 😂
...and portable
Them done start am ni
Make una no put Erekere o cos na Erekere b dat. Make e no thief all of us unknowingly😂
Which kind combination housemates be this oo 😂😂😂laugh want kill me 😂😂😂
Nah this is too funny!!!!! You gotta turn it into series...
Oya make dem continue this thing nah 😂😂
If you guys can pull this off as a series… it would be legendary… please let this not be a scam oo. Make una do am oooo
Wahala no dey finish 😂😂😂
If pastor remote no enter here I won't come back ooo,,😂😂😂 remote we want,,
😂😂😂😂 ninja je ewa 😂😂😂😂😂😂
Whala whala
This person who think of this content na legend 👍😂❤❤
Please we need kiekie,bimbo ademoye,daddywa,king remote to complete this😂
The concept is very nice and I love the actors.. please add pastor remote and ozain
"big brother you no de see your mates"😂😂😂😂
Number one Series I will never miss... Abeg Add Ozain and Pastor Remote ooo
Please add pastor Remote,Ozain and Brother Saggy into the house
Remote pleeaaaseeeeeeeeee
Please bring pastor remote and broda shaggy 😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
It should be called Big House of Commotion,
Erekere is needed there ooo
Omo this gonna be mad
I can’t wait
Make ozain,pastor remote,Nasboi and lasisi too enter abeg
It's like dey miss some people here he remain pastor remote and my GEE OZAIN WW
Season is not complete without Shaggy and Kiekie😅
U just talk my mind 😂😂kiekie and shaggi
With Bimbo Ademoye o😂
and make dem add wizdom247comedian make e for sweet
We need pastor remote and Ozain in the house please 😂 with erekere
Yes 😂😂
I think ozain is there
@@eminentchannel9212 it kamo not ozain
Yes ooooo
Seriously and Erekere 🎉
Bro can turn this into a season easily
It’ll be costly
@@topetope4660Hmmmm
Yeah but worth it
The funniest show I have seen in a while. Abeg make ei no end. Na Broda Shaggi and Pastor Remote remain oh😂😂😂😂😂
I stain Big_Beerah
Fine girl Dey Ogba Dey ,buy one get one free😂😂😂😂
BEERAH❤❤❤
Wetin jigan dey find for BB naija 🤭😂😂
I don laugh tire😂😂😂Abeg bring Remote and kiekie as new housemates, I want to check something😂
Omo this big brother ikorodu go mad I no fit wait
Dis one go tough pass normal bbn😂
Can't wait, this is gonna be lit 🔥🔥🔥
A must watch ooooo,nah my people dey here ooo,love you guys🎉🎉🎉🎉,
I can't wait for it to be released ❤❤❤❤
Wow, this is a good one. nice thinking.
Please don’t take too long before releasing this ☹️❤️
Honestly I’m too excited for the first episode to drop oo 😂😂
Aaaarh war is coming with dis crazy guyz together😀😀 can't wait......
Omo the real show never start I don laugh dey cry 😂😂💔 omo God abeg
Wow wonderful keep it up 💯👏👏👏👏 more progress kudos to you guys
If pastor remote and erekere with Dj chicken and salo they there I swear d movie go go very far 😊❤
Abeg no let this thing long before una drop am Abeg
This is so good. Need this to be series
This is legendary 😂
Please bring in Bimbo Ademoye, Brain Jotter, Shaggi and Dj Chicken
Aswr bimbo gan gan😭😂
Aree ka😂😂
I support
pastor remote
And salo
We need ozain abeg
This is gonna be a top class ptoject 🥰 cant wait to watch it 🏃
This Big brother nah wahala for the house 😂 jare , I think 🤔 this show is comedian 😂 show 😜
Please release it very fast I can’t wait 😂😂😂😂😂😂💋💋💋💋
I can't wait oooo 😃😃😃
Please bring erekere, broda shaggi,ozain,pastor remote ,apa, sisi quadri 😂 😂
We need them abeg 😂😂😂
Before I forget where’s Aunty kiekie & bimbo 😂😂😂
Isbea u and folagade banks nko and funny bros
Plz pastor remote, ozain, erekere, Shank, Salo and Fola
Omo this go dey interesting make I subscribe 😊
Abeg I take God beg you bring ozain come the house make everything for stew I know say I go laugh tire 😂
Lol,can’t wait ooo😂
Omo i can't wait ooo
Tbh can’t wait for this banga. Ordinary this one. I don laugh tire 😂😂😂
I can’t wait I swear Nomally I don’t watch bbn but this one 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Am loving this already
Pls bring APA my best actor the guy dey always give me joy @yemi elesho
Omo I will surely enjoy this🤣🤣
Omoh! I can’t wait😂😂😂 this series go sweet die 😅
This one go loud ooo😂😂
Big_Beerah fans we Dey here
Omo😂😂😂I can’t wait to see this series oo😂😂
Can't wait 😁
Lol. 😂 watin funny pass na nija Dey cook Eba😂
Abeg make una continue I dey enjoy am,and abeg make una bring mc remote and brain jotter
Can’t wait for this oooo ahn ahn!!!!!
I no go miss this series 😂😂
We can’t wait to see these ooooo😂😂😂😂😂😂😂😂
This is the funniest comedy series so far 🤣 😂 😆 violence everywhere
Can’t wait
I swear down
I use God beg una pls add Ozain and Pastor remote ejor 😫😫😫❤❤❤❤😹😂
This gonna be lit men 😂😂😂
Oma bad Gann, am waiting 😂😂😂😂😂😂
It's the Ninja making Eba for me 😂😂
I'm telling you 😅
This is definitely gonna be legendary.
i swear
Make dem add pastor remote and ozeni and woli agba make everything completed done 😂😁😁
Yes we need pastor remote 😂 omo
Laugh wan kill me ooooo abeg
Ozain , Salo , DJ chicken. We need them here ooooo
I love this it should never stop😂😂😂😂
Can't wait to watch it 🤣😁🤣
Can't wait to watch dis 😂😂
Ninja dey prepare eba 😂 abeg add erekere, remote and dj chicken lol😂
ipade awon were ati asinwin a.k.a Big broda IKORODU
Omohhh this thing go lit 🔥 😂
I cant wait for this abeg, pls add pastor remote
This is one na bigbrother yoruba
....shey una no go add subtitle to dis ni
Please add erekere, shaggy and shank comic
I really can't wait for this
It will be really funny 😅😅
I can’t wait 😛 😂😂😂
Omo this one go loud oo😂😂😂 only ogb and oluwa dollars na vibe, i can't wait to watch
Please add shank, shaggi and brain jotter 😊
I can't wait to watch this🤗
Abeg we need pastor remote and Erekere
Erekere will still big brothers voice😂
I can’t wait to watch it cos this one be like intro o
Abeg release am fast ooo
Yes oo bring in erekere
Can't wait 😂😂😂😂
Nice content YEMISI Elesho❤
I can't wait to see this
I can't waaaiiitttt😂😂😂
This one go bloody o😀
It’s the ninja te eba for me😂😂😂😂
Can't wait!!!
God bless you for this please bring pastor remote, erekere okeremesheshayida, brain jotter, apa please
Omo this is a combination of wahala and laughter. I will make sure not to eat when watching this. Watching the review alone I don laugh tire. Abeg bring remote and Brain jotter
Abeg continuation of this was needed 😂😂
As i see Beerah like this ... Omo i happy die😂😂
Big_Beerah fans we Dey here😂
Please can't wait for dis 😂
Bring broda shaggy,dj chicken,ozain,woli agba to the house❤