@@TIDEBEATS Hnm ! So u even sabi d word "OGA" ..... Dat means u don sabi pidgin English finish o 😅😅 Anyway, I'm Nigerian. Lived in d Caribbeans 4som yrs but now back home in Naija sha.....
Oga sabinus don kill me 😂🤣😂🤣🤣I can't control my laughter at work now my boss don change am for me even as my boss dey shout for me I can't still hold the laugh 😂🤣🤣😂 especially that last part
As an engineer, I can confirm that our shoes are for trampling upon serpents and scorpions 😂😂
1:50
So as an engineer, we trample upon serpents 🐍🐍 & scorpions 🦂🦂 ........
That's why they are called 'safety boots'. 🤣
😂😂😂😂😂
Investor, you for do this project for Rivers State oh 🤣🤣🤣
Sabinus is the only Nigerian comedian that makes me feel like fainting when laughing but I refuse to faint. 🤣🤣🤣
I like this girl
You persons should tell Sabinus to leave me alone oooo😂😂😂😂😂,if I die one day, it's because of him.
So so funny
Sabinus I kept pausing the video because I was ashamed on your behalf 😂😂😂😂😂😂😂😂
Same as me.😂😂
😂😂😂😂
Sabinus is the funniest man in Africa.Hands down.Never laughed this hard before
The level of grammar sabinus uses to validate nonsense is on another level,who else agrees with me 🤔
Serpent kill your there😅😅😅😅😅😅😅😅😅
@@Justinriaa 😂😂😂
Asin ehhh
Lwkm 😂
No be small thing ooh 😂
But the girl fine ooo.
If na me too I go lie pass. 😂😂Damn such a pretty Queen.
I might not agree, just that Sabinus came with good lines
The way sabinus wide his mouth after explaining why he doesn't drink cold water ,😂😂😂, it was just gold 😂😂
Sabinu you are the best to Issajoe🇸🇱🇸🇱🇸🇱👍
I was suprise when sabinus ask for bottle water 😂😂😂😂 wetin him won use two do this man 😂😂😂
Sabinus: 'For button 9, just press 4&5, I will remember.'😅😂🤣
😂😂😂😂😂Mumu
Werey 🤣🤣🤣
I literally felt that in my heart😂😂
Na from one day you go start to drink bothu water as you don refuse to hia word....🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Sabinus needs to be checked 😂😂😂 for madness 😂😂😂😂
What do you smoke Sabinus 😂😂😂😂
1:50
So as an engineer, we trample upon serpents 🐍🐍 & scorpions 🦂🦂 ........😅😅😂
Sabinus u nor well. U dey maaaadd !
fakelife too day expensive ooo 😂😂investor sabinus just lost 1k for nothing 😂❤ love from a fam
Sabinus why you nor follow the babe go house. U for collect tidy… she dey bored ogbeni
Na those serpents and scorpions when you dey step on go bite you today!🤣🤣🤣🤣🤣
G.O.A.T of them all 😂❤ much love our sabiii😅 a massive privilege to live in Sabinus' Era😂❤
Sabinus comedy is purely 100% Nigerian comedy abeg. Like you fit relate easily....i don laugh tire😂
You know as an engineer, serpents and scorpion will bite our shoe... That's why our shoes are white and torn 😅😅😂
“Money wey dem give me to buy yam” 😂
As in eh
This line got me😂
We trample upon snakes and scorpions 🤣🤣🤣
😂😂😂😂
Is the jumping of the gutter for me🤣🤣🤣🤣see am e dey pour??🤣🤣
That investor VIBE abeg no trying am next time
First 😅😅😅Sabinus is the number one in Nigeria, in Africa but i learn english with him 😂( I’m Haitian 🇭🇹)
Do you understand Nigerian Pidgin English?
You are definitely learning the other side of English.. hehehe
@@profitmind yes, i really like the accent
@@incipient_legend Oga, i live in the USA, and that’s the side i wanted to learn,
@@TIDEBEATS Hnm !
So u even sabi d word "OGA" .....
Dat means u don sabi pidgin English finish o 😅😅
Anyway, I'm Nigerian. Lived in d Caribbeans 4som yrs but now back home in Naija sha.....
You get mind carry your oga money go buy water 😂😂😂
Sabinus u go explain Taya 🤣🤣🤣 his Fan's are here,,ooo
I think this his best comedy I have watched, this an advancement and an atom of professionalism
What I love about Sabinus that, he speaks good English
Omo this guy called Oga Sabinus is so so very much super talented like wow amazing🙄🤔😊😂😂🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂 am laughing off my ribs Lol❤❤❤❤❤❤❤❤❤❤🌍🌍🌍🌍🌍
This is the Sabinus I used to know. Hilarious 😂😂😂
😂😂😂🤣🤣🤣😂😂😂 money
my oga gave me to buy yam!
You can lie ooo Oga Sabinwa😂😂😂
Sabinus don buy new shirt.
Who noticed?
Him even iron am
😂😂😂😂😂
Wahala nor dey finish
Best comedian in the world sabinus love from 🇬🇭
Sabinus is infact another eeeiisshh in World Comedy
Money dem give u buy yam, na so u dey use am do fake fake life. Wonderful Sabinwa
"don't be flagabusted" Sabinus 🙌😂
his facial expression for me alway 😂😂❤️
Sabinwa! Sabinwa!! Receive sense IJN 🙏🤣🤣🤣🤣
Hahahabahaah wehhhhh Sabinus ashia for you ya
Money wey dem give you take buy yam
I'm watching and praying at the same time for the end not to come 😂😂😂😂😂
Ur uniform soft TODAY oh 🤣🤣🤣
Sabinus you have no shame... 😂😂😂Wacha... Watching for the umpteenth time
This is too funny sabinus don kill me this evening 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Sabinus The Best Comedia In Africa 😁💤
70 years old man
Dey have left you behind 😂😂😂
Haba! Road from Uturu to Birmingham 😂😂😂😂
Sabi Said 'Flagger Busted' ... I DON DIE
70 year old engineer/ investor 🤣🤣😜💯‼️Sabi na you biko🤣👍‼️
Sabinus tell ur oga say u buy yam as u reach house e turn to bottle water😅😅😅😅 thank God say na big size u buy 😂😂😂😂 sabinwa
Na so den dey insult people😂, agter he saw a woman 🤣🙌
Much luv from Freetown Sierra Leone❤🇸🇱🇸🇱
This is the best honestly sabinus shot this perfectly can't stop laughing 🤣😂
Now they have left u behind 😂😂
I swear sabinus is the best comedian so far I love him so much
😂😂😂😂 My phone doesn't have number 9 just press 4+5 you get 9 😂😂😂😂😂 Sabinus u mumu
mumurity go kee you there sabinus. funny dude
It’s the way he jumped that gutter for me😂😂
Sabinus why try and avoid woman oh 😂😂😂😂
The bottle water sef na yam tell your oga 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Let's go for million subscribers ❤
This man deserves more🎉❤😊
Ehmmm what of queen of Southampton 😅sabinus no go kill me 😭😂
Sabinus you dey kill me one day with laughter
You see this skit thing erhn make them just leave am for Sabinus 😂
Watching from Ghana🇬🇭
“FLAGGERBASTED” 😂😂😂😂😂😂
Press 4 and 5, I go remember 😂😂😂 Otilo 💔😣
See am, e dey pour??😅😂😂😂😂
This is too funny 😂😂😂sabinus will kill someone with laugh one day. You are the best
Queen of Liverpool 😂 this man Ehn
Sabinus: Who you dey give pure water? I say give me another bottle water😂.
After he saw the girl in the shop😂
I love it when he says hello how are you 🤣🤣
"why's your shoe white" this cracked me😂😂
😂😂😂😂
Thank you
Investor Sabinus even pressed his cloth.😂😂
That 4&5 moment I was like😂😂😂😂
😅😅😅 his tie is something else
Dem give you cold water and hot water use am for project work 😂
Wahala wahala 😂😂😂
🤣🤣🤣 thank God say that girl no see you finish
Sabinus you 5 much no be 2 much.... You are one of the best if not best self
Sabinus Thunder go fire you 😂😂😂😂😂😂😂❤❤❤❤
Sabinus!!!!
Oga you sure say you di okay 😂😂
"Flaggerbasted" indeed!😂😂😂
Another banger 💥🔥💥 from sabinus 😂😂😂 sabinus abeg stop living a fake life 😂 e no dey favor you😅😅😅 funny people 🤣🤣🤣
😂😂😂🤣🤣 where is your iPhone oga sabinus?
😂😂😂😂😂my man for life .. na to drink the water like na 😂😂😂😂
This man😂😂😂, he dey go troubles every time. Fake life nah
Naaaa Sabinus fool
😂😂😂😂
🤣🤣🤣sabinus no go kill me with laugh
Oga sabinus don kill me 😂🤣😂🤣🤣I can't control my laughter at work now my boss don change am for me even as my boss dey shout for me I can't still hold the laugh 😂🤣🤣😂 especially that last part
Sabinus you be gòbe😂😂😂😂
Sabinus and lie na 5&6
Bro chop for lie 😂
Lol sabinus the boss of comedy
See Sabinus see two bottle water 😂😅😂😂
Sabi who send u 😆 😆 🤣 🤣
much love from Tanzania 🇹🇿🇹🇿😂😂
Sabinus your Gramma 😂😂😂😂
I said bottle water no dey disgrace me
Sabinus you are too much😂😂😂😂❤ 2:54