What did I just watch for god sake 😄 🤣 😂 😆 Make we talk true o, na all of us be like dis for Lagos o bcus any small talk you go dey hear "me sef I no well o" 😆 😄 😉 😅 😜 🤣 😆
I remember seeing Sabinus’ first skit those days featuring Mr Macaroni and I was like this guy ain't funny. Mr Sabinus, I am sorry 😂! Sabinus is officially the funniest comedian in the world at the moment.
Sabinus if u the hope on olu papa, sorry oh, u are doing the wrong thing 😂😂😂😂😂❤❤❤, I been one call olu papa make him help you buh u come go greet good afternoon for night. My hands are tired 😅
If sabinus flashed back got you by saying he’s mad gather here 😂😂😂😂😂😂😂😂 his madness don mature truly 😂😂🤣🤣🤣🤣
Sabinus and crew will not kill me with laughter 😅😅😅
😂😂😂😂😂mad crew
😂😂😂😂😂 dis guy is the best comedian I’ve come across on RUclips. 😂
Leave ashawo, u no gree 😅 sabinus, na lie u dey mad 😂😂😂😂
😂😂😂😂😂 the maddenesssss don official😂😂😂😂😂
Dem no be person ?😂😂😂
Na Sabinus dey always do Sabinus 🤣🤣🤣
😂😂😂😂 You Go Run Mad Trie 😂😂😂😂😂
"Who be this person?"
That line killed me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Normal street arguments for football madness.
Sabinus you no go kill with laughter😂😂😂😂😂 😅😅
What did I just watch for god sake 😄 🤣 😂 😆
Make we talk true o, na all of us be like dis for Lagos o bcus any small talk you go dey hear "me sef I no well o" 😆 😄 😉 😅 😜 🤣 😆
na how people dey end for mad people house o
I swear
Sabinus will always deliver 😂😂
5seconds my laugh 😅don start, Mr Sabinu you be genius u nor get level for this comedy industry Aje❤❤
I swear!
Sabinus reaction when they said you de greet afternoon for night 😂😂😂😂
But bros noo,that na normal street argument for football allover🤦🏻♂️😂😂😂😂😂😂
“ You lost your bet and lost your senses” 💥😂😂
This a serious lesson to all. ALWAYS MIND WHAT YOU DO AND SAY AT EVERY POINT IN TIME BECAUSE YOUR WORDS AND ACTIVITIES MAY FIND YOU TOMORROW.
You dey crayz sabinus 😂😂
Eyaa. See as I dey feel bad for my guy Sabinus 😂😂😂
Putting AC n TV with mad ppl is a total madness😂😂😂
Is the kolombia under foam the off me...just take a look starting from 3:00 minutes 😂😂😂😂😂😂
Congratulations you've got a new subscriber ❤️
Sabinus why you no put on your usual blue shirt 😂😂😂😂 you go mad finish there😂😂😂
Una do now, Sabinus don mad for here 😂😂😂
"Your madness don mature"😂
I never start video...i don craze😂😂😂
Sabinus and his crew❤
But wetin that guy the find under the foam 😂😂😂😂
Na so madness de be 😅😅😊😂😂
We fit really turn mad because of man u..up man u for life 😂😂😂😂😂😂
You dey greet good afternoon for night 🌙 😂😂
I remember seeing Sabinus’ first skit those days featuring Mr Macaroni and I was like this guy ain't funny. Mr Sabinus, I am sorry 😂! Sabinus is officially the funniest comedian in the world at the moment.
Television Dey chair top for mad home and still working 😂😂😂😂
😂😂😂
I swear
Doctor say, tah sabinus you don mad. 😂
Na psychia fit am, with his madness😂😂😂
Dis guy's made me choke with laughter 😅😂
The caption for this one eh 😂😂😂
I know He can never be mad for nothing, at least not rice this time 😃😃😃😃😃😃
You dey greet good afternoon for night your madness don mature 😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
Sabinus you can never change
U dey greet good afternoon for night, don't worry ur madness don mature😅
If I answer you... 😅😅😅🤣🤣🤣🤣
Sabinus if u the hope on olu papa, sorry oh, u are doing the wrong thing 😂😂😂😂😂❤❤❤, I been one call olu papa make him help you buh u come go greet good afternoon for night. My hands are tired 😅
Once I see sabinus notification I go just forget the economy crisis because I know say nah laugh till the end 😂 😂 this man you too sabi....
Sabinus 😅😅😅😅 you won't kill me 😂
Herh I swear😂😂😂😂😂😅
U dey greet good afternoon for night 😂
And Chelsea vs Man utd match na this week.... Some people go mad😂😂😂😂😂😂
Na Sabinus and all the rest Man United fans na, dem go mad
As you are putting smile on our faces 😊 may the God Almighty also put smile on your faces too
This guy again 😅😅😂😂😂
Sabinus own go different😂😂😂😂😂
You must mad by force 😂😂😂
😂😂😂Sabinus will kill his fans one day with laughter
The people who put a Tv on a Chair within the reach of mad people are even more mad 😂😂😂
You dey greet afternoon for night.... Just dey with your fellow mad people
😂,, 🤣 hahahaha your madness don mature.😂
Dey play my fans 😂😂😂😂😂
Sabinus will not kill somebody one day with laugh ❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤
"Are you m@d too" 😂😂😂
Taahh Sabinus you are mad 😂
Ribs cracking 😂😂😂
Una gang na d best ,honestly 😅😅😅😅😅😅😅..
You have learnt a lesson 🤣
Shey mad people dey watch news😂?
And them no break television since? 😂
Sabinus number comedian in Africa who agree with me???😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Really Mumu man😂😂😂😂🇳🇬🇳🇬
LoL banger 💣💥🔥🔥🔥❤❤❤
The investor himself,,,good work bro
Taaa Sabinus you are mad. I know you naa 😅😅😅😅
😂😂😂😂 this is very funny 😆
Please sabinus you are too much,I love this
Good afternoon for night that na craze 😂😂😂
Sabi is always a hit😂😂😂. Please put back the original sabinus song please, we enjoyed that more.
Ahhh stop it nah😂😂😂😂
Sabinwa you be master of creativity. You and mama ojo with akpan and oduma is my number content creators before others join
Na free jollof rice carry sabinus enter here😂😂
3:16 taa sabinus u are mad i couldn't stop laughing
😅😂😂 your madness is official bro
Consistent and effectiveness made him unique
Sabinus You Actually Called Your Self That, You Are Mad You Forgot You Called Your Self That.
I laughed repay my house rent 😂😂😂😂😂
Sabinus is funny,lol😊😊😊😊❤🤩😂
Man-u Nai do this one not even the doctors😂
This pals make me😅😅😅
Sabinus be genius 😂😂😂
I taught the other doctor would help him 😂😂😂
You they great Good afternoon for night 😂😂
If i answer you...ma know wetin cause am😂
Abeg before I finish the skit, who dey put tv for mad people? 😂😂😂
😂😂😂...Really creative and amazing thanks bro for the content
This man ♥️🤫🤣😜🤣
Man like Sabinus😂😂😂😂
Your madness don mature😂😅😂😅😂
Great content sir! You're amazing 🎉
Sabinuuuuuuuuu getat😂😂😂😂😂😂
E even try share 5million,some go give them 20k😂
Hahaha.... If I answer you make I know wetin cause am.
The legend never fails to make us Entertained 😂
Person no mad again and government don't cancel the money that the promised, sabinus won't kill me chai 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sabinus n Man U 😂😂😂
"Madness is understatement, you've gone gaga"
Sabinwa😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Sabi is content mad
A-NY-A....Ányâ 😅😅😅😅