Make them come collect T Pain ftom us since, dem nor gree....now God don do am for us...😂 So, T Pain, which day you dey pack go Ghana? Abeg, pack all your load cos we nor wan see your break light for Naija again....
President wen wear Nigerian traditional attire and cap, wetin you expect. I shock when I see e attire, I know say dem don enter one chance. Na T-Pain boy and all Nigerian politicians boy,
Those in support say aye…. And those against say nay…..
Aye Aye!✌😀😂
@@4funmamamia aye
@@4funmamamia Aye☝️
Aye ☝🏾
Yes
4fun, you yeye small but no be plenty. Thanks for making my day. You're a genius. The sky is your stepping stone.
❤
😂😂😂😂😂😂 u really dey funny,no kill me with laugh
Mamamia you are just amazing 🎉
Ghana should keep Tinubu Nigeria don't want him
Should give am to france
@@Lieu_Tenant_Gambit😅😅😅😅😅😅😊
Make them come collect T Pain ftom us since, dem nor gree....now God don do am for us...😂
So, T Pain, which day you dey pack go Ghana? Abeg, pack all your load cos we nor wan see your break light for Naija again....
They should just take him
😂😂😂
There's love in sharing.
Oya,ghana carry Tpain dey go .😂😂😂
Ghana make una come take our president
Ghana we dash una jagaban 😂😂
Yes, oo abeg let them take Tinubu and give us their president abeg, that would have been the best new year gift to Nigerians.
They should take him oo
T-pain must be the president of Ghana
You don dey finish your house oo, you dey try sha🤣🤣❣
Nawaoooo, something I don't understand how unimaginable things are happening 😂😂😂😂😂😂.
Lol.... wahala everywhere 😂😂😂😂
T pain pack Ur loads and go to Ghana ooooooooo
Ghanaians don enter one chance be that o. T-Pain na renewed shege banza ooo
Ghana abeg mek una help us slap mamood for there😂😂😂😂😂😅😅😅
😂😂😂😅abeg mek dem come carry am ooo we no need am.
Make dem carry am oo
President wen wear Nigerian traditional attire and cap, wetin you expect. I shock when I see e attire, I know say dem don enter one chance. Na T-Pain boy and all Nigerian politicians boy,
Nawaoo this one tire me
Hey ..Nice one ✌
Make them carry him oooh
😂😂 Ghana is our brothers so is good that they have taken Tpain.
😂 Ghana say what have you done?.
🤣 🤣 🤣 🤣 🤣 INCREDIBLE
This one shock me OMO
So TPain will remain as Ghana president, while Ghanaian president will shift to Nigeria🤣🤣🤣😂😂😇😇😇😇😂🤣🤣🤣🤣🤣
Gbam 😂
Oh chim 😂🤣🤠🤣😂😂😂
And it shall be added to Oxford dictionary
The Ghanaian president is partly Nigerian
Them go must carry am oo 😂😂😂 we no need am
aye
This man again 😂😂😂
Tinubu buy Ghana isi oche president seat too 😨😭
Ghana Don buy market 😂 another T pain for Ghana 🇬🇭
Dem go hear am
😂😂😂slip of tongue
😂😂😂😂❤
A miss or a hit, lol
Na juju oo
🙆🤣🤣🤣🤣🤣🤣🇳🇬💪
Is a lie, Ghana carry your Tpain😂😀
😂😂😂😂😂😂
Tinubu don use otumokpo for him
He’s extending 😂
😅😅😅😅
This one shock me OMO
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂😂😂
😂😂😂😂
😂😂😂